The MTN number you are calling (Page 2)

Date: 18-01-2011 10:31 pm (14 years ago) | Author: Mumuni Samandi
1 [2] 3 4
- josiahlawson at 19-01-2011 02:19 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 19-01-2011 02:24 AM
poster please wash ur face b4 another thing happens.
very good one newbie Grin Grin Grin

no mind them
Posted: at 19-01-2011 02:19 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- monasea at 19-01-2011 02:22 PM (14 years ago)
(f)
huhuhhu ok passing Shocked
Posted: at 19-01-2011 02:22 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 02:31 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on 19-01-2011 02:13 PM
Grin Grin Grin Grin Grin

yeye
see dis girl oooo
so u no get liver at all

anyway me i don win
but i just dey manage terry i fit give you
but no make terry see dis thing wey i write oooo:o Shocked Shocked Shocked
no b my fault o, i no sabi drag man wit person. Na man dey drag 4 me** but Terry no go do anytin even if e c am*
Posted: at 19-01-2011 02:31 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 19-01-2011 02:39 PM (14 years ago)
(f)
bt u like terry abi??
Posted: at 19-01-2011 02:39 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 03:03 PM (14 years ago)
(f)
No o** na Terry like me o, na him dey send luv msg come my inbox o** abeg no tel am say i tel u o*
Posted: at 19-01-2011 03:03 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 03:03 PM (14 years ago)
(f)
No o** na Terry like me o, na him dey send luv msg come my inbox o** abeg no tel am say i tel u o*
Posted: at 19-01-2011 03:03 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 19-01-2011 05:13 PM (14 years ago)
(f)
ok
Posted: at 19-01-2011 05:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 05:15 PM (14 years ago)
(f)
i talk 2 u?
Posted: at 19-01-2011 05:15 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 05:18 PM (14 years ago)
(f)
i talk 2 u?
Posted: at 19-01-2011 05:18 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- belogh at 19-01-2011 05:30 PM (14 years ago)
(m)
so na ebi my small joke way i share ebi that you take dey do lobilobi over terry. One of you make she surrander to me now...me be the owner of the joke.
Posted: at 19-01-2011 05:30 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 05:49 PM (14 years ago)
(f)
I pray o**
Posted: at 19-01-2011 05:49 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 05:52 PM (14 years ago)
(f)
I pray o**
Posted: at 19-01-2011 05:52 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 19-01-2011 05:52 PM (14 years ago)
(f)
so u dey find wife

ok i dash u coolandrea
Posted: at 19-01-2011 05:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 05:52 PM (14 years ago)
(f)
e get money?
Posted: at 19-01-2011 05:52 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 20-01-2011 08:25 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 02:31 PM
Quote from: florish4love on 19-01-2011 02:13 PM
Grin Grin Grin Grin Grin

yeye
see dis girl oooo
so u no get liver at all

anyway me i don win
but i just dey manage terry i fit give you
but no make terry see dis thing wey i write oooo:o Shocked Shocked Shocked
no b my fault o, i no sabi drag man wit person. Na man dey drag 4 me** but Terry no go do anytin even if e c am*
i go just vex and slap u 4 liver if u no take ya time.

Posted: at 20-01-2011 08:25 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- coolandrea at 20-01-2011 08:29 AM (14 years ago)
(f)
flourish terry dey talk 2 u**
Posted: at 20-01-2011 08:29 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 20-01-2011 08:42 AM (14 years ago)
(m)
na hotlandrea i dey talk to

Posted: at 20-01-2011 08:42 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- coolandrea at 20-01-2011 08:51 AM (14 years ago)
(f)
terry e b like say dem neva thief ur brain b4** u want make u dey carry empty head waka, abi?
Posted: at 20-01-2011 08:51 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 20-01-2011 09:00 AM (14 years ago)
(m)
abi person neva play with ur oo b4?abi ur oo neva cry b4?

Posted: at 20-01-2011 09:00 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- coolandrea at 21-01-2011 06:22 PM (14 years ago)
(f)
am cool and gud* i dnt talk dirty*
Posted: at 21-01-2011 06:22 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3 4

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)

  2. Ondo State Police Officer Called Out For S3xually Assaulting His Daughter Since She Was 10

  3. Heartbroken Father of 4 Recounts Sad Story of How he Discovered His Children Aren't His (VID)

  4. Kemi Badenoch Urges UK PM, Starmers to Adopt ‘Deportation Bill’, Mass Deportation of Foreigners

  5. Nigerians to Pay Over N28,000 to Correct Date of Birth Error On Their NIN

  6. Stunning Photos From The 11th Edition of the AMVCA Awards Red Carpets

  7. Burial Arrangements For Delta State Governor’s Aide, Shimite Nwakalo Bello Has Been Fixed


THIS WEEK
  1. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  2. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  3. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  4. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  5. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  6. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  7. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  8. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  9. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  10. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions