na wa for u oooo must u copy me
abeg talk ya own jor
Dont mind dem, make i sing photocopy 4rm 9ice, whether dem go change dia mind. Talk ya own make we hia jo Appearance matter a lot, she doesn't have to look too expensive, she must be a good dresser, moderate future/Tuface, moderate height. Olu plzzzz tell me...what do you mean by Tuface? You know naaaaaaah, the two succulent .............. No i dont Moderate bobi, are u ok now? No Posted: at 31-01-2011 02:16 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
olumbareal at 31-01-2011 02:18 PM (14 years ago) (m) comot for my way first
Who you dey talk to, Mr Bling bling? no try me oooo Np is big enough to accommodate all of us you hie? i don tell u, by the time my motor go jam u, hospital no dey for NP here oh We shall see, Bi Ikun lo ni oko bi takute nii? Oya now go fill yah tank? Posted: at 31-01-2011 02:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 31-01-2011 02:20 PM (14 years ago) (f) STILL LEARNING LANGUAGE
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 31-01-2011 02:20 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
WHAT NONSENSE
na dat ur nyash be nonsense Posted: at 31-01-2011 02:21 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Peter_Ade at 31-01-2011 02:22 PM (14 years ago) (m) ma own na appearance meaning mode of dressing, facial looks and height that is wat makes me shake ma head at first....lolzz every other things can become history
nice one, but d height, how u take like am? high or low. Posted: at 31-01-2011 02:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
olumbareal at 31-01-2011 02:22 PM (14 years ago) (m) na wa for u oooo must u copy me
abeg talk ya own jor
Dont mind dem, make i sing photocopy 4rm 9ice, whether dem go change dia mind. Talk ya own make we hia jo Appearance matter a lot, she doesn't have to look too expensive, she must be a good dresser, moderate future/Tuface, moderate height. Olu plzzzz tell me...what do you mean by Tuface? You know naaaaaaah, the two succulent .............. No i dont Moderate bobi, are u ok now? No Baby why naaaaaaah? Posted: at 31-01-2011 02:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u suppose know my own na
because....... cos am the type of guy ur boy friends wanna be cos am so ENDOWED Shiioooorrrr shiioooorrrr wetin?...... infact come inside the room first Posted: at 31-01-2011 02:24 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
olumbareal at 31-01-2011 02:26 PM (14 years ago) (m) STILL LEARNING LANGUAGE
Na soo @Kebella! I no be Indigbo, make i speak ma own dialect. How u dey? thanks for the Yabiis on Friday? Posted: at 31-01-2011 02:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
that friday own was just the genesis, by the time she get to malachi u go fear fear Posted: at 31-01-2011 02:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 31-01-2011 02:35 PM (14 years ago) (f) u be winch?  ?? Posted: at 31-01-2011 02:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
olumbareal at 31-01-2011 02:41 PM (14 years ago) (m) that friday own was just the genesis, by the time she get to malachi u go fear fear
See you, i dey expect Mattew sef, Posted: at 31-01-2011 02:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 31-01-2011 02:43 PM (14 years ago) (f) STILL LEARNING LANGUAGE
Na soo @Kebella! I no be Indigbo, make i speak ma own dialect. How u dey? thanks for the Yabiis on Friday? UR WELC
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 31-01-2011 02:43 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 31-01-2011 02:44 PM (14 years ago) (f) that friday own was just the genesis, by the time she get to malachi u go fear fear
See you, i dey expect Mattew sef, I SEE BLINGS WHAT MALACHI. DO YU SEE MA HANDSOME
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 31-01-2011 02:44 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 31-01-2011 02:47 PM (14 years ago) (f) A killing smile!
am loving this Posted: at 31-01-2011 02:47 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
adams933 at 31-01-2011 02:47 PM (14 years ago) (m) Posted: at 31-01-2011 02:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 31-01-2011 02:48 PM (14 years ago) (f) WHAT NONSENSE
where did u see d nonsense Posted: at 31-01-2011 02:48 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
kebella at 31-01-2011 02:49 PM (14 years ago) (f) I WONDER
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 31-01-2011 02:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 31-01-2011 02:51 PM (14 years ago) (f) ma own na appearance meaning mode of dressing, facial looks and height that is wat makes me shake ma head at first....lolzz every other things can become history
nice one, but d height, how u take like am? high or low. average height maybe 6fit or very close to 6fit Posted: at 31-01-2011 02:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
olumbareal at 31-01-2011 02:57 PM (14 years ago) (m) Adamu say somefin! lol Posted: at 31-01-2011 02:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 31-01-2011 02:57 PM (14 years ago) (f)
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 31-01-2011 02:57 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |