florish4love at 25-01-2011 02:40 PM (14 years ago) (f)
A blind man carrying a cripple on his back says:...e b like sey plenty fine gals dey 4dis town.Cripple:.......hw u take C dem? Blind man:......ur "thing" dey stand since we enta dis town & e dey poke me
Post Reply
Posted: at 25-01-2011 02:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac
dimejikemi at 25-01-2011 02:45 PM (14 years ago) (f)
hm... dis is a very serious case
kemmy
Posted: at 25-01-2011 02:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply terryworld at 25-01-2011 02:49 PM (14 years ago) (m)
hehehehe
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
Posted: at 25-01-2011 02:49 PM (14 years ago) | Hero
Reply onyiis at 25-01-2011 02:52 PM (14 years ago) (f)
heheheheheeeeeeeeeeeeeeee
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
Posted: at 25-01-2011 02:52 PM (14 years ago) | Hero
Reply
wetin dey he u nah
Posted: at 25-01-2011 02:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
For where?
Posted: at 25-01-2011 03:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
wahala dey ooooooo
make you just carry your wahala go back to your house o.
Posted: at 25-01-2011 03:11 PM (14 years ago) | Hero
Reply
4 dis post naa
k
Posted: at 25-01-2011 03:20 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
wetin b ur own oooo,...........
why you carry wahala dey waka about?
Posted: at 25-01-2011 03:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply coolandrea at 25-01-2011 03:28 PM (14 years ago) (f)
Kris ur own wan dey 2 much nw o cos i dey c d way u dey do pax urself. No let me vex turn my back on u o**
Posted: at 25-01-2011 03:28 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply xavexdo5 at 25-01-2011 03:30 PM (14 years ago) (m)
oboy see wahala with blind man again oooo
Posted: at 25-01-2011 03:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply coolandrea at 25-01-2011 03:32 PM (14 years ago) (f)
Hw take c dis post self @xavex
Posted: at 25-01-2011 03:32 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply coolandrea at 25-01-2011 03:33 PM (14 years ago) (f)
Hw u take c dis post self abi na one eye man back u?@xavex
Posted: at 25-01-2011 03:33 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
Kris ur own wan dey 2 much nw o cos i dey c d way u dey do pax urself. No let me vex turn my back on u o**
vex turn you back on me... i swear ehn, if you turn your front on me... na you sabi.
Posted: at 25-01-2011 03:35 PM (14 years ago) | Hero
Reply coolandrea at 25-01-2011 03:38 PM (14 years ago) (f)
As u dey misbhave, i go turn my back na
Posted: at 25-01-2011 03:38 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
As u dey misbhave, i go turn my back na
wait oo...
coolandrea, shey na your front you position to me before ni?.
Posted: at 25-01-2011 03:47 PM (14 years ago) | Hero
Reply coolandrea at 25-01-2011 03:50 PM (14 years ago) (f)
yes na.. Feel ur eyes small b4 i go back 2 convent*
Posted: at 25-01-2011 03:50 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
yes na.. Feel ur eyes small b4 i go back 2 convent*
heheheheheheheee.
now you got me laughing there...
Posted: at 25-01-2011 03:51 PM (14 years ago) | Hero
Reply
wetin b ur own oooo,...........
why you carry wahala dey waka about?
nawaaaa 4 u kris ooo,i too sorry 4 u
you too sorry for me? for wetin.
shey i shit for body wey you dey sorry for me?
Posted: at 25-01-2011 03:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply coolandrea at 25-01-2011 04:01 PM (14 years ago) (f)
yes na.. Feel ur eyes small b4 i go back 2 convent*
heheheheheheheee.
now you got me laughing there...
Thats my boy, dnt stop laughin til i say so*
Posted: at 25-01-2011 04:01 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply