come wetin them they call you sef, "rezimero or erazor" i sure say you dey kolomental in short ur own don pass kolomental na psycholomental.
anyway sha you no get sense of humor
no mind them o! na oversabi dey worry them!  @samsong
U fit balance the equation na....u want the babe and i no go give you Posted: at 12-11-2008 09:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hacangel26 at 26-11-2008 10:54 AM (16 years ago) (f) sorry ooo poster but wen i saw dis joke i was lyk WAT DA! AV SEEN DAT A HUNDRED TYMZ its so unfortunate dat a joke is not a joke if it has ben heard or seen a thousand tym
***hac******hac******hac*** Posted: at 26-11-2008 10:54 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sorry ooo poster but wen i saw dis joke i was lyk WAT DA! AV SEEN DAT A HUNDRED TYMZ its so unfortunate dat a joke is not a joke if it has ben heard or seen a thousand tym
WETIN COME BE THAT NA ? Posted: at 26-11-2008 10:58 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 27-11-2008 12:04 AM (16 years ago) (m) i'm poping in ma low rida...........i don't know what is sex
2.0. Posted: at 27-11-2008 12:04 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
baby_gurl at 27-11-2008 02:31 AM (16 years ago) (f) Toks-E if u dont know what sex is, come let me give u free practical sex and ur life will neva remain the same. Posted: at 27-11-2008 02:31 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Toks-E at 27-11-2008 10:37 AM (16 years ago) (m) Reply |
Toks u r very lucky guy...oya na..wetin u dey wait?...abi u don fear? Posted: at 27-11-2008 11:09 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 27-11-2008 11:15 AM (16 years ago) (m) you don hear sex now your brain don charge abi Posted: at 27-11-2008 11:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 27-11-2008 11:31 AM (16 years ago) (m) Toks-E if u dont know what sex is, come let me give u free practical sex and ur life will neva remain the same.
me too i need practical lesson for sex o becos of say i be virgin! Posted: at 27-11-2008 11:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 27-11-2008 11:50 AM (16 years ago) (m) Kido u sure say that ur something no go loss for baby_gurl well? Posted: at 27-11-2008 11:50 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kido123 at 27-11-2008 01:31 PM (16 years ago) (m) Kido u sure say that ur something no go loss for baby_gurl well?
haba! jboy u get bad mind o, are you trying to say baby_gurl come from ghana? Posted: at 27-11-2008 01:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 27-11-2008 01:37 PM (16 years ago) (m) kido you need exercise and fertilizer Posted: at 27-11-2008 01:37 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 27-11-2008 01:45 PM (16 years ago) (m) wetin i wan use am for now? dem dey chop am? Posted: at 27-11-2008 01:45 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 27-11-2008 01:56 PM (16 years ago) (m) no be for u oh. na for your stick make e quick grow Posted: at 27-11-2008 01:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 27-11-2008 02:22 PM (16 years ago) (m) rezi, i too get temper o, me wey i don get twins already! wey be say gals dey see me run for our area as i don scatter ground far. i heavy no be small o. Posted: at 27-11-2008 02:22 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Toks-E at 27-11-2008 03:35 PM (16 years ago) (m) Reply |
Toks-E at 27-11-2008 03:38 PM (16 years ago) (m) Toks-E if u dont know what sex is, come let me give u free practical sex and ur life will neva remain the same.
me too i need practical lesson for sex o becos of say i be virgin!  kiiiiiiiddddddoooooo!!!!!!!! no come spoil my show here.......abeg
2.0. Posted: at 27-11-2008 03:38 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kido123 at 27-11-2008 04:26 PM (16 years ago) (m) toks, aba be your brothers keeper now? sebi your hear when rezi say i wear school uniform! small boy na im i be......... Posted: at 27-11-2008 04:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nollylove at 5-06-2009 05:29 PM (15 years ago) (f) @comments & joke..lol Posted: at 5-06-2009 05:29 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sedoman at 11-06-2009 01:16 PM (15 years ago) (m) the woman must be crazy or those she think electric toy can give her those children,it may be a coincidence Posted: at 11-06-2009 01:16 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |