SEE THE LETTER WEY TERRY USE TOAST ME (Page 15)

Date: 18-01-2011 5:39 pm (13 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 19
- moniconyez at 20-01-2011 07:05 PM (13 years ago)
(m)
OK na continue laughing ATIKU and OBASANJO Granddaughter lol. Una still dey laugh Grin Grin
Posted: at 20-01-2011 07:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- darloosanchez at 20-01-2011 07:24 PM (13 years ago)
(m)
hhmmmmmmmmmmnn!!! da guy try 2 express his love @least da gal agreed so no story....
Posted: at 20-01-2011 07:24 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- terryworld at 20-01-2011 07:31 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: momomambo on 20-01-2011 05:54 PM
who is speaking this engribo jajajajajajajaj i go die 4 luagh ooooooo Grin Grin Grin Huh? Grin
him don hear nah abi u wan force am?

Posted: at 20-01-2011 07:31 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- aliaaz at 20-01-2011 07:34 PM (13 years ago)
(m)
Lol, no wonda Nigeria graduate not fit use lappi so.

Posted: at 20-01-2011 07:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 20-01-2011 07:56 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Riverniger1 on 20-01-2011 06:51 PM
River was here....


re u sure
Posted: at 20-01-2011 07:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 20-01-2011 08:21 PM (13 years ago)
(m)
ok
Posted: at 20-01-2011 08:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- greysam at 20-01-2011 08:46 PM (13 years ago)
(m)
terry write one 2 my baby her name na juliet
Posted: at 20-01-2011 08:46 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- topticous at 20-01-2011 10:58 PM (13 years ago)
(m)
Na real wa oooh...i can't imagine u agreed to date this guy with this letter, maybe u are even worse dan he is...
Posted: at 20-01-2011 10:58 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ceejay58 at 20-01-2011 11:33 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

poster abeg......  in fact i beg u in the name of god... u and ur wanna be boy-friend should not kill me with laugh oooo.......lmao
Posted: at 20-01-2011 11:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Saturdenson at 21-01-2011 02:14 AM (13 years ago)
(m)
make una leave d guy alone his name is Terry Mattew. if u luv sumbody walk up to her n tell am u luv am n dats what terry mattew has done, yyy are u all critisizin d guy. just say yes to him, lol.
Posted: at 21-01-2011 02:14 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Donusman4real at 21-01-2011 06:44 AM (13 years ago)
(m)
That no mean say the guy na moo moo, is just that e wrt him letr in Swahileeeeeeeeeee. He try cos e no easy to speak other people language.
Posted: at 21-01-2011 06:44 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- moniconyez at 21-01-2011 08:26 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: aliaaz on 20-01-2011 07:34 PM
Lol, no wonda Nigeria graduate not fit use lappi so.

Mr Lecturer LAPPI no bi English word, Na Laptop OK? Grin
Posted: at 21-01-2011 08:26 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- moniconyez at 21-01-2011 08:36 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: topticous on 20-01-2011 10:58 PM
Na real wa oooh...i can't imagine u agreed to date this guy with this letter, maybe u are even worse dan he is...

SHUUUUU, NA THE LETTER SHE WAN DATE ABI NA THE GUY? NA WA WA WA WA FOR YOU OOOO NONSENSE
Posted: at 21-01-2011 08:36 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- TheGenius at 21-01-2011 09:28 AM (13 years ago)
(m)
Na primary wetin d guy dey sef? Beside,shey d guy no fit bold go meet d girl n follow am yarn even wit pidgin.Im sorry 4 d guy wat a shame! I thank mama Wasiu and daddy Wasiu wey giv me small education even if they can't afford 2 giv me all.bt if d girl lyk d guy,make she just snub d letter coz no b all of us av d opportunity 2 b given sound education.
Posted: at 21-01-2011 09:28 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- simele at 21-01-2011 11:01 AM (13 years ago)
(m)
sweet letter he attend nite school not his fault at nite they can see to check the grammar
Posted: at 21-01-2011 11:01 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 21-01-2011 11:24 AM (13 years ago)
(m)
that i wrote a letter in a way understand it should not be the reason why u guys should cut off my head.lol
us nigerian takes english matters serious.

Posted: at 21-01-2011 11:24 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Jowael at 21-01-2011 01:12 PM (13 years ago)
(m)
Dt guy murder English, com kill pidgin English join. No be small mata !
Posted: at 21-01-2011 01:12 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- coolandrea at 21-01-2011 01:34 PM (13 years ago)
(f)
u mean say d guy murder english? Press go like dis story* hope say u self neva crucify english 4 cross o?
Posted: at 21-01-2011 01:34 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- joansy4love at 21-01-2011 02:04 PM (13 years ago)
(f)
u need prayer, how laugh go bend u something see i no fit call the thing sef ha bros wash ur mouth make better words dey come out
Posted: at 21-01-2011 02:04 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Dramundu at 21-01-2011 02:37 PM (13 years ago)
(f)
this is ironically queens english.. lol
no wonder he toast u well...hahahahaa
Posted: at 21-01-2011 02:37 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
1 ... 12 13 14 [15] 16 17 18 19