mrvoue at 27-01-2011 11:05 AM (13 years ago) (m) e be like say na 3 times... you wan use am do ritual? this one wey you dey call him name 3 times so. kai! tufiakwa! no dey talk horror film 4 here ooo... na horror film tory i dey yarn so abi? okay, no problem... i sure say when you begin to dey vomit money, your eyez go clear... :'( :'( :'( :'( :'(- NO WEAPON FASHIONED AGAINST ME SHALL PROSPER Posted: at 27-01-2011 11:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
scent_idol at 27-01-2011 11:11 AM (13 years ago) (m) Tommy is a sharp nigga who wants to park his small sport car inside the teachers trailer's garage. Posted: at 27-01-2011 11:11 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mrvoue at 27-01-2011 11:15 AM (13 years ago) (m) Tommy is a sharp nigga who wants to park his small sport car inside the teachers trailer's garage.
NO B U TEASH AM? Posted: at 27-01-2011 11:15 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 29-01-2011 06:12 PM (13 years ago) (m) heheheheheheheeeee. that boy na wizard oo... @mrvoue: your head scatter for there... abeg bros,no let my head scatter for now o okay sorry... you get mouth.. hehe i evn get mouth 4 yansh sef,u go like see am? you no well... ahn an...no b u isee wey dey smell shinapeter yansh? u com dey form holy 4 here i sabi throw blow ooo and i fit throw some blow give u for this one wey u talk oooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-01-2011 06:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 29-01-2011 06:17 PM (13 years ago) (m) say u be bad pikin/bad mouth nice pic u have.......i wish say na real u........... those two 00... thanks dear..so waitin u wan search??? lol......those two 00 ......no let terry and skypon see them...... they are for my eyes only i don even see am but ee no dey sexy at alllll :'( :'(
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-01-2011 06:17 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 29-01-2011 06:21 PM (13 years ago) (m) mrvoue mrvoue mrvoue...how many times did i call u???
seven times
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-01-2011 06:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 29-01-2011 06:23 PM (13 years ago) (m) ds ur ......... never reach gv pesin bad mind? abi u wan make we play am ontop tennis? i will report u 2 riverniger riverniger? call am i go drink am finish oer even mop am dry...rubbish! u are provoking oooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-01-2011 06:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 29-01-2011 06:25 PM (13 years ago) (m) e be like say na 3 times... you wan use am do ritual? this one wey you dey call him name 3 times so.
kai! tufiakwa! no dey talk horror film 4 here ooo... na horror film tory i dey yarn so abi? okay, no problem... i sure say when you begin to dey vomit money, your eyez go clear... :'( :'( :'( :'( :'(- NO WEAPON FASHIONED AGAINST ME SHALL PROSPER that prayer no be for people like u
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-01-2011 06:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 31-01-2011 11:40 AM (13 years ago) (m) heheheheheheheeeee. that boy na wizard oo... @mrvoue: your head scatter for there... abeg bros,no let my head scatter for now o okay sorry... you get mouth.. hehe i evn get mouth 4 yansh sef,u go like see am? you no well... ahn an...no b u isee wey dey smell shinapeter yansh? u com dey form holy 4 here i sabi throw blow ooo and i fit throw some blow give u for this one wey u talk oooo ahn ahn...i go iron ur yansh join,gim am correct gator Posted: at 31-01-2011 11:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 31-01-2011 11:44 AM (13 years ago) (m) ds ur ......... never reach gv pesin bad mind? abi u wan make we play am ontop tennis? i will report u 2 riverniger riverniger? call am i go drink am finish oer even mop am dry...rubbish! u are provoking oooooo e come dey pinch u for yansh? Posted: at 31-01-2011 11:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 31-01-2011 11:47 AM (13 years ago) (m) e be like say na 3 times... you wan use am do ritual? this one wey you dey call him name 3 times so.
kai! tufiakwa! no dey talk horror film 4 here ooo... na horror film tory i dey yarn so abi? okay, no problem... i sure say when you begin to dey vomit money, your eyez go clear... :'( :'( :'( :'( :'(- NO WEAPON FASHIONED AGAINST ME SHALL PROSPER that prayer no be for people like u God dey o :'( Posted: at 31-01-2011 11:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
we sabi that one... Posted: at 31-01-2011 12:00 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 31-01-2011 01:56 PM (13 years ago) (m) we sabi that one... guy.dey don beat u again? i fustrate o Posted: at 31-01-2011 01:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 31-01-2011 04:41 PM (13 years ago) (m) heheheheheheheeeee. that boy na wizard oo... @mrvoue: your head scatter for there... abeg bros,no let my head scatter for now o okay sorry... you get mouth.. hehe i evn get mouth 4 yansh sef,u go like see am? you no well... ahn an...no b u isee wey dey smell shinapeter yansh? u com dey form holy 4 here i sabi throw blow ooo and i fit throw some blow give u for this one wey u talk oooo ahn ahn...i go iron ur yansh join,gim am correct gator hahahahahahahahahahaaaaaa so u dey iron nyash if u iron my own, na shit go splash for ur face
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 04:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 31-01-2011 04:43 PM (13 years ago) (m) ds ur ......... never reach gv pesin bad mind? abi u wan make we play am ontop tennis? i will report u 2 riverniger riverniger? call am i go drink am finish oer even mop am dry...rubbish! u are provoking oooooo e come dey pinch u for yansh? no oooooo i just dey hail u nah
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 04:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 31-01-2011 04:46 PM (13 years ago) (m) we sabi that one... guy.dey don beat u again? i fustrate o weather then beat am or not, him like to dey cry na him hobby be that
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 04:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
haha!!!..Tommy!! na wa oo!..if he knowz how 2 use condom @ 10..he wuld impregnate d whole world b4 he turns 18 sef..hehehe Nice1 poster! Posted: at 31-01-2011 04:52 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 31-01-2011 05:32 PM (13 years ago) (m) haaaaaaa make una come see spirit oooo wey my holy bible oooooooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 31-01-2011 05:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Abolore05 at 1-02-2011 06:32 AM (13 years ago) (f) sensible kid Posted: at 1-02-2011 06:32 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 1-02-2011 09:33 AM (13 years ago) (m) heheheheheheheeeee. that boy na wizard oo... @mrvoue: your head scatter for there... abeg bros,no let my head scatter for now o okay sorry... you get mouth.. hehe i evn get mouth 4 yansh sef,u go like see am? you no well... ahn an...no b u isee wey dey smell shinapeter yansh? u com dey form holy 4 here i sabi throw blow ooo and i fit throw some blow give u for this one wey u talk oooo ahn ahn...i go iron ur yansh join,gim am correct gator hahahahahahahahahahaaaaaa so u dey iron nyash if u iron my own, na shit go splash for ur face shame on u...so u no dey wear pampers? Posted: at 1-02-2011 09:33 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |