make we hook?
You and who? infact peter i no wan see you too ooo..you hie ba?
Posted: at | |
Quote from: Peter_Ade on 31-01-2011 05:22 PM Me sef dey find person oooooooo make we hook? You and who? infact peter i no wan see you too ooo..you hie ba?
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:19 PM Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:17 PM hahahahaha.......make I join blings laugh too DP you get person wey you wan gimme Me?.......No ooo, me self dey find......abi you get one for me? A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: adams933 on 31-01-2011 05:22 PM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:17 PM I no wan see Adams and blings....this post is not for 2 of una why na? na me 1st apply after wen yu se yu no wan see blings, why me again, I have all the looks and quality u need, give it a try, a trial will convince you. Shiioooor..
| |||||
Quote from: Rolinppp on 31-01-2011 05:25 PM Ơ̴̴̴̴̴̴͡.̮Ơ̴̴̴̴̴̴͡ sharpness ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: adams933 on 31-01-2011 05:22 PM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:17 PM I no wan see Adams and blings....this post is not for 2 of una why na? na me 1st apply after wen yu se yu no wan see blings, why me again, I have all the looks and quality u need, give it a try, a trial will convince you. so u wan become her maga eh?..... oya go make she milk u dry na
| |||||
Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:27 PM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:19 PM Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:17 PM hahahahaha.......make I join blings laugh too DP you get person wey you wan gimme Me?.......No ooo, me self dey find......abi you get one for me? Of course i get them plenty so make you choose...em'em 'em...i have Adams, blings, Peter...So choose now b4 i change ma mind
| |||||
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 05:29 PM Quote from: adams933 on 31-01-2011 05:22 PM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:17 PM I no wan see Adams and blings....this post is not for 2 of una why na? na me 1st apply after wen yu se yu no wan see blings, why me again, I have all the looks and quality u need, give it a try, a trial will convince you. so u wan become her maga eh?..... oya go make she milk u dry na will you shut up there?
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:26 PM Quote from: Peter_Ade on 31-01-2011 05:22 PM Me sef dey find person oooooooo make we hook? You and who? infact peter i no wan see you too ooo..you hie ba? IWO OMO YI... OYA COME HERE....
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:30 PM Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:27 PM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:19 PM Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:17 PM hahahahaha.......make I join blings laugh too DP you get person wey you wan gimme Me?.......No ooo, me self dey find......abi you get one for me? Of course i get them plenty so make you choose...em'em 'em...i have Adams, blings, Peter...So choose now b4 i change ma mind WETIN U DEY DO MB, U DEY USE ME DO BIZ? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:30 PM Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:27 PM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:19 PM Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:17 PM hahahahaha.......make I join blings laugh too DP you get person wey you wan gimme Me?.......No ooo, me self dey find......abi you get one for me? Of course i get them plenty so make you choose...em'em 'em...i have Adams, take time oh.... am booked already except sey u wan que for line
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:30 PM Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:27 PM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:19 PM Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:17 PM hahahahaha.......make I join blings laugh too DP you get person wey you wan gimme Me?.......No ooo, me self dey find......abi you get one for me? Of course i get them plenty so make you choose...em'em 'em...i have Adams, blings, Peter...So choose now b4 i change ma mind REJECTED dudes.....lie lie..........I no want............thanks no thanks... ![]() ![]() ![]() A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 31-01-2011 05:32 PM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:26 PM Quote from: Peter_Ade on 31-01-2011 05:22 PM Me sef dey find person oooooooo make we hook? You and who? infact peter i no wan see you too ooo..you hie ba? IWO OMO YI... OYA COME HERE.... I hiss
| |||||
HMMM, BABY CAN I Reply
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 31-01-2011 05:33 PM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:30 PM Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:27 PM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:19 PM Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:17 PM hahahahaha.......make I join blings laugh too DP you get person wey you wan gimme Me?.......No ooo, me self dey find......abi you get one for me? Of course i get them plenty so make you choose...em'em 'em...i have Adams, blings, Peter...So choose now b4 i change ma mind WETIN U DEY DO MB, U DEY USE ME DO BIZ? ![]() ![]() ![]() B4 nko?
| |||||
Quote from: blings_is_back on 31-01-2011 05:33 PM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:30 PM Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:27 PM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:19 PM Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:17 PM hahahahaha.......make I join blings laugh too DP you get person wey you wan gimme Me?.......No ooo, me self dey find......abi you get one for me? Of course i get them plenty so make you choose...em'em 'em...i have Adams, take time oh.... am booked already except sey u wan que for line You too get mouth jo
| |||||
Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:36 PM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:30 PM Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:27 PM Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:19 PM Quote from: divineproject on 31-01-2011 05:17 PM hahahahaha.......make I join blings laugh too DP you get person wey you wan gimme Me?.......No ooo, me self dey find......abi you get one for me? Of course i get them plenty so make you choose...em'em 'em...i have Adams, blings, Peter...So choose now b4 i change ma mind REJECTED dudes.....lie lie..........I no want............thanks no thanks... ![]() ![]() ![]() Oh Okay...sorry then
| |||||
what's going on with all these valentine post huh? abi na today topic Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Treasure2 on 31-01-2011 05:39 PM HMMM, BABY CAN I Ooooops sorry i dont do women ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sobeit on 31-01-2011 05:43 PM what's going on with all these valentine post huh? abi na today topic ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 31-01-2011 05:43 PM Quote from: Treasure2 on 31-01-2011 05:39 PM HMMM, BABY CAN I Ooooops sorry i dont do women ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Now which one b ya choice? U don damn all applications., wetin yu want?
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)