xavexdo5 at 20-01-2011 02:42 AM (14 years ago) (m) oya bros post joke make we laff na. Posted: at 20-01-2011 02:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
LJ_tuco at 20-01-2011 07:04 AM (14 years ago) (m) Dis 1 no b small tin Posted: at 20-01-2011 07:04 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
moniconyez at 20-01-2011 08:16 AM (14 years ago) (m) Na this be the letter wey terry use toast me and i gree for am immagine i just dey mannage am  AND WHO BI TERRY? CAN SOMEONE TELL ME WHO THE TERRY IS PLEASE......THANKS Posted: at 20-01-2011 08:16 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
coolandrea at 20-01-2011 08:27 AM (14 years ago) (f) u mean u dnt knw terry d terror? Ok, he's an ibo guy falling in luv wit a calabar girl.. Dnt worry he wil b in d house soon* Posted: at 20-01-2011 08:27 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
efelezee at 20-01-2011 08:35 AM (14 years ago) (m) ALL THE GUYS WEN DEY HERE, MAKE UNA TELL THE TRUTH, WHO AMONG UNA NO DO SAME OR EVEN WORST THAN TERRY(MATTHEW) FOR THE FIRST TIME, THERE IS ALWAYS A FIRST TIME, WHAT ABOUT THE BABE WEN AGREE, WHO MUMU PAS? WHY UNA NO ASK HER TO PRODUCE HERE REPLY, I BEG SCAN YOU REPLY I DEY WAIT TO READ AM Posted: at 20-01-2011 08:35 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
terryworld at 20-01-2011 08:36 AM (14 years ago) (m) na me be terry and wetin u wan do 2 terry?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 20-01-2011 08:36 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 20-01-2011 08:36 AM (14 years ago) (m) na me be terry and wetin u wan do 2 terry?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 20-01-2011 08:36 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
tambeiort at 20-01-2011 08:48 AM (14 years ago) (m) u people should leave the guy alone. he made sense in his letter. correct spellings but just that there were grammatical errors. what about a young millionaire in the south east part of nigeria whom can not even write his name. i witness one event in my work place where he was ask to write ( the original copy collected by me ,name & sign) Posted: at 20-01-2011 08:48 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
moniconyez at 20-01-2011 08:58 AM (14 years ago) (m) na me be terry and wetin u wan do 2 terry?
Oh nwanee na you?lol i think say na Terry G them they talk?  . Na you ROAST sorry TOAST the girl with that letter abi na Joke them dey Joke? Posted: at 20-01-2011 08:58 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 20-01-2011 09:04 AM (14 years ago) (m) nwanna okwa mu wa oo na me toast with am and she get mind post am here.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 20-01-2011 09:04 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
moniconyez at 20-01-2011 09:10 AM (14 years ago) (m) nwanna okwa mu wa oo na me toast with am and she get mind post am here.
Hahahaha, but she agree now? lol why she come post am here na Posted: at 20-01-2011 09:10 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ALL THE GUYS WEN DEY HERE, MAKE UNA TELL THE TRUTH, WHO AMONG UNA NO DO SAME OR EVEN WORST THAN TERRY(MATTHEW) FOR THE FIRST TIME, THERE IS ALWAYS A FIRST TIME, WHAT ABOUT THE BABE WEN AGREE, WHO MUMU PAS? WHY UNA NO ASK HER TO PRODUCE HERE REPLY, I BEG SCAN YOU REPLY I DEY WAIT TO READ AM
Posted: at 20-01-2011 09:11 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
olarbodey at 20-01-2011 09:32 AM (14 years ago) (m) Don't blame him after all, u understand his mission and idea. u can help me 2ru. Posted: at 20-01-2011 09:32 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
terryworld at 20-01-2011 09:33 AM (14 years ago) (m) ok
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 20-01-2011 09:33 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
justmega29 at 20-01-2011 09:37 AM (14 years ago) (m) hahahahaha................dat guy finsh work ooooooooooooooooooo Posted: at 20-01-2011 09:37 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
terryworld at 20-01-2011 10:02 AM (14 years ago) (m) yepp
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 20-01-2011 10:02 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
na wow for this babe o, why u wan disgrace the guyman u dey show u love in his own special way. How do u think this guy is going to feel when he sees that the whole world is laughing at what he gave u in confidence, if he is too shy to talk to u on the road how do u think he will feel now. Man babe dey heartless o, i beg nobi everything dey go put for forum na. If this terry break ur head u ask for the guy trouble o. Posted: at 20-01-2011 10:29 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
terryworld at 20-01-2011 10:39 AM (14 years ago) (m) i don break am already
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 20-01-2011 10:39 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Eucharia at 20-01-2011 12:22 PM (14 years ago) (f) na wa o the Guy realy show his love, this is love letter hahahahahaahaha, Posted: at 20-01-2011 12:22 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
florish whats this nah? So u get mind post dis letter? Ok oo,them don c d letter and u don dey hapi now.lol
terry so na you?haba you don kill me i go kidnap florish for this one :'( :'( :'( :'( :'( I am Unkidnapable u don hear dat king English be4?? Posted: at 20-01-2011 12:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |