The MTN number you are calling (Page 4)

Date: 18-01-2011 10:31 pm (13 years ago) | Author: Mumuni Samandi
1 2 3 [4]
- Skypon2002 at 24-01-2011 11:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 24-01-2011 12:31 PM
Quote from: Skypon2002 on 24-01-2011 08:44 AM
wetin u wan use rubber do again?
and na for hotel
 Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Undecided Undecided
to put d money inside na

u neva talk true

Posted: at 24-01-2011 11:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 24-01-2011 11:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 24-01-2011 01:21 PM
C ur yanch like ur face* i go bring rubber band wey i go take tie am*

so u don see hin nyash b4?
u dey peep an if him dey bath? Grin

Posted: at 24-01-2011 11:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 24-01-2011 11:12 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 24-01-2011 01:50 PM
@coolandrea why u wan make terry know say u don see my nyash na* which kind tin be dis

i no want, no bring d rubber come again ooooo

now terry go de vex 4 me

 Angry Sad Angry

u self, why u show am ur nyash?

Posted: at 24-01-2011 11:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wizdum at 24-01-2011 11:21 PM (13 years ago)
(m)
passn...............

Posted: at 24-01-2011 11:21 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 25-01-2011 08:23 AM (13 years ago)
(m)
how u no go pass
wey be say u no know wetin to talk Grin Grin

Posted: at 25-01-2011 08:23 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 25-01-2011 08:26 AM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 25-01-2011 08:26 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 09:27 AM (13 years ago)
(m)
locked!!! Grin Grin Grin

Posted: at 30-01-2011 09:27 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- moralemike07 at 30-01-2011 10:16 AM (13 years ago)
(m)
o.k
Posted: at 30-01-2011 10:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 09:31 AM (13 years ago)
(m)
u no see say them don lock this joke?
why u come dey post again? Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 09:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4]