adigofred at 31-01-2011 09:12 PM (14 years ago) (m) lm here but causal not permanent Posted: at 31-01-2011 09:12 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pointzero at 1-02-2011 03:53 AM (14 years ago) (m) My application don dey ur table already.............................so wen u go approve am?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 1-02-2011 03:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Now which one b ya choice? U don damn all applications., wetin yu want? I sey i no want you na by force? Posted: at 1-02-2011 08:45 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
I no wan see Adams and blings....this post is not for 2 of una
why na? na me 1st apply after wen yu se yu no wan see blings, why me again, I have all the looks and quality u need, give it a try, a trial will convince you. so u wan become her maga eh?..... oya go make she milk u dry na will you shut up there? bribe me.............. if not.... hmmmm Bribe ko...bribe ni...shiiioooorrrr Posted: at 1-02-2011 08:46 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
I don change my looks, may be this will trip u.
Huh??? i reject you by fire by fire Posted: at 1-02-2011 08:47 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
hahahahaha.......make I join blings laugh too
DP you get person wey you wan gimme Me?.......No ooo, me self dey find......abi you get one for me? Of course i get them plenty so make you choose...em'em 'em...i have Adams, blings, Peter...So choose now b4 i change ma mind take time oh.... am booked already except sey u wan que for line You too get mouth jo no be mouth na reality Hmmmm i see am....dey decieve yaself you hie? Posted: at 1-02-2011 08:49 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Na for NP yu and the Boyfriend go Exchange Felicitation?  Leave that one to me na? Posted: at 1-02-2011 08:50 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
what's going on with all these valentine post huh? abi na today topic  kebella is looking for val.DP is also looking for one,hopea,bless, and now you.missy. i hope we guys are safe ooh!!  Nothing do you, you are safe......... oh,ok.i can now breath well lolzzzzzzzzz hahahahaahahaha...are you scared? Posted: at 1-02-2011 08:51 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
MONI HMMMMMMMMMMMM OPEN WETIN  Ask am i beg Posted: at 1-02-2011 08:52 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
declining huh? na i dont even want ya bf...loi loi loi Posted: at 1-02-2011 08:54 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lol.who's your man then?
ask her for me oooo Posted: at 1-02-2011 08:54 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
ME NAH
Huh??? Posted: at 1-02-2011 08:55 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Yeah...just on val's day...you hie Posted: at 1-02-2011 08:56 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
Michro at 1-02-2011 09:01 AM (14 years ago) (m) It's too late to find Val boyfriend now. Registration closed.........
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 1-02-2011 09:01 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 1-02-2011 09:06 AM (14 years ago) (f) Reply |
It's too late to find Val boyfriend now. Registration closed.........
For where? Posted: at 1-02-2011 09:07 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
U dey mind am? Posted: at 1-02-2011 09:07 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Michro at 1-02-2011 09:10 AM (14 years ago) (m) It's too late to find Val boyfriend now. Registration closed.........
For where? For here na
I am as gentle as a dove and as wise as a serpent Posted: at 1-02-2011 09:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
It's too late to find Val boyfriend now. Registration closed.........
For where? For here na wey ma inbox don full? abi which one Posted: at 1-02-2011 09:12 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |