Relationship Experts Needed (Page 2)

Date: 25-01-2011 3:34 pm (14 years ago) | Author: Obiajunwa
1 [2] 3 4 5 ... 10
- blings_is_back at 25-01-2011 03:59 PM (14 years ago)
(m)
dis thing na charity work make una no dey ask money
Posted: at 25-01-2011 03:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Ifogra at 25-01-2011 04:00 PM (14 years ago)
(m)
Expert? No one at all just pretenders
Posted: at 25-01-2011 04:00 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- sobeit at 25-01-2011 04:00 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 25-01-2011 03:56 PM
Quote from: sobeit on 25-01-2011 03:52 PM
Quote from: MissyBarbie on 25-01-2011 03:50 PM
Pay for your flight??? hehehhehehe you wan kill ma presido ne?
me? lolzzzzz

Yeah you and truenaija ha ba.....make una take am easy wif her ooo abeg
ehen na! i'm very good at that & u know wassuup! so if she needs me,let her inbox me
Posted: at 25-01-2011 04:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 25-01-2011 04:01 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Ifogra on 25-01-2011 04:00 PM
Expert? No one at all just pretenders
e.g you..number one pretender

Posted: at 25-01-2011 04:01 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 25-01-2011 04:01 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: sobeit on 25-01-2011 03:47 PM
DP.IF YOU WILL PAY FOR MY AIR FLIGHT I'LL BE THERE..MADAM NAIJAPALS

Quote from: truenaija2 on 25-01-2011 03:49 PM
how much der go pay make i take Lufthansa fly in now now Grin Grin Grin

Una two dey dey knocked off..........We need people resident in Lagos

Posted: at 25-01-2011 04:01 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 25-01-2011 04:02 PM (14 years ago)
(f)
She no need you again u hie?
Posted: at 25-01-2011 04:02 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- olumbareal at 25-01-2011 04:02 PM (14 years ago)
(m)
Wish i dey lag!
Posted: at 25-01-2011 04:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lanudja at 25-01-2011 04:03 PM (14 years ago)
(f)
hmmmmmm
Posted: at 25-01-2011 04:03 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 25-01-2011 04:03 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Ifogra on 25-01-2011 04:00 PM
Expert? No one at all just pretenders

Infact ya head no dey there again..you know ba?
Posted: at 25-01-2011 04:03 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 25-01-2011 04:05 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 25-01-2011 03:59 PM
dis thing na charity work make una no dey ask money

eeeehn nah hin make me no charge her too just money for the drink wey go help the talk flow aaaaaah abi der want make d expert collapse while talkig no nah small money  Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 25-01-2011 04:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 25-01-2011 04:06 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: olumbareal on 25-01-2011 04:02 PM
Wish i dey lag!

Oh you mean you still dey Somalia since all dis days? LOLzzzz
Posted: at 25-01-2011 04:06 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 25-01-2011 04:08 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 25-01-2011 04:01 PM
Quote from: sobeit on 25-01-2011 03:47 PM
DP.IF YOU WILL PAY FOR MY AIR FLIGHT I'LL BE THERE..MADAM NAIJAPALS

Quote from: truenaija2 on 25-01-2011 03:49 PM
how much der go pay make i take Lufthansa fly in now now Grin Grin Grin

Una two dey dey knocked off..........We need people resident in Lagos


no be una go know wetin una need abi una don turn expert nah expert go yarn una d koko una need expert wsey sabihin work wella just a suggestion oooh Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-01-2011 04:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 25-01-2011 04:08 PM (14 years ago)
(f)
SO UNA STIL DEY HERE, I HEREBY PRESENT MASELF AS VALENTINE GIFT, DP PLS ACCEPT ME AS A LIL TOKEN, GONNA BE THERE

Posted: at 25-01-2011 04:08 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sobeit at 25-01-2011 04:10 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: divineproject on 25-01-2011 04:01 PM
Quote from: sobeit on 25-01-2011 03:47 PM
DP.IF YOU WILL PAY FOR MY AIR FLIGHT I'LL BE THERE..MADAM NAIJAPALS

Quote from: truenaija2 on 25-01-2011 03:49 PM
how much der go pay make i take Lufthansa fly in now now Grin Grin Grin

Una two dey dey knocked off..........We need people resident in Lagos
good as you made it clear for me..
Posted: at 25-01-2011 04:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olumbareal at 25-01-2011 04:11 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 25-01-2011 04:06 PM
Quote from: olumbareal on 25-01-2011 04:02 PM
Wish i dey lag!

Oh you mean you still dey Somalia since all dis days? LOLzzzz

@MB Wetin naaaaaah, you hate me dat much? lol
Posted: at 25-01-2011 04:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 25-01-2011 04:12 PM (14 years ago)
(m)
on ma way to lag.....
Posted: at 25-01-2011 04:12 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 25-01-2011 04:12 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: MissyBarbie on 25-01-2011 04:02 PM
She no need you again u hie?

no missybarbie she no want us but she need us want and need dey different  oooh  maybe nah d price dey fear her   poster no worry nah small money  Grin Grin Tongue
Posted: at 25-01-2011 04:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 25-01-2011 04:13 PM (14 years ago)
(f)
hahahahaha......KB, we are not asking for dat kind of gift na........

Posted: at 25-01-2011 04:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- truenaija2 at 25-01-2011 04:14 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 25-01-2011 04:12 PM
on ma way to lag.....

nah so u like money reach chaii Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 25-01-2011 04:14 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 25-01-2011 04:14 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: olumbareal on 25-01-2011 04:11 PM
Quote from: MissyBarbie on 25-01-2011 04:06 PM
Quote from: olumbareal on 25-01-2011 04:02 PM
Wish i dey lag!

Oh you mean you still dey Somalia since all dis days? LOLzzzz

@MB Wetin naaaaaah, you hate me dat much? lol

hahahahaha lolzzz hate you ke? no be people dey live there?
Posted: at 25-01-2011 04:14 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 10

Featured Discussions