ATIKU'S CONVERSATION ON FONE WHILE COUNTING VOTES

Date: 14-01-2011 4:10 pm (13 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
[1] 2 3 4
- at 14-01-2011 04:10 PM (13 years ago)
(f)
Atiku phone call while the votes where been counted? Dis na the phone conversation o and na ashiwaju he call ATIKU: O boy, you dey watch?BAT: I dey watch O! Wetin happen?ATIKU: Bobs, na strong thing O! This Niger-Delta militants get craze well well.BAT: You go contest am for court?Atiku: Abeg leave court jare. Una still dey sell form for ACN?BAT: Of course, but late form na double price.ATIKU: No wahala, we go block Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 14-01-2011 04:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac
- Kristiantus at 14-01-2011 04:15 PM (13 years ago)
(m)
another wikileaks story.....
Posted: at 14-01-2011 04:15 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 14-01-2011 04:32 PM (13 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 14-01-2011 04:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 14-01-2011 04:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 14-01-2011 04:32 PM
Cheesy Cheesy Cheesy
Huh? Huh? Huh?
Posted: at 14-01-2011 04:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 14-01-2011 04:42 PM (13 years ago)
(f)
Wetin...dey cut your tongue?
Posted: at 14-01-2011 04:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 14-01-2011 04:44 PM (13 years ago)
(m)
i just dey wonder wetin dey funny you for this post.
Posted: at 14-01-2011 04:44 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- federico at 14-01-2011 04:49 PM (13 years ago)
(m)
dis na rubish post na!:...
Posted: at 14-01-2011 04:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmajenic1 at 14-01-2011 04:49 PM (13 years ago)
(m)
Let's count the votes together.
Goodluck Jonathan,Goodluck Jonathan,Goodluck Jonathan,Goodluck Jonathan,Goodluck Jonathan,Goodluck Jonathan,Goodluck Jonathan,Goodluck Jonathan,Goodluck Jonathan,
Atiku,Goodluck,Atiku,Goodluck, Jonathan,Goodluck
Jonathan,Goodluck Jonathan,Goodluck Jonathan,
Goodluck Jonathan,Goodluck Jonathan,Goodluck
Jonathan,Goodluck Jonathan,Goodluck Jonathan,Goodluck
Jonathan,Goodluck Jonathan,Goodluck Jonathan,Goodluck
Jonathan,Goodluck Jonathan and finally..................
Jonathan Goodluck.

Shee him family members for him constituency no vote for am?
Posted: at 14-01-2011 04:49 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 14-01-2011 04:51 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: federico on 14-01-2011 04:49 PM
dis na rubish post na!:...
proper 1st grade rubbish post... Angry
Posted: at 14-01-2011 04:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- federico at 14-01-2011 04:53 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 14-01-2011 04:51 PM
Quote from: federico on 14-01-2011 04:49 PM
dis na rubish post na!:...
proper 1st grade rubbish post... Angry
true talk bros
Posted: at 14-01-2011 04:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 14-01-2011 04:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: federico on 14-01-2011 04:53 PM
Quote from: Kristiantus on 14-01-2011 04:51 PM
Quote from: federico on 14-01-2011 04:49 PM
dis na rubish post na!:...
proper 1st grade rubbish post... Angry
true talk bros
hope you're good? Grin
Posted: at 14-01-2011 04:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 14-01-2011 04:56 PM (13 years ago)
(f)
Kris and fed The two of una don dey craze for yansh ooooo
Posted: at 14-01-2011 04:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- federico at 14-01-2011 04:58 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 14-01-2011 04:56 PM
Kris and fed The two of una don dey craze for yansh ooooo

Since you don first craze for yanch,..how he dey be?
Posted: at 14-01-2011 04:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 14-01-2011 04:59 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 14-01-2011 04:56 PM
Kris and fed The two of una don dey craze for yansh ooooo
abegii... Angry
that one na 2010 talk you dey bust out so.
wait oo florish, wetin you do to your backside? the tin don develop small oo... Undecided
Posted: at 14-01-2011 04:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 14-01-2011 05:00 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: federico on 14-01-2011 04:58 PM
Quote from: florish4love on 14-01-2011 04:56 PM
Kris and fed The two of una don dey craze for yansh ooooo

Since you don first craze for yanch,..how he dey be?
thank God say i never touch am for yansh before...
Posted: at 14-01-2011 05:00 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 16-01-2011 05:31 AM (13 years ago)
(m)
 Angry
 Angry Angry
 Angry Angry Angry
 Angry Angry Angry Angry                     huh!

Posted: at 16-01-2011 05:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 16-01-2011 09:03 AM (13 years ago)
(m)
florish wetin?

Posted: at 16-01-2011 09:03 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 16-01-2011 03:07 PM (13 years ago)
(m)
hehehehehehe

Posted: at 16-01-2011 03:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sexyeyez at 16-01-2011 03:19 PM (13 years ago)
(m)
dat guy still get hopeless hope.... Shocked Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 16-01-2011 03:19 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- xavexdo5 at 16-01-2011 03:22 PM (13 years ago)
(m)
u go fear na
Posted: at 16-01-2011 03:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4