What is d First Thing that Trips U in an Opposite Sex (Page 4)

Date: 31-01-2011 12:46 pm (14 years ago) | Author: Blessing Edet
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 12
- blings_is_back at 31-01-2011 02:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 31-01-2011 02:35 PM
Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 01:18 PM
Me? trust me bleesing I go no..... Tongue Tongue Tongue Tongue
u be winch?Huh???

I been think sey 2 of una be winch na
Posted: at 31-01-2011 02:58 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- princedafe at 31-01-2011 02:59 PM (14 years ago)
(m)
her appearance of course
Posted: at 31-01-2011 02:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 31-01-2011 03:06 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 02:58 PM
Quote from: blessedme on 31-01-2011 02:35 PM
Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 01:18 PM
Me? trust me bleesing I go no..... Tongue Tongue Tongue Tongue
u be winch?Huh???

I been think sey 2 of una be winch na
maybe we don bcome three sef plus u
Posted: at 31-01-2011 03:06 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 31-01-2011 03:07 PM (14 years ago)
(m)
fire!!!!!!!!!!!!!!!!
Posted: at 31-01-2011 03:07 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 31-01-2011 03:11 PM (14 years ago)
(f)
WHERE  Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 31-01-2011 03:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- olumbareal at 31-01-2011 03:13 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 03:07 PM
fire!!!!!!!!!!!!!!!!


I quench am sharply ntooooooor, wetin u wan call again water? lol
Posted: at 31-01-2011 03:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Treasure2 at 31-01-2011 03:23 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 31-01-2011 01:14 PM
Quote from: Treasure2 on 31-01-2011 01:08 PM
NA HEIGHT, APPEARANCE AND .........................
and wat
Grin Grin Grin Grin NO BE EVERY THING WEY PERSON SEE E DEY TALK.
Posted: at 31-01-2011 03:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 31-01-2011 03:25 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 01:14 PM
Quote from: Treasure2 on 31-01-2011 01:08 PM
NA HEIGHT, APPEARANCE AND .........................

And wetin? Oh! Okay...... I understand
THAT IS WHY I LOVE U DEARLY, UR IQ DEY WORK WELL.  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 31-01-2011 03:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 31-01-2011 03:27 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 01:44 PM
Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 01:40 PM
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 01:37 PM
u suppose know my own na

because.......

cos am the type of guy ur boy friends wanna be cos am so ENDOWED

IBU OTI............. NO LET ME TALK OOOOOOOOOO
Posted: at 31-01-2011 03:27 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 31-01-2011 03:29 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Treasure2 on 31-01-2011 03:23 PM
Quote from: blessedme on 31-01-2011 01:14 PM
Quote from: Treasure2 on 31-01-2011 01:08 PM
NA HEIGHT, APPEARANCE AND .........................
and wat
Grin Grin Grin Grin NO BE EVERY THING WEY PERSON SEE E DEY TALK.
abeg follow gist me
ok whisper for me naaa
Posted: at 31-01-2011 03:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 31-01-2011 03:31 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 03:07 PM
fire!!!!!!!!!!!!!!!!
for where d fire dey
abeg make una bring water and ariel come ooo
Posted: at 31-01-2011 03:31 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 31-01-2011 03:32 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on 31-01-2011 03:29 PM
Quote from: Treasure2 on 31-01-2011 03:23 PM
Quote from: blessedme on 31-01-2011 01:14 PM
Quote from: Treasure2 on 31-01-2011 01:08 PM
NA HEIGHT, APPEARANCE AND .........................
and wat
Grin Grin Grin Grin NO BE EVERY THING WEY PERSON SEE E DEY TALK.
abeg follow gist me
ok whisper for me naaa
NNE I GO WHISPER FOR UR INBOX BC HERE DON BECOME WAR ZONE. I NO GET HELMET TO WEAR.   Grin Grin Grin Grin
Posted: at 31-01-2011 03:32 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 31-01-2011 03:39 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 31-01-2011 03:27 PM
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 01:44 PM
Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 01:40 PM
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 01:37 PM
u suppose know my own na
because.......
cos am the type of guy ur boy friends wanna be cos am so ENDOWED
IBU OTI............. NO LET ME TALK OOOOOOOOOO

treasure ina etinyerem anya?...... oya talk na... thank goodness i wear my talkproof
Posted: at 31-01-2011 03:39 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blings_is_back at 31-01-2011 03:41 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 31-01-2011 03:31 PM
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 03:07 PM
fire!!!!!!!!!!!!!!!!
for where d fire dey
abeg make una bring water and ariel come ooo

na u i dey send the fire to na.... how u go say i follow una be winch
Posted: at 31-01-2011 03:41 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- dirtykid at 31-01-2011 03:55 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 31-01-2011 12:46 PM
what makes u give attention to that dude/girl who winks u with d eye......gives u a cat call........etc
what is dat first thing that get u attracted to him/her at mere sight......

lets go there


as for me its........lolzz


I like her lolzz too much first.

Posted: at 31-01-2011 03:55 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 31-01-2011 04:04 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 03:41 PM
Quote from: blessedme on 31-01-2011 03:31 PM
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 03:07 PM
fire!!!!!!!!!!!!!!!!
for where d fire dey
abeg make una bring water and ariel come ooo

na u i dey send the fire to na.... how u go say i follow una be winch
d fire don become back to sender naa
Posted: at 31-01-2011 04:04 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 31-01-2011 04:05 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on 31-01-2011 03:55 PM
Quote from: blessedme on 31-01-2011 12:46 PM
what makes u give attention to that dude/girl who winks u with d eye......gives u a cat call........etc
what is dat first thing that get u attracted to him/her at mere sight......

lets go there


as for me its........lolzz
really?Huh???

I like her lolzz too much first.
Posted: at 31-01-2011 04:05 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- dirtykid at 31-01-2011 04:06 PM (14 years ago)
(m)
Oh Yeah !! thats what i like too, Her LoLzzz  Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 04:06 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 31-01-2011 04:09 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 03:39 PM
Quote from: Treasure2 on 31-01-2011 03:27 PM
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 01:44 PM
Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 01:40 PM
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 01:37 PM
u suppose know my own na
because.......
cos am the type of guy ur boy friends wanna be cos am so ENDOWED
IBU OTI............. NO LET ME TALK OOOOOOOOOO

treasure ina etinyerem anya?...... oya talk na... thank goodness i wear my talkproof
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 31-01-2011 04:09 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 31-01-2011 04:11 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 03:41 PM
Quote from: blessedme on 31-01-2011 03:31 PM
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 03:07 PM
fire!!!!!!!!!!!!!!!!
for where d fire dey
abeg make una bring water and ariel come ooo

na u i dey send the fire to na.... how u go say i follow una be winch
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 31-01-2011 04:11 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 12

Featured Discussions