at 30-01-2011 02:59 PM (14 years ago) nne kedu?  who be your nne?  ?? if i catch u..i go...........D.i.c.k 
come oboy this one no be playoooooo, i don wake una abi? oya make every body go sleep now. Posted: at 30-01-2011 02:59 PM (14 years ago) | | |
Reply |
who be your nne?  ?? if i catch u..i go...........D.i.c.k  [/quote] come oboy this one no be playoooooo, i don wake una abi? oya make every body go sleep now. [/quote] this is war.......make i go wear my condom(army shoe)
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 30-01-2011 03:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 30-01-2011 03:23 PM (14 years ago) who be your nne?  ?? if i catch u..i go...........D.i.c.k  come oboy this one no be playoooooo, i don wake una abi? oya make every body go sleep now. [/quote] this is war.......make i go wear my condom(army shoe)  [/quote] you wan go wey condom weh we don finish for face book ,if na lie go face book i just dey wer my paint Posted: at 30-01-2011 03:23 PM (14 years ago) | | |
Reply |
at 30-01-2011 03:25 PM (14 years ago) you don see am uhmmmmmmmmmmm? Posted: at 30-01-2011 03:25 PM (14 years ago) | | |
Reply |
you don see am uhmmmmmmmmmmm?
WAIT I DEY COME
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 30-01-2011 03:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellkiss at 30-01-2011 08:22 PM (14 years ago) (f) nne kedu?  fine skypon...kedu ka i di? Posted: at 30-01-2011 08:22 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nellkiss at 30-01-2011 08:25 PM (14 years ago) (f) nne kedu?  who be your nne?  ?? if i catch u..i go...........D.i.c.k  come oboy this one no be playoooooo, i don wake una abi? oya make every body go sleep now. Posted: at 30-01-2011 08:25 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nellkiss at 30-01-2011 08:28 PM (14 years ago) (f) who be your nne?  ?? if i catch u..i go...........D.i.c.k  come oboy this one no be playoooooo, i don wake una abi? oya make every body go sleep now. [/quote] this is war.......make i go wear my condom(army shoe)  [/quote] no war here....unless i go wear my iron pant now.. Posted: at 30-01-2011 08:28 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
funny, real funny o! Posted: at 30-01-2011 08:46 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
who be your nne?  ?? if i catch u..i go...........D.i.c.k  come oboy this one no be playoooooo, i don wake una abi? oya make every body go sleep now. this is war.......make i go wear my condom(army shoe)  [/quote] no war here....unless i go wear my iron pant now..  [/quote]lol...i go still like am
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 30-01-2011 10:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
at 30-01-2011 10:29 PM (14 years ago) see you na you no see room na iron pant you wan see? you go steal am ,keep dreaming river dreamer, shin your eye, losu loosu:o Posted: at 30-01-2011 10:29 PM (14 years ago) | | |
Reply |
nellkiss at 30-01-2011 10:37 PM (14 years ago) (f) see you na you no see room na iron pant you wan see? you go steal am ,keep dreaming river dreamer, shin your eye, losu loosu:o  hahaha...abeg tak am easy with my river oh... Posted: at 30-01-2011 10:37 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
see you na you no see room na iron pant you wan see? you go steal am ,keep dreaming river dreamer, shin your eye, losu loosu:o  biko live me now...live my girl too  if u dey look for trouble..go wake skypon and terry
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 30-01-2011 10:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellkiss at 30-01-2011 10:56 PM (14 years ago) (f) no trouble here guys.....i don quit una two Posted: at 30-01-2011 10:56 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
no trouble here guys.....i don quit una two
:'( :'( :'( :'(
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 30-01-2011 11:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellkiss at 30-01-2011 11:16 PM (14 years ago) (f) no trouble here guys.....i don quit una two
:'( :'( :'( :'( e don do na..why u dey cry like kris  ..we go settle am later yea Posted: at 30-01-2011 11:16 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 30-01-2011 11:16 PM (14 years ago) no trouble here guys.....i don quit una two
No naaaa , na river you supose quit. you dey here when him say him go call naijapals area boys for me? him wan go call him gangs for me , ok see them go soon come, i get anti gang patrol people here. Posted: at 30-01-2011 11:16 PM (14 years ago) | | |
Reply |
no trouble here guys.....i don quit una two
No naaaa , na river you supose quit. you dey here when him say him go call naijapals area boys for me? him wan go call him gangs for me , ok see them go soon come, i get anti gang patrol people here. make the fight Continued.........................................2moro
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 30-01-2011 11:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 31-01-2011 11:51 AM (14 years ago) (m) nne kedu?  who be your nne?  ?? if i catch u..i go...........D.i.c.k   u no well ooooooo i come dey like the babe small small ooooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 11:51 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 31-01-2011 11:54 AM (14 years ago) (m) nne kedu?  skyponu onye wu nne? oruka you no no wey your momsi dey? live my nillkisseem alon OOOOOOO no make me vex  abeg, no be fight ooooooo the thing be say, ee get as the babe dey do me  ee dey do my heart like paulina paulina
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 11:54 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |