xavexdo5 at 14-02-2011 12:23 PM (14 years ago) (m) guy i swear rhinocerus fine pass you.no b lie
ehn yes i agree bt u,hipopotamus and maloooo fine pass u, shey u don see hipopotamus nose b4 abi? Posted: at 14-02-2011 12:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 14-02-2011 12:40 PM (14 years ago) (m) no describe it Posted: at 14-02-2011 12:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
opesoyemi at 14-02-2011 06:49 PM (14 years ago) (m) go ask google Posted: at 14-02-2011 06:49 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
giftmurphy at 14-02-2011 08:16 PM (14 years ago) (f) Posted: at 14-02-2011 08:16 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 15-02-2011 09:11 AM (14 years ago) (m) wetin b google? Posted: at 15-02-2011 09:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bodeniyi at 15-02-2011 09:16 AM (14 years ago) (m) google na google wey you dey wear Posted: at 15-02-2011 09:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jay117 at 15-02-2011 12:26 PM (14 years ago) (m) pls tell me i want to know...seriously Posted: at 15-02-2011 12:26 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
xavexdo5 at 15-02-2011 04:58 PM (14 years ago) (m) google na google wey you dey wear
Posted: at 15-02-2011 04:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mrvoue at 16-02-2011 07:47 AM (14 years ago) (m)  shuo...but me i no get naw Posted: at 16-02-2011 07:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 16-02-2011 02:55 PM (14 years ago) (m) guy i swear rhinocerus fine pass you.no b lie
ehn yes i agree bt u,hipopotamus and maloooo fine pass u, shey u don see hipopotamus nose b4 abi?   fresh nose
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 16-02-2011 02:55 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 16-02-2011 03:02 PM (14 years ago) (m) e go fit u like craze Posted: at 16-02-2011 03:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 16-02-2011 04:43 PM (14 years ago) (m) but i no want am  i dash u
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 16-02-2011 04:43 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 16-02-2011 05:09 PM (14 years ago) (m) keep am make u model 4 me Posted: at 16-02-2011 05:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheree at 16-02-2011 05:13 PM (14 years ago) (f) what happens to the Malaysian rattle snake when it dies?  dem go give am state burial Posted: at 16-02-2011 05:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 16-02-2011 06:31 PM (14 years ago) (m) na u go school pass abi?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 16-02-2011 06:31 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
@ poster; what a foooolish post but the funny tin is dat i know the answer. what happens to the Malaysian rattle snake when it dies? Answer: ur father chop the teeth, and the snake it self na him u dey use as belt.
come, make i tell u, insult is not allowed on this forum... Posted: at 16-02-2011 07:39 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mrvoue at 17-02-2011 07:01 AM (14 years ago) (m) abi na u dey use d snake do belt? Posted: at 17-02-2011 07:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
abi na u dey use d snake do belt?
oboy!!!!,,,na the goodmorning wey u go tell me be this? Posted: at 17-02-2011 07:46 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mrvoue at 17-02-2011 07:59 AM (14 years ago) (m) aw u take know? Posted: at 17-02-2011 07:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 17-02-2011 05:41 PM (14 years ago) (m) @ poster; what a foooolish post but the funny tin is dat i know the answer. what happens to the Malaysian rattle snake when it dies? Answer: ur father chop the teeth, and the snake it self na him u dey use as belt.
come, make i tell u, insult is not allowed on this forum...  who dey insult person for here?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 17-02-2011 05:41 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |