erection no good (Page 2)

Date: 20-01-2011 4:57 pm (13 years ago) | Author: ibeh kasiemobi
1 [2]
- terryworld at 24-01-2011 01:42 PM (13 years ago)
(m)
poster u get sperm problem?

Posted: at 24-01-2011 01:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 24-01-2011 04:06 PM (13 years ago)
(m)
u try small

Posted: at 24-01-2011 04:06 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Riverniger1 at 24-01-2011 04:13 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kasiemobi on 22-01-2011 01:56 PM
sky and river so una dey rejoice say una don comment,eeeh?

b4 nnko??...i dey rejoice oooooo .. Grin Grin

Posted: at 24-01-2011 04:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 24-01-2011 04:14 PM (13 years ago)
(m)
heeeeeeeeeeee, dis my joke just d selloooo, see as people just d rush comment. all of u are welcomed
Posted: at 24-01-2011 04:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lORDIBRAHIM at 24-01-2011 06:34 PM (13 years ago)
(m)
kerosene no day my side abeg
Posted: at 24-01-2011 06:34 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Skypon2002 at 24-01-2011 11:33 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 24-01-2011 01:31 PM
u want make e troway am b4 e nter?

na for ur body him go troway am put nah Grin Grin Grin

Posted: at 24-01-2011 11:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 24-01-2011 11:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 24-01-2011 01:42 PM
poster u get sperm problem?
Grin Grin
u wan help am treat am?

Posted: at 24-01-2011 11:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 24-01-2011 11:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 24-01-2011 04:13 PM
Quote from: kasiemobi on 22-01-2011 01:56 PM
sky and river so una dey rejoice say una don comment,eeeh?

b4 nnko??...i dey rejoice oooooo .. Grin Grin

no mind am Grin

Posted: at 24-01-2011 11:39 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 24-01-2011 11:40 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: lORDIBRAHIM on 24-01-2011 06:34 PM
kerosene no day my side abeg

u for burn the poster abi? Grin Grin

Posted: at 24-01-2011 11:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]