Posted: at | |
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
i hope you eat b4 you cum post dis joke Reply
| |||||
i gues na black amala the guy eat Reply
| |||||
Quote from: uchechrs on 2-02-2011 01:36 PM Quote from: Skypon2002 on 2-02-2011 08:02 AM hahahahahahahaahhaaaaa NO HIM DEY DRINKAMhim dey smoke grass? ![]() ![]() ![]() ![]() person wey dey drink grass eh! na him be say him don graduate from smoking igbo ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: temzyflexxy on 1-02-2011 05:41 PM two fools make sure u no join dem i know quite a number of ppl in here who are already worse than them..ppl like em...em....lemme stop there. ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 1-02-2011 08:25 PM joke! joke!! joke!!! joke!!!! and yet no joke in it ![]() ![]() ![]() ![]() poster u tried a little anyway ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: emmajenic1 on 2-02-2011 02:03 AM Quote from: mrvoue on 1-02-2011 01:49 PM na me post am b4 so makes a lil or no diff So u know.I don tell u say make u no dey smoke dat tin again.![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 2-02-2011 08:02 AM hahahahahahahaahhaaaaa no na fry i dey fry am.... him dey smoke grass? ![]()
| |||||
Quote from: nellkiss on 2-02-2011 01:46 PM pb4 mrovue i knw sey u dey try tell me sey u like me...but gimme time make i think am....ehn? ![]()
| |||||
Quote from: belogh on 2-02-2011 03:21 PM with this kind of head why Terry would you not leave this boy alone ![]() ![]() ![]() hehe...this head na lost treasure...touch it and be made whole...
| |||||
Quote from: Fexy on 2-02-2011 03:25 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: soki4real on 2-02-2011 03:37 PM i hope you eat b4 you cum post dis joke i never chop but i carry am 4 cooler ![]()
| |||||
nice joke...but both of them no know anything...olodo leaders ReplyA smile costs less dan electricity but gives more light 2 ur face!So always smile & prove dat u r d best tube... ![]() ![]() ![]()
| |||||
lol...i still always laff anytym i read it Reply
| |||||
lolzzzzzz..........how your this biggy head 2day Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() A smile costs less dan electricity but gives more light 2 ur face!So always smile & prove dat u r d best tube... ![]() ![]() ![]()
| |||||
fine...look at it naw....i just polished it with akara oil Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
all the same, GUY this your head need some alignment Reply
| |||||
pb4 Reply
| |||||
Quote from: uchechrs on 3-02-2011 03:42 PM all the same, GUY this your head need some alignment ha no worry,i get correct shocks 4 neck...hehe
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot