adams933 at 2-02-2011 10:40 AM (14 years ago) (m)  Posted: at 2-02-2011 10:40 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
adams933 at 2-02-2011 12:03 PM (14 years ago) (m) Posted: at 2-02-2011 12:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 2-02-2011 01:09 PM (14 years ago) (f) HOW SHE NO GO VEX, D 1 SHE 4GET 4 UR HOUX  She no 4get anythin, in short I no kno her sef. shuoooo why are you denying it huh? KB don de spoil ma runs 4 ur side, make u no listen to her abeg.
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 2-02-2011 01:09 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
all dis toastin dey make me sick Posted: at 2-02-2011 01:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
diplomatik at 2-02-2011 01:50 PM (14 years ago) (f) lol flyma whats sup
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 2-02-2011 01:50 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
all dis toastin dey make me sick
Mama who and who dey make you sick hia..tell me now make i know oooo Posted: at 2-02-2011 01:52 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
lol flyma whats sup  lol i dey ooo nottin do me whts up with u babes??
Miss B, i dey talk of u and all d monkeys in hia Posted: at 2-02-2011 01:54 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
adams933 at 2-02-2011 01:55 PM (14 years ago) (m) all dis toastin dey make me sick
Who wan toast yu again? Posted: at 2-02-2011 01:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Peter_Ade at 2-02-2011 01:58 PM (14 years ago) (m) mmmmmmmmmmmmmmm Posted: at 2-02-2011 01:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
all dis toastin dey make me sick
Who wan toast yu again? i no dey talk of me na MISS B i dey talk Posted: at 2-02-2011 01:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hmmmmmm I see someone is jealous oooo Posted: at 2-02-2011 02:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
all dis toastin dey make me sick
Who wan toast yu again? I no know oooo Posted: at 2-02-2011 02:02 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mmmmmmmmmmmmmmm
Wetin dey smell you...Shiioooorrrr Posted: at 2-02-2011 02:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
diplomatik at 2-02-2011 02:03 PM (14 years ago) (f) i'm good babes
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 2-02-2011 02:03 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hmmmmmm I see someone is jealous oooo jealous ke?? i no need DESPERADO oooo Posted: at 2-02-2011 02:04 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
adams933 at 2-02-2011 02:05 PM (14 years ago) (m) Posted: at 2-02-2011 02:05 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Peter_Ade at 2-02-2011 02:07 PM (14 years ago) (m) mmmmmmmmmmmmmmm
Wetin dey smell you...Shiioooorrrr hw far ? U don finally see wetin u dey find. WU U cum employ na Posted: at 2-02-2011 02:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 2-02-2011 02:09 PM (14 years ago) (f) Reply |
irinoye at 2-02-2011 02:13 PM (14 years ago) (m) ee ya ............pele !!!!!!!...................miss call Posted: at 2-02-2011 02:13 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |