soki4real at 25-01-2011 06:53 PM (14 years ago) (m) See another soki post (honey open your legs) All your zoke na dirty dirty zoke, Meaning dirty mind,come this boy how old are you?  Emejuru pls my jokes are for mature mind only not for kids like you Posted: at 25-01-2011 06:53 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nice joke...abeg make she open the leg
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 25-01-2011 07:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellkiss at 25-01-2011 08:35 PM (14 years ago) (f) @coolandrea,go remove that bottle for your eyes make i see you well. @nellkiss stop to dey show body abi you no get cloth to cover up?
thunder go soon strike dat peson wey dey ask me about am cloth?? na ur body or ur own??? Posted: at 25-01-2011 08:35 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nellkiss at 25-01-2011 08:53 PM (14 years ago) (f) @nellkiss stop to dey show body abi you no get cloth to cover up?
thunder go soon strike dat peson wey dey ask me about am cloth?? na ur body or ur own???
@nellkiss every thing is fake about you even your brain na fake.
[/quote
real human being leav me alone..no time 4 idiots dat rant.. Posted: at 25-01-2011 08:53 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
coolandrea at 25-01-2011 08:56 PM (14 years ago) (f) @emejuri, na my gucci sun shade u dey kal bottle? Y i dey even talk wen i knw say na aba, igbo made witout label nai u specialise in* Posted: at 25-01-2011 08:56 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 25-01-2011 08:58 PM (14 years ago) (m) nellkiss,babe who is annoying u?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 25-01-2011 08:58 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nellkiss at 25-01-2011 09:04 PM (14 years ago) (f) no be dat useless boy(emejuri) wey dey here dey do police pikin work.. Posted: at 25-01-2011 09:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 25-01-2011 09:07 PM (14 years ago) (m) pls am apologizing on his behalf.4give him and catch some fun.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 25-01-2011 09:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 25-01-2011 09:14 PM (14 years ago) (m) @Emma its ok stop it pls
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 25-01-2011 09:14 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
emmajenic1 at 25-01-2011 09:16 PM (14 years ago) (m) Open make i enter jereeeeeee..... Posted: at 25-01-2011 09:16 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
coolandrea at 25-01-2011 09:17 PM (14 years ago) (f) Terry gen2, dem go fear fear na* u say its okay? U na man of God nw o** 9ice kip it up. Posted: at 25-01-2011 09:17 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 25-01-2011 09:24 PM (14 years ago) (m) bia dis gal person neva slap u 4 intestine b4? Me wey UN make their peacekeeping ambassador na im u dey yarb so.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 25-01-2011 09:24 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nellkiss at 25-01-2011 09:29 PM (14 years ago) (f) @emejuri, na my gucci sun shade u dey kal bottle? Y i dey even talk wen i knw say na aba, igbo made witout label nai u specialise in*
Coolandrea dear, i just searched emejuri's name and found out dat,he is an escaped psychiatric patient..so 4get him jare Posted: at 25-01-2011 09:29 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nellkiss at 25-01-2011 09:33 PM (14 years ago) (f) pls am apologizing on his behalf.4give him and catch some fun.
ok oh bcus of u..sure, am here 2 catch ma fun Posted: at 25-01-2011 09:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
coolandrea at 25-01-2011 09:34 PM (14 years ago) (f) @nellkiss, ok i don 4get am** Posted: at 25-01-2011 09:34 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
no be dat useless boy(emejuri) wey dey here dey do police pikin work..
Sweet Heart plz enjoy.........take everything as joke.... pls...ngwa...oya....smile for me  i will not say no for kiss ooooo
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 25-01-2011 09:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellkiss at 25-01-2011 09:40 PM (14 years ago) (f) no be dat useless boy(emejuri) wey dey here dey do police pikin work..
Sweet Heart plz enjoy.........take everything as joke.... pls...ngwa...oya....smile for me  i will not say no for kiss ooooo   ;  how u dey? Posted: at 25-01-2011 09:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
no be dat useless boy(emejuri) wey dey here dey do police pikin work..
Sweet Heart plz enjoy.........take everything as joke.... pls...ngwa...oya....smile for me  i will not say no for kiss ooooo   ;  how u dey? i dey fine
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 25-01-2011 09:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellkiss at 25-01-2011 09:46 PM (14 years ago) (f) no be dat useless boy(emejuri) wey dey here dey do police pikin work..
Sweet Heart plz enjoy.........take everything as joke.... pls...ngwa...oya....smile for me  i will not say no for kiss ooooo   ;  how u dey? i dey fine oky Posted: at 25-01-2011 09:46 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na wa oohh Posted: at 26-01-2011 01:54 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |