WHERE IS GOD? (Page 14)

Date: 23-01-2011 2:11 pm (14 years ago) | Author: CHIMA
1 ... 11 12 13 [14] 15 16
- at 8-02-2011 10:26 PM (14 years ago)
Quote from: Riverniger1 on  8-02-2011 10:20 PM
Quote from: emejuru on  8-02-2011 10:15 PM
make una dey,dey dream,
i go phone una power autority,
to off una electricity now, Grin Grin Grin

u think say na every body de live for 9ja Grin

i go deport back to the vilage ni, Grin Grin
Posted: at 8-02-2011 10:26 PM (14 years ago) |
Reply
- at 8-02-2011 10:27 PM (14 years ago)
@river i go deport you back to the village ni Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2011 10:27 PM (14 years ago) |
Reply
- Riverniger1 at 8-02-2011 10:33 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nellkiss on  8-02-2011 10:19 PM
Quote from: Riverniger1 on  8-02-2011 10:11 PM
@nellkiss ......Emejuru can be our nanny.....what do u say sweetheart?? Grin Grin

ok..him go dey do double shift.but make him no chok hand 4 our pikin nyash oh..

fear no dey catch am??? na kirikiri be that now. Grin

Posted: at 8-02-2011 10:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 8-02-2011 10:35 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  8-02-2011 10:27 PM
@river i go deport you back to the village ni Grin Grin Grin

u be sokoto immigration??? Grin Grin

Posted: at 8-02-2011 10:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 9-02-2011 12:07 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nellkiss on  8-02-2011 08:42 PM
Quote from: Skypon2002 on  8-02-2011 09:31 AM
Grin Grin Grin
so that next time, if him see joke him go dey cry instead of laffing

 Grin Grin Grin Grin Grin skypon sef

 Grin Grin Grin
wetin?
u dey feel me abi? Grin Grin

Posted: at 9-02-2011 12:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 9-02-2011 12:17 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nellkiss on  8-02-2011 08:49 PM
Quote from: Skypon2002 on  7-02-2011 03:05 PM
Quote from: nellkiss on  5-02-2011 10:37 PM
Quote from: Skypon2002 on  4-02-2011 11:45 PM
Quote from: nellkiss on  3-02-2011 10:43 PM
Quote from: Riverniger1 on  3-02-2011 09:53 PM
Quote from: nellkiss on  3-02-2011 09:21 PM
Quote from: Skypon2002 on  3-02-2011 08:21 AM
Quote from: hotmicky on  3-02-2011 02:19 AM
:'( Cheesy you really made me roll on the floor
na him be say u go don clean all the ground with ur cloth ooo Grin Grin Grin

abeg make him roll come my floor cus i ve got work 2 do there Grin Grin Grin

u are talking as if u are living alone.....our floor.........

emejuru and skypon go come clean nam...i will pay them Grin Grin

ok luv...pls tell them 2 hurry up

no worry we dey come
make ur blood never dey hot oooooo Grin Grin

make una come clean d floor o...hope say river don pay una..

yes oooo
we don dey come
prepare ur bed well well
so that after we wash am, we go do the other part

hope say river don commot?

river dey full time...be careful no mesmerizing in our house Tongue Tongue Roll Eyes Roll Eyes

na him be say we no go come again nah Angry Angry Angry

Posted: at 9-02-2011 12:17 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 9-02-2011 12:22 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on  8-02-2011 09:40 PM
Quote from: nellkiss on  8-02-2011 08:49 PM
Quote from: Skypon2002 on  7-02-2011 03:05 PM
Quote from: nellkiss on  5-02-2011 10:37 PM
Quote from: Skypon2002 on  4-02-2011 11:45 PM
Quote from: nellkiss on  3-02-2011 10:43 PM
Quote from: Riverniger1 on  3-02-2011 09:53 PM
Quote from: nellkiss on  3-02-2011 09:21 PM
Quote from: Skypon2002 on  3-02-2011 08:21 AM
Quote from: hotmicky on  3-02-2011 02:19 AM
:'( Cheesy you really made me roll on the floor
na him be say u go don clean all the ground with ur cloth ooo Grin Grin Grin

abeg make him roll come my floor cus i ve got work 2 do there Grin Grin Grin

u are talking as if u are living alone.....our floor.........

emejuru and skypon go come clean nam...i will pay them Grin Grin

ok luv...pls tell them 2 hurry up

no worry we dey come
make ur blood never dey hot oooooo Grin Grin

make una come clean d floor o...hope say river don pay una..

yes oooo
we don dey come
prepare ur bed well well
so that after we wash am, we go do the other part

hope say river don commot?

river dey full time...be careful no mesmerizing in our house Tongue Tongue Roll Eyes Roll Eyes

gbam Kiss Kiss

 Grin Grin Grin
yeye boy Grin

Posted: at 9-02-2011 12:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 9-02-2011 12:23 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on  8-02-2011 09:46 PM
@ my sweetheart nellkiss.......make we give one of those ADAMU  Grin...wey the come clean our floor GATE man job??? Grin

heheheheheheheheheheeeeee
 Grin Grin
na we u dey call adamu abi?
ok
when we come ur house, ur wife go tell u scores Grin Grin

Posted: at 9-02-2011 12:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 9-02-2011 12:26 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nellkiss on  8-02-2011 09:51 PM
Quote from: Riverniger1 on  8-02-2011 09:46 PM
@ my sweetheart nellkiss.......make we give one of those ADAMU  Grin...wey the come clean our floor GATE man job??? Grin

ok dear...i think skypon will do it better

 Angry Angry Angry Angry

wait make i come first
i will do it better on ur TT

Posted: at 9-02-2011 12:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 9-02-2011 12:27 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  8-02-2011 09:52 PM
Quote from: Riverniger1 on  8-02-2011 09:46 PM
@ my sweetheart nellkiss.......make we give one of those ADAMU  Grin...wey the come clean our floor GATE man job??? Grin

oboy why you dey call skypon Adamu?
Anyway skypon no do the job,
Na soki and that head master do the job,
so soki go good as the gate man,
so him go dey follow up with the main thing for you, Grin Grin Grin


gbam  Grin Grin

Posted: at 9-02-2011 12:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 9-02-2011 12:29 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on  8-02-2011 09:58 PM
Quote from: nellkiss on  8-02-2011 09:51 PM
Quote from: Riverniger1 on  8-02-2011 09:46 PM
@ my sweetheart nellkiss.......make we give one of those ADAMU  Grin...wey the come clean our floor GATE man job??? Grin

ok dear...i think skypon will do it better

thanks dear.......thats y i rove u.....skypon is the gate man now Grin

 Shocked Shocked Shocked
i go enjoy well well ooo

Posted: at 9-02-2011 12:29 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 9-02-2011 12:31 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: nellkiss on  8-02-2011 10:04 PM
Quote from: emejuru on  8-02-2011 09:54 PM
Quote from: Riverniger1 on  8-02-2011 09:58 PM
Quote from: nellkiss on  8-02-2011 09:51 PM
Quote from: Riverniger1 on  8-02-2011 09:46 PM
@ my sweetheart nellkiss.......make we give one of those ADAMU  Grin...wey the come clean our floor GATE man job??? Grin

ok dear...i think skypon will do it better

thanks dear.......thats y i rove u.....skypon is the gate man now Grin

well said..he should resume work immediately...b4 he get fired.. Angry Angry Angry

i never start work, u wan sack me
if i com start nko? wetin u go com do?

Posted: at 9-02-2011 12:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 9-02-2011 12:32 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  8-02-2011 10:09 PM
Quote from: Riverniger1 on  8-02-2011 09:59 PM
Quote from: emejuru on  8-02-2011 09:54 PM
Quote from: nellkiss on  8-02-2011 09:51 PM
Quote from: Riverniger1 on  8-02-2011 09:46 PM
@ my sweetheart nellkiss.......make we give one of those ADAMU  Grin...wey the come clean our floor GATE man job??? Grin

ok dear...i think skypon will do it better

come oh nellkiss,
abi na skypon and soki do the job?

nna u need the job?Huh??

abi you don get new job?
or you want to dey do shifting with skypon Grin Tongue

no ooooo
i wan dey 24 hours
i no want make anybody follow me do cleaning with nelkiss Grin Grin Grin

Posted: at 9-02-2011 12:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 10-02-2011 12:15 AM (14 years ago)
Ok you wish has been made real,
oya river you are fired, Angry
Posted: at 10-02-2011 12:15 AM (14 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 12-02-2011 07:35 AM (14 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked
u be river oga? Shocked

Posted: at 12-02-2011 07:35 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 13-02-2011 09:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 12-02-2011 07:35 AM
Shocked Shocked Shocked Shocked
u be river oga? Shocked

who give awo coat.........emejuru is my nanny Grin

Posted: at 13-02-2011 09:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- michybaby at 13-02-2011 10:49 PM (14 years ago)
(f)
oh boy! cant stop laughing. u try jare. :-*javascript:void(0); Kiss Kiss Kiss
Posted: at 13-02-2011 10:49 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 17-02-2011 05:12 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 13-02-2011 09:40 PM
Quote from: Skypon2002 on 12-02-2011 07:35 AM
Shocked Shocked Shocked Shocked
u be river oga? Shocked

who give awo coat.........emejuru is my nanny Grin

him com dey claim ur oga Grin Grin

Posted: at 17-02-2011 05:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 27-02-2011 10:55 PM (14 years ago)
(m)
no mind nam

Posted: at 27-02-2011 10:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chicanorose at 28-02-2011 01:08 PM (14 years ago)
(f)
hahahhahahahahahahhahahhahahaaahahahha!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! i don laugh sote i fall 4 ground. u really try

Posted: at 28-02-2011 01:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 11 12 13 [14] 15 16

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Lawyers Hail Akpabio For Stepping Down From Sexual Harassment Probe Panel

  2. Radiogad Raises Alarm Over Activist VeryDarkman’s Health After Efcc Detention

  3. Police Arrest Suspected Ritualist With Human Organs In Lagos

  4. Overcrowding or Low Turnout? - Wizkid’s Show In Berlin Cancelled Days After Toronto Failed

  5. VIDEO; Reactions As Peller And Jarvis Arrive In Dubai For Streamer’s 20th Birthday

  6. “I Love You”: Omah Lay Declares As His Featured Track off Davido’s New Album Goes Platinum

  7. One Killed As Security Operatives Battle Gunmen Who Allegedly Killed Travellers In Imo

  8. Teenager, Lawal Hameedat Drags JAMB To Court Over Hijab Ban During UTME

  9. "You Won’t Find Better Partner Than Nigeria" – Tinubu Welcomes Qatari Investment

  10. Southampton v Manchester City: UEFA Champions League Semi-Final Match,Team News,Goal Scorers &


THIS WEEK
  1. JUST IN! EFCC Labels VeryDarkMan A ‘BANDIT’

  2. Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests

  3. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  4. 103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)

  5. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  6. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  7. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  8. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  9. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  10. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)


TOP MEMBERS:

Featured Discussions