
Posted: at | |
![]()
| |||||
oh boy, go play for shit Replyu no know the answer ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: betterlover247 on 4-02-2011 12:59 PM knowledge is power......what you don't know is bigger thsn you,so don't be rude,just watch out for the answer friend.. you really dont know how to play the lead guitar you're holding... do you?![]() ![]() ![]()
| |||||
Story too mush,make e talk if him go talk. Replyhttp://www.jokelobby.com/
| |||||
Story too mush,make e talk if him go talk. Reply
| |||||
psh, so much talk over a dead snake, malaysian, what abt puerto-rican Reply
| |||||
leave am..b like sey e wan do burial 4 d snake. Reply![]()
| |||||
Quote from: AbnerJack on 5-02-2011 07:35 AM Story too mush,make e talk if him go talk. him no get wetin to talk selfthat guy na olodo rapata ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: muyo on 5-02-2011 04:45 PM psh, so much talk over a dead snake, malaysian, what abt puerto-rican ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
i dey suspect d poster,b like sey the guy don bite snake b4 Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
abi na the snake bite am Reply![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
snake bite am e come bite snake back Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
so na biting biting them dey do? Reply![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
bware make u no b d nxt target o Reply
| |||||
make una eat the poor boy na, if you dont know sometin u will wait and let someone told you, mumu!!!! Reply
| |||||
Quote from: mrtinajeff on 8-02-2011 04:25 PM make una eat the poor boy na, if you dont know sometin u will wait and let someone told you, mumu!!!! ![]() ![]() ![]() ![]() grammatical error!!!!!!!!!!!!!! who u be self? u just come dey rake for everybody here u no even sabi speak english ![]() ![]() ![]() and who be mumu? i guess u are the one wait first make i go call others come ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
tel us now Reply![]() ![]()
| |||||
confirm! utunu Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: mrtinajeff on 8-02-2011 04:25 PM make una eat the poor boy na, if you dont know sometin u will wait and let someone told you, mumu!!!! guy! wth this ur grammar,i suspect sey na u kill the malaysian snake wth ur killnglish ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: omoladey on 8-02-2011 08:12 PM tel us now ![]() ![]() why u dey beg am that guy na BIG COW ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)