Posted: at | |
| |||||
huh?... Replyokay, you be frank edoho of (WWTBAM) abi...
| |||||
i waka....no time 4 snake story Reply
| |||||
OK .., IN MY OWN QUANTRY WE ANSWER QUESTION WITH QUESTION. CAN U ALSO TELL ME IF 5 BOYS TAKE 10 DAYS TO CLEAR A PIECE OF LAND WAT WILL IT TAKE 13 BOYS TO DO D SAME. SHEY.. U SABI SOMTIN WELL WELL. U DEY CALL ODAS OLODO., U KOM ASABO. NNTIN. Reply![]()
| |||||
hmmmmf Reply
| |||||
hisssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssssss Reply
| |||||
Quote from: betterlover247 on 27-01-2011 05:32 PM anybody needs a CLUE to the ANSWER? clue kor glue ni...who tell u sey we b detectives 4 here ![]()
| |||||
Quote from: mrvoue on 28-01-2011 09:36 AM Quote from: betterlover247 on 27-01-2011 05:32 PM anybody needs a CLUE to the ANSWER? clue kor glue ni...who tell u sey we b detectives 4 here ![]() ![]()
| |||||
@poster...here no b national geography Reply
| |||||
Quote from: betterlover247 on 26-01-2011 11:02 PM what happens to the Malaysian rattle snake when it dies? ![]() u simply use it and cook ur soup nah ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: betterlover247 on 27-01-2011 12:27 PM bunch of OLODOS,don't Get mad just because you don't know u be monkey enwe mara mma ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: betterlover247 on 27-01-2011 05:48 PM instead of make you try know the answe jeje,you dey form big boy, u don drink ogogoro abi? ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
poster.. you no know where Muritala mohammed airport dey.. you don go malaysia before to see their snakes.. abi na that NAT GEO film trick dey possess you? Reply
| |||||
him no know where airpot dey oo Reply![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 05:14 PM him no know where airpot dey oo ![]() ![]() airport dey for airport ![]() ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Ebi like you the poster self no know the answer abi eno bi so Reply
| |||||
Quote from: belogh on 30-01-2011 09:11 PM Ebi like you the poster self no know the answer abi eno bi so na soooooooo Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
na wah oh ReplyTo eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
tory too mush,make e talk if hin go talk...b like sey if d snake die hin mama go cry Reply![]()
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 30-01-2011 07:26 PM Quote from: Skypon2002 on 30-01-2011 05:14 PM him no know where airpot dey oo ![]() ![]() airport dey for airport ![]() ![]() ![]() yeah, ee dey inside airpot ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)