Awwwnn: Youth Corps Member Causes Stir As He Proposes to Girlfriend at Abuja NYSC Camp (Video)

Date: 13-10-2023 2:10 pm (1 year ago) | Author: Bayo Nelson
- at 13-10-2023 02:10 PM (1 year ago)
(m)

A member of the National Youth Service Corps has engaged his lover at  the Abuja NYSC camp. The lovestruck man was seen bending his knee to propose to his girlfriend while others cheered.
 
See some reactions below:
 
Quote
that_noodlegirl: “‎This same Nysc Huh? I dey serve at the moment oo Incase anyone wants to recreate.”
 
amlogumarydiamond: “‎E b like say na only me and my friends no find love during NYSC.”
 
Ms.Dee: “‎If I go camp and I no bring husband come house, I no go gree come house oo.”
 
Qoyyah _01: “‎E con be like say nah back of nysc I do abi no be the same Batch C St 1 we Dey ni.”
 
Kofoworola: “‎This same NYSC wey I just finish or another one?”
 
Harike: “‎Omo as nobody propose to nobody for my pop today everywhere jus dry.”
 
Nancy: “‎congratulations dear, I don serve do pop on may, I no see boyfriend is well, are mine a stone.”
 
edicta65: “‎I dey pass out march and I need a proposal Like this too.”
 
ladyruks: “‎My own question is..na maami market dem dey buy the engagement ring?”
 

VIDEO


Posted: at 13-10-2023 02:10 PM (1 year ago) | Addicted Hero
- gogoman at 13-10-2023 06:06 PM (1 year ago)
(m)
give her belle
Posted: at 13-10-2023 06:06 PM (1 year ago) | Grande Master
Reply

Featured Discussions