i no talk to you oo... Posted: at 25-01-2011 03:10 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
dimejikemi at 25-01-2011 03:18 PM (14 years ago) (f) pls, dnt turn it into a fight, and kris why are u crying?  ?
kemmy Posted: at 25-01-2011 03:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 25-01-2011 05:39 PM (14 years ago) (m) good ansa
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 25-01-2011 05:39 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
pls, dnt turn it into a fight, and kris why are u crying?  ? na cry dey use swear for am....................cos na since last year he don dey cry ooo
Posted: at 25-01-2011 05:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
shey dem call you for dis our conversation?... you just dey behave like police pikin. you sure say you no be police pikin so? Posted: at 25-01-2011 06:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nellkiss at 25-01-2011 06:13 PM (14 years ago) (f) shey dem call you for dis our conversation?... you just dey behave like police pikin. you sure say you no be police pikin so?  hahaha...chris na bad pikin/bad mouth Posted: at 25-01-2011 06:13 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
shey dem call you for dis our conversation?... you just dey behave like police pikin. you sure say you no be police pikin so?  hahaha...chris na bad pikin/bad mouth  you say wetin?.. no, wetin you talk first Posted: at 25-01-2011 06:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nellkiss at 25-01-2011 06:23 PM (14 years ago) (f) say u be bad pikin/bad mouth Posted: at 25-01-2011 06:23 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
say u be bad pikin/bad mouth  nice pic u have.......i wish say na real u...........  those two 00...
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 25-01-2011 06:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
heheheheheheheheheheheheheeeeeeeeeeeee... me too. Posted: at 25-01-2011 06:40 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
heheheheheheheheheheheheheeeeeeeeeeeee... me too.
u see watin i see?  ??
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 25-01-2011 06:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
heheheheheheheheheheheheheeeeeeeeeeeee... me too.
u see watin i see?  ??  river nwa mama, no be lie ooo... Posted: at 25-01-2011 06:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nellkiss, fake name ,fake pix,fake 00,watin dey real on you, abeg go cover body  . bia bia biko......biko....no make her remove that pic...
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 25-01-2011 06:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
heheheheheheheheheheheheheeeeeeeeeeeee... me too.
u see watin i see?  ??  river nwa mama, no be lie ooo...  nwe nnem ...ife di nma na anya gbara akwukwo
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 25-01-2011 06:53 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
shey dem call you for dis our conversation?... you just dey behave like police pikin. you sure say you no be police pikin so? 
Posted: at 25-01-2011 07:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nellkiss at 25-01-2011 08:32 PM (14 years ago) (f) say u be bad pikin/bad mouth  nice pic u have.......i wish say na real u...........  those two 00... thanks dear..so waitin u wan search??? Posted: at 25-01-2011 08:32 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nellkiss at 25-01-2011 08:40 PM (14 years ago) (f) nellkiss, fake name ,fake pix,fake 00,watin dey real on you, abeg go cover body  . yeye boy, under 15..ur pple knw say u dey here...u dey look ur aunty abi?? Posted: at 25-01-2011 08:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 25-01-2011 08:44 PM (14 years ago) (m) ok
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 25-01-2011 08:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nellkiss at 25-01-2011 08:58 PM (14 years ago) (f) haters patrollin..seeking 4 my notice..and i refuse 2 notice h.. Posted: at 25-01-2011 08:58 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 25-01-2011 09:12 PM (14 years ago) (m) whats it with u guys?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 25-01-2011 09:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |