ajanni at 12-01-2011 08:01 AM (14 years ago) (m) wait do you say 7 bullet??? 9MM?? or other ones, anyway even though its other ones man...you must be kidding me
chei ----- this boy oooo again , abi na you send those thugs ? you never see the person wey take over 30 bullets and still dey laugh ? Posted: at 12-01-2011 08:01 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 12-01-2011 08:04 AM (14 years ago) (m) but why him no commot the last bullet from him bodi now Posted: at 12-01-2011 08:04 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
moniconyez at 12-01-2011 08:10 AM (14 years ago) (m) Sorry My Brother. Nothing Will Happen To You In Jesus Name AMEN. Posted: at 12-01-2011 08:10 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pepesy at 12-01-2011 08:16 AM (14 years ago) (f) l m happy for u dearie. Devil is a lier Posted: at 12-01-2011 08:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
walerian at 12-01-2011 09:09 AM (14 years ago) (m) Abeg make u go komot the last one cos only dat one fit take ur life but i no wan loose u bro. God wey protect u go dey guide me too o! amen Posted: at 12-01-2011 09:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
urchmony at 12-01-2011 09:27 AM (14 years ago) (m) LAGOS NA WAOO.O, BOY,UCHEGIDIKWIAOOO. Posted: at 12-01-2011 09:27 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
veldana at 12-01-2011 10:27 AM (14 years ago) (f) Thank God u're alive, u need to really thankGod for sparing ur life cos some people its just one bullet and they are dead. ThankGod anyway and be more careful. Posted: at 12-01-2011 10:27 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
veldana at 12-01-2011 10:31 AM (14 years ago) (f) wait do you say 7 bullet??? 9MM?? or other ones, anyway even though its other ones man...you must be kidding me
chei ----- this boy oooo again , abi na you send those thugs ? you never see the person wey take over 30 bullets and still dey laugh ? how u take no say na him send them?. kia na who go collect 30 bullect wey go still dey laugh, na for which planet be dat one. Posted: at 12-01-2011 10:31 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
macosas at 12-01-2011 11:05 AM (14 years ago) (m) broda God go heal you quick Posted: at 12-01-2011 11:05 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
popo2009 at 12-01-2011 11:19 AM (14 years ago) (m) Just go village go thank them, becos this one no b small tin o
what do you mean by that? Is the Village that saved him? Posted: at 12-01-2011 11:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
THAT IS GOOD! MR NIGERIA U NEED TO BE SAMPLED SINCE U FINE AND EVERY ONCE GIRL FRIEND WILL BE UR FAVOURITY EVEN IF U DON'T CALL THEM THEY CALL U. PLS KEEP THAT HABIT UP AND MORE TRIGER TO COME. WHEN U DEY phyuk THEM U TELL NAIJAPAL BE A MAN AND SHUP UR BULLET MATUALLY. AMEN AMEN Posted: at 12-01-2011 11:24 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Eucharia at 12-01-2011 11:33 AM (14 years ago) (f) You are born to live My Brother, go and thank God for saving your live, it is not easy, they shoot you seven times and you are still alive. I wish you quick recovery. Posted: at 12-01-2011 11:33 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
moniconyez at 12-01-2011 11:34 AM (14 years ago) (m) THAT IS GOOD! MR NIGERIA U NEED TO BE SAMPLED SINCE U FINE AND EVERY ONCE GIRL FRIEND WILL BE UR FAVOURITY EVEN IF U DON'T CALL THEM THEY CALL U. PLS KEEP THAT HABIT UP AND MORE TRIGER TO COME. WHEN U DEY fcuk THEM U TELL NAIJAPAL BE A MAN AND SHUP UR BULLET MATUALLY. AMEN AMEN
WETIN BI THIS? NA TOAST U DEY TOAST AM ABI NA PRAYER U DEY PRAY FOR AM? Posted: at 12-01-2011 11:34 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Eucharia at 12-01-2011 11:37 AM (14 years ago) (f) THAT IS GOOD! MR NIGERIA U NEED TO BE SAMPLED SINCE U FINE AND EVERY ONCE GIRL FRIEND WILL BE UR FAVOURITY EVEN IF U DON'T CALL THEM THEY CALL U. PLS KEEP THAT HABIT UP AND MORE TRIGER TO COME. WHEN U DEY fcuk THEM U TELL NAIJAPAL BE A MAN AND SHUP UR BULLET MATUALLY. AMEN AMEN
WETIN BI THIS? NA TOAST U DEY TOAST AM ABI NA PRAYER U DEY PRAY FOR AM? I wonder oo, help me ask her Posted: at 12-01-2011 11:37 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
but how he take survive 7 bullets?.....hmmmmm Posted: at 12-01-2011 11:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
simele at 12-01-2011 12:16 PM (14 years ago) (m) very bad what did the innocent dude has done to them now Posted: at 12-01-2011 12:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
aliaaz at 12-01-2011 12:21 PM (14 years ago) (m) Kpele.
They closed the door but that ain't stop me from coming in  ;) Posted: at 12-01-2011 12:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
radark at 12-01-2011 12:23 PM (14 years ago) (m) 7 Bullets? All Hail The Nigerian 50 Cent.
Fly or Die Jumping Posted: at 12-01-2011 12:23 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dirtykid at 12-01-2011 01:13 PM (14 years ago) (m) Na waoo !!
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 12-01-2011 01:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 12-01-2011 01:21 PM (14 years ago) (m) Are you kidding me?
7 bullets or scraps?
Nobody can survive with a real bullet in his body.
Do you know what kills in a bullet? Lead, and there's no way one of the bullets won't get to the artery which carries blood to the heart.
And secondly, na your luck sha. You collect money for Mr Nigeria, Runner-Up money from Mr World and you no even fit pay your due to street disciples?
You don learn, don't do it again.
You need to be polished in the brain..... Posted: at 12-01-2011 01:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |