one man wey think sey him dey smart, if him they make love to his wife in the night e go always want make the wife off light, na so this thing take continue for 15 years, after them don born pikin finish. the wife come dey wonder say which kind of thing be dis, ever since they marry each other she neva see her husband (that kind thing) before.
na so one night the woman come say she must see wetin dis man dey hide for her, on dat faithful night as them dey in action the woman come take force on light.
ahhhhhhhh!!! Na waooooooh!! na so she come begin dey shout, because wetin she see pass her eyes. the following conversations come take place:
wife: ELECTRIC TOY VIBRATING PENIS
husband: HONEY PLS WAIT I CAN EXPLAIN
wife: EXPLAIN WAT? you bloody importent man!!!
husband: i will explain the toy, and you explain how you got the kids, you bloody cheater
Posted: at 12-11-2008 03:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Sillyjokker at 12-11-2008 04:22 PM (16 years ago) (f)
No comment from anyone? why? Rezi, Orezo, genie where are yoooouuuuu!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
Posted: at 12-11-2008 04:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac
eh eh eh come evil genius abi blue genius, make you and dis erezor waka pass naa abi them swear for una, una chop witch, waka dey go joo bad belles
Baby no vex..i no see say na you...make u na helep me beg am now...she don dey vex oh...ok ..make u too make u improve ya handwriting...headmaster dey complian say him no good..at all..pele..
Posted: at 12-11-2008 07:41 PM (16 years ago) | Gistmaniac