The MTN number you are calling (Page 3)

Date: 18-01-2011 10:31 pm (14 years ago) | Author: Mumuni Samandi
1 2 [3] 4
- Skypon2002 at 22-01-2011 10:40 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 03:03 PM
No o** na Terry like me o, na him dey send luv msg come my inbox o** abeg no tel am say i tel u o*

u don dey lie ooooo

Posted: at 22-01-2011 10:40 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-01-2011 10:43 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 05:52 PM
e get money?
Angry Angry Angry Angry
im not suprised
thats what u women want..................... money! money!! money!!! all the time

Posted: at 22-01-2011 10:43 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 22-01-2011 10:45 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 20-01-2011 08:51 AM
terry e b like say dem neva thief ur brain b4** u want make u dey carry empty head waka, abi?

u be tiff

Posted: at 22-01-2011 10:45 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- felixomosexy at 22-01-2011 10:54 AM (14 years ago)
(f)
mk she land 4 safe place be4 d wast go happenoooooooooooooooooo
Posted: at 22-01-2011 10:54 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 22-01-2011 11:43 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Skypon2002 on 22-01-2011 10:43 AM
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 05:52 PM
e get money?
Angry Angry Angry Angry
im not suprised
thats what u women want..................... money! money!! money!!! all the time
No b me post am o* na d person wey log in wit my username nai write am o** how i go like money?
Posted: at 22-01-2011 11:43 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 22-01-2011 05:18 PM (14 years ago)
(m)
wetin concern me? as far as na ur name i see
u no like money abi
oya bring the ones wey u get Grin Grin

Posted: at 22-01-2011 05:18 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- coolandrea at 22-01-2011 08:39 PM (14 years ago)
(f)
E dey bank and d bank wey i open wit, don fold up. Abeg u fit borrow me small money?
Posted: at 22-01-2011 08:39 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- xavexdo5 at 22-01-2011 08:51 PM (14 years ago)
(m)
send me ur accont number
Posted: at 22-01-2011 08:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 22-01-2011 09:49 PM (14 years ago)
(f)
@xavex, I say d bank don fold up abi u tink say na yanch my brain dey? Make we try 2 c 4 d mata so*
Posted: at 22-01-2011 09:49 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Riverniger1 at 22-01-2011 09:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 22-01-2011 09:49 PM
@xavex, I say d bank don fold up abi u tink say na yanch my brain dey? Make we try 2 c 4 d mata so*

make i go ask skypon the yanch doctor Grin Grin

Posted: at 22-01-2011 09:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 23-01-2011 11:57 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 22-01-2011 09:57 PM
Quote from: coolandrea on 22-01-2011 09:49 PM
@xavex, I say d bank don fold up abi u tink say na yanch my brain dey? Make we try 2 c 4 d mata so*

make i go ask skypon the yanch doctor Grin Grin

no come my house ooo
big dog dey my gate and him never chop since last week
so if u come that na O.Y.O. ooooooo Grin Grin

Posted: at 23-01-2011 11:57 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 24-01-2011 12:04 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 22-01-2011 08:39 PM
E dey bank and d bank wey i open wit, don fold up. Abeg u fit borrow me small money?
ok, come my house make i give u  Grin

Posted: at 24-01-2011 12:04 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xavexdo5 at 24-01-2011 01:15 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 22-01-2011 09:49 PM
@xavex, I say d bank don fold up abi u tink say na yanch my brain dey? Make we try 2 c 4 d mata so*
i de dat hotel wey u bin see me dat day.come na, i de wait u.
hope say u get rubber wey i go put am inside? Cheesy
Posted: at 24-01-2011 01:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 24-01-2011 08:44 AM (14 years ago)
(m)
wetin u wan use rubber do again?
and na for hotel
 Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Undecided Undecided

Posted: at 24-01-2011 08:44 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 24-01-2011 12:28 PM (14 years ago)
(m)
?

Posted: at 24-01-2011 12:28 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xavexdo5 at 24-01-2011 12:31 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 24-01-2011 08:44 AM
wetin u wan use rubber do again?
and na for hotel
 Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? Undecided Undecided
to put d money inside na
Posted: at 24-01-2011 12:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 24-01-2011 01:20 PM (14 years ago)
(f)
C ur yanch like ur face* i go bring rubber band wey i go tie am*
Posted: at 24-01-2011 01:20 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 24-01-2011 01:21 PM (14 years ago)
(f)
C ur yanch like ur face* i go bring rubber band wey i go take tie am*
Posted: at 24-01-2011 01:21 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- dimejikemi at 24-01-2011 01:34 PM (14 years ago)
(f)
HM,...........

Posted: at 24-01-2011 01:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xavexdo5 at 24-01-2011 01:50 PM (14 years ago)
(m)
@coolandrea why u wan make terry know say u don see my nyash na* which kind tin be dis

i no want, no bring d rubber come again ooooo

now terry go de vex 4 me

 Angry Sad Angry
Posted: at 24-01-2011 01:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)

  2. Ondo State Police Officer Called Out For S3xually Assaulting His Daughter Since She Was 10

  3. Heartbroken Father of 4 Recounts Sad Story of How he Discovered His Children Aren't His (VID)

  4. Kemi Badenoch Urges UK PM, Starmers to Adopt ‘Deportation Bill’, Mass Deportation of Foreigners

  5. Nigerians to Pay Over N28,000 to Correct Date of Birth Error On Their NIN

  6. Stunning Photos From The 11th Edition of the AMVCA Awards Red Carpets

  7. Burial Arrangements For Delta State Governor’s Aide, Shimite Nwakalo Bello Has Been Fixed


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions