SEE THE LETTER WEY TERRY USE TOAST ME (Page 19)

Date: 18-01-2011 5:39 pm (13 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 ... 16 17 18 [19]
- Don-ziggy at 31-01-2011 11:55 AM (13 years ago)
(m)
men i no fit stop to the laugh
Posted: at 31-01-2011 11:55 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 31-01-2011 12:42 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ukwapapy on 30-01-2011 01:05 PM
my people i greet all of una, as una dey laf with correct english since, this letter no be joke ohh, under article 60 of the nigeria law, the writer of this letter suppose go 30 years imprisonment, for terrorising education and destroying public readers, that na big crime again,  under 7.4-62 nigeria civil law article 1 n half, this guy no surpose  write this thing, e for better as oral toasting, under sharia law, this person must be stoned to death with or without stones, at least any material to conclude his good bye, and the most painful thing be say his accomplished na who publish this gboza gboza letter, this one na five yes im prisonment, that is if naija pal admin free you ohhh, hmmmm what a letter? ojuju forbid.

see ya Big mouth wey u dey use talk nonesense

I sure say na u them first arrest cos the English that you wrote is not correct
you're now proving one silly Lawyer

Abeg go sit down
Posted: at 31-01-2011 12:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 31-01-2011 04:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 31-01-2011 11:44 AM
Quote from: ukwapapy on 30-01-2011 01:05 PM
my people i greet all of una, as una dey laf with correct english since, this letter no be joke ohh, under article 60 of the nigeria law, the writer of this letter suppose go 30 years imprisonment, for terrorising education and destroying public readers, that na big crime again,  under 7.4-62 nigeria civil law article 1 n half, this guy no surpose  write this thing, e for better as oral toasting, under sharia law, this person must be stoned to death with or without stones, at least any material to conclude his good bye, and the most painful thing be say his accomplished na who publish this gboza gboza letter, this one na five yes im prisonment, that is if naija pal admin free you ohhh, hmmmm what a letter? ojuju forbid.


professor!
abi na barrister i go call u Grin Grin
na raster.....
Posted: at 31-01-2011 04:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 04:39 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin
babarian Grin

Posted: at 31-01-2011 04:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 31-01-2011 04:40 PM (13 years ago)
(m)
bushmu.
Posted: at 31-01-2011 04:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 05:10 PM (13 years ago)
(m)
bush meat

Posted: at 31-01-2011 05:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 31-01-2011 05:13 PM (13 years ago)
(m)
animalistic fellow,./;'[]=|+_)(*&^%$#@!
Posted: at 31-01-2011 05:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 07:02 PM (13 years ago)
(m)
hope not me?
ok its the poster Grin Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 07:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Abolore05 at 1-02-2011 03:05 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: ukwapapy on 30-01-2011 01:05 PM
my people i greet all of una, as una dey laf with correct english since, this letter no be joke ohh, under article 60 of the nigeria law, the writer of this letter suppose go 30 years imprisonment, for terrorising education and destroying public readers, that na big crime again,  under 7.4-62 nigeria civil law article 1 n half, this guy no surpose  write this thing, e for better as oral toasting, under sharia law, this person must be stoned to death with or without stones, at least any material to conclude his good bye, and the most painful thing be say his accomplished na who publish this gboza gboza letter, this one na five yes im prisonment, that is if naija pal admin free you ohhh, hmmmm what a letter? ojuju forbid.
Y? if u dey vex, ku ku get ursef a lawyer!
Posted: at 1-02-2011 03:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 1-02-2011 09:49 PM (13 years ago)
(m)
no make him go hug transformer Grin

Posted: at 1-02-2011 09:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 1-02-2011 09:50 PM (13 years ago)
(m)
i still dey vex oooooooooooo Grin

Posted: at 1-02-2011 09:50 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 1-02-2011 10:26 PM (13 years ago)
(m)
ok
go sleep for main road make trailer come climb u Grin Grin Grin

Posted: at 1-02-2011 10:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- williams100 at 4-02-2011 05:20 PM (13 years ago)
(m)
(rolling on the floor and laughing) na wah ooo.that guy self.......my brain won explode with lafff ooooo
Posted: at 4-02-2011 05:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 7-02-2011 08:35 AM (13 years ago)
(m)
u go pay for over laffing ooooooo Angry Angry Angry

Posted: at 7-02-2011 08:35 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 13-06-2012 02:27 AM (11 years ago)
(m)
ok ooh..
Posted: at 13-06-2012 02:27 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 13-06-2012 02:27 AM (11 years ago)
(m)
ok ooh..
Posted: at 13-06-2012 02:27 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 13-06-2012 11:50 AM (11 years ago)
(m)
Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 13-06-2012 11:50 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Ak33m at 13-06-2012 04:23 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 19-01-2011 01:52 AM
florish whats this nah?
So u get mind post dis letter?
Ok oo,them don c d letter and u don dey hapi now.lol





Tee boy
4 ur mind you don get gayfwend abi?
if u neva lox ur nokia 3310 begin ping her stop
posting ha leta abeg
Posted: at 13-06-2012 04:23 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 16 17 18 [19]