SEE THE LETTER WEY TERRY USE TOAST ME (Page 16)

Date: 18-01-2011 5:39 pm (13 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19
- sixtyhoneyy at 21-01-2011 02:38 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on 20-01-2011 06:19 PM
Quote from: sixtyhoneyy on 20-01-2011 05:43 PM
Quote from: florish4love on 20-01-2011 12:52 PM
Quote from: sixtyhoneyy on 19-01-2011 06:01 PM
Quote from: terryworld on 19-01-2011 01:52 AM
florish whats this nah?
So u get mind post dis letter?
Ok oo,them don c d letter and u don dey hapi now.lol
terry so na you?haba you don kill me i go kidnap florish for this one :'( :'( :'( :'( :'(

I am Unkidnapable

u don hear dat king English be4?? Grin Grin Grin Grin
florish you dey try me oooo Grin Grin leave terry alone befor i .....................................hmmmmm



talk am finish

which day u enter dis forum
terry neva do inmtromimo for u abi
i don born pikin for teerrry
except if u wan be second wife
lol my dear nor bother your self nor bi my terry toast you i don find out already
Posted: at 21-01-2011 02:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- josiahlawson at 21-01-2011 02:50 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Dramundu on 21-01-2011 02:37 PM
this is ironically queens english.. lol
no wonder he toast u well...hahahahaa
you people dey crazy oh na my classmate una don insult so.......
abi i no tell una say na 1st class terry get for school?.....
make una stop all dis now..... Angry
Terry no vex pls no forget your saturday lecture we de wait for you to teach us more  Grin Grin Grin Grin Cheesy
Posted: at 21-01-2011 02:50 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- tpelle at 21-01-2011 03:31 PM (13 years ago)
(f)
lmao.kudos to u.
Posted: at 21-01-2011 03:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 21-01-2011 06:57 PM (13 years ago)
(m)
yepp!

Posted: at 21-01-2011 06:57 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Riverniger1 at 21-01-2011 07:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 21-01-2011 06:57 PM
yepp!

nopp!

Posted: at 21-01-2011 07:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sly_9ifty at 21-01-2011 07:07 PM (13 years ago)
(m)
if i were tu b dat gurl i'll consider him 4 dat singular fact dat he is an illiterate.lollllllllllllllllllllllll.
Posted: at 21-01-2011 07:07 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- enoeno at 21-01-2011 07:10 PM (13 years ago)
(f)
okay it's good accept him don't worry am always with you.
Posted: at 21-01-2011 07:10 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- lemondizzie at 21-01-2011 07:22 PM (13 years ago)
(m)
''LWKMD''
Posted: at 21-01-2011 07:22 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- terryworld at 21-01-2011 07:32 PM (13 years ago)
(m)
y?
If u wanna die,abeg no die here

Posted: at 21-01-2011 07:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- emigangan at 21-01-2011 07:37 PM (13 years ago)
(m)
Haha:-) ds is realy funy
Posted: at 21-01-2011 07:37 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Kristiantus at 21-01-2011 07:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: enoeno on 21-01-2011 07:10 PM
okay it's good accept him don't worry am always with you.
Grin Grin Grin
talk true ooo... you want make him toast you sef abi..
Posted: at 21-01-2011 07:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-01-2011 09:44 AM (13 years ago)
(m)
omo terry u try oooo
that letter make sense

i go write give one babe wey i don dey eye since for my compound Grin Grin Grin

@florish, so u self come read that letter finish come open door for terry

ooooooooo what a luv Grin

Posted: at 22-01-2011 09:44 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- HAPPY-MIKE at 22-01-2011 11:44 AM (13 years ago)
(m)
AT LEAST HIM EXPRESS HIM MIND
Posted: at 22-01-2011 11:44 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- omolei27 at 22-01-2011 12:57 PM (13 years ago)
(m)
No b him fault, na where him level of education reach b dat. If na him class he write dat letter to, she go appreciate am wella.
Posted: at 22-01-2011 12:57 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- florish4love at 22-01-2011 02:26 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 22-01-2011 09:44 AM
omo terry u try oooo
that letter make sense

i go write give one babe wey i don dey eye since for my compound Grin Grin Grin

@florish, so u self come read that letter finish come open door for terry

ooooooooo what a luv Grin
bia
he dey sweet u abi he dey pain u???
Posted: at 22-01-2011 02:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 22-01-2011 02:30 PM (13 years ago)
(f)
@flourish, hw far? U scarce o* hope terry neva wound u?
Posted: at 22-01-2011 02:30 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 22-01-2011 02:31 PM (13 years ago)
(f)
@flourish, hw far? U scarce o* hope terry neva wound u?
Posted: at 22-01-2011 02:31 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Riverniger1 at 22-01-2011 02:47 PM (13 years ago)
(m)
she dey fear me well well... Grin

Posted: at 22-01-2011 02:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 22-01-2011 02:59 PM (13 years ago)
(f)
terry, dis one na serious allegation ooooooooooo

chai, florish u sef be local girl
Posted: at 22-01-2011 02:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaat75 at 22-01-2011 03:11 PM (13 years ago)
(m)
that guy must be chief zaburdaya's son,imagine the onslaught on the grammar?
Posted: at 22-01-2011 03:11 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 13 14 15 [16] 17 18 19

fire TRENDING GISTS fire