Posted: at | |
| |||||
dis na joke? Reply
| |||||
Wetin be dis na??? Reply
| |||||
dis kind people wan make us dey provoke instead make we dey laff Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
then she said they said...where u con get dog milk for inside street wey no get dog. Reply
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 11-11-2008 07:51 PM then she said they said...where u con get dog milk for inside street wey no get dog. u and milk sef. e be like say your mama deprive you of Bosom milk when you dey small
| |||||
Quote from: rezimero on 11-11-2008 08:10 PM Quote from: u and milk sef. e be like say your mama deprive you of Bosom milk when you dey small [/quote haha wetin con do milk.... milk is milk........leave milk alone...we all like milk...but this joke no sweet inch.....I like milk...i like milk....milk milk ...more milk...What a lovely val poem...milk milk. ![]() ![]()
| |||||
no worry. dem go take milk kidnap you Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
dont you sabi the tori wey talk say "where milk present there u go find more milk'sss Reply![]()
| |||||
DELIVERANCE!!! Reply
| |||||
scholly, all this ur sekoj, i mean jokes sef na wa. wetin be this again. You dey learn ENGLISH? Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 12-11-2008 08:24 AM scholly, all this ur sekoj, i mean jokes sef na wa. wetin be this again. You dey learn ENGLISH? i tire sef
| |||||
E reach to tire ooh... Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: orezo on 12-11-2008 10:49 AM E reach to tire ooh... u no fear?
| |||||
i fear o! maybe English don finish for her area. Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 12-11-2008 02:04 PM i fear o! maybe English don finish for her area. we get extra english for we area oh, she fit come borrow small
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 12-11-2008 11:10 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Oniye is confused, scholly U no dey shame!!!! ![]()
| |||||
All These guyz still follow for aija pals? Replywhere them come waka go na?
| |||||
hmmmmmming Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest