wise obasanjor! (Page 9)

Date: 01-02-2011 12:56 pm (13 years ago) | Author: Deji Anthony
1 ... 6 7 8 [9] 10 11
- Abolore05 at 25-02-2011 10:43 AM (13 years ago)
(f)
chai dt wan bad oh Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 10:43 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 25-02-2011 10:49 AM (13 years ago)
(m)
Quote
no b mess o,na pesin mouth dey smell  Grin

if na mouth dey smell na e be say na ur mouth dey smell Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
make i call Abolore05 make she smell am Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 10:49 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- kingtonbrown at 25-02-2011 12:27 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 25-02-2011 10:49 AM
Quote
no b mess o,na pesin mouth dey smell  Grin

if na mouth dey smell na e be say na ur mouth dey smell Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
make i call Abolore05 make she smell am Grin Grin

WHY call Abolore05??....na she sabi smell mouth Odor dictator?
Posted: at 25-02-2011 12:27 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kenolis at 25-02-2011 12:52 PM (13 years ago)
(m)
Quote
no b mess o,na pesin mouth dey smell  Grin

if na mouth dey smell na e be say na ur mouth dey smell :Smiley :Smiley :Smiley :Smiley
make i call Abolore05 make she smell am Grin Grin

WHY call Abolore05??....na she sabi smell mouth Odor dictator?
   
so you no no b4? if u talk 2much i go call am now make she smell ur own Grin
Posted: at 25-02-2011 12:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 25-02-2011 04:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Abolore05 on 25-02-2011 10:43 AM
chai dt wan bad oh Grin Grin
Grin Grin Grin...i hate bad breath pass anythn
Posted: at 25-02-2011 04:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 25-02-2011 04:41 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 25-02-2011 10:49 AM
Quote
no b mess o,na pesin mouth dey smell  Grin

if na mouth dey smell na e be say na ur mouth dey smell Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
make i call Abolore05 make she smell am Grin Grin

honestly?  Angry Angry Angry
Posted: at 25-02-2011 04:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 25-02-2011 04:43 PM (13 years ago)
(m)
i don hear u..welcome.
Posted: at 25-02-2011 04:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Abolore05 at 25-02-2011 04:46 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kenolis on 25-02-2011 12:52 PM
Quote
no b mess o,na pesin mouth dey smell  Grin

if na mouth dey smell na e be say na ur mouth dey smell :Smiley :Smiley :Smiley :Smiley
make i call Abolore05 make she smell am Grin Grin

WHY call Abolore05??....na she sabi smell mouth Odor dictator?
   
so you no no b4? if u talk 2much i go call am now make she smell ur own Grin

na ya mouth dey smell,
he dey smell lyk
ogogoro+pami+burukutu+sewage+poison...chai i no fit breath again!
Posted: at 25-02-2011 04:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 25-02-2011 05:01 PM (13 years ago)
how you take no?
abi na una two follow go drink all those thing.
Posted: at 25-02-2011 05:01 PM (13 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 25-02-2011 05:06 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 25-02-2011 05:01 PM
how you take no?
abi na una two follow go drink all those thing.

talk true no b u tell me d details? Huh? Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 05:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 25-02-2011 05:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote
no b mess o,na pesin mouth dey smell  Grin

if na mouth dey smell na e be say na ur mouth dey smell :Smiley :Smiley :Smiley :Smiley
make i call Abolore05 make she smell am Grin Grin

WHY call Abolore05??....na she sabi smell mouth Odor dictator?
  
so you no no b4? if u talk 2much i go call am now make she smell ur own Grin

na ya mouth dey smell,
he dey smell lyk
ogogoro+pami+burukutu+sewage+poison...chai i no fit breath again!


how you take no?
abi na una two follow go drink all those thing.
aahhh! u dey ask how she take know?
na mess dictator she be Grin zavedox tell me sey she come smell em nyash. Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 05:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 25-02-2011 05:10 PM (13 years ago)
amibo aproko,
na who you dey ask? Grin Grin Grin Grin
at abolore
Posted: at 25-02-2011 05:10 PM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 25-02-2011 05:12 PM (13 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 25-02-2011 05:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 25-02-2011 05:18 PM (13 years ago)
as for you just remain your mouth like that Wink
Posted: at 25-02-2011 05:18 PM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 25-02-2011 05:26 PM (13 years ago)
(m)
can i say something now?
Posted: at 25-02-2011 05:26 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kingtonbrown at 25-02-2011 06:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Abolore05 on 25-02-2011 05:06 PM
Quote from: emejuru on 25-02-2011 05:01 PM
how you take no?
abi na una two follow go drink all those thing.

talk true no b u tell me d details? Huh? Grin Grin
SO na u be the new odor dictator? please can you come and dictate what is smelling in this forum?
Posted: at 25-02-2011 06:38 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kenolis at 25-02-2011 06:42 PM (13 years ago)
(m)
story story Grin Tongue
Posted: at 25-02-2011 06:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kingtonbrown at 25-02-2011 06:58 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 25-02-2011 06:42 PM
story story Grin Tongue
story!!!!!!!! Grin Grin Grin
Posted: at 25-02-2011 06:58 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kenolis at 25-02-2011 07:00 PM (13 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 25-02-2011 07:00 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Abolore05 at 25-02-2011 08:53 PM (13 years ago)
(f)
oh no, dis smell is too corrosive! am out>>>>>>>>>>>>>>
Posted: at 25-02-2011 08:53 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10 11

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Yahaya Bello Disputes Allegations Of Misappropriating State Funds For Children's School Fees

  2. Nigerian Woman Passes Away Shortly After Childbirth, Laid To Rest On Same Day (Video)

  3. Nigerian Man Arrested For Allegedly Orchestrating Wife's Murder In Abuja

  4. Tragic Tanker Explosion Claims Five Lives, Engulfs Over 70 Vehicles In Rivers State

  5. Reality Star, Tacha Expresses Frustration With Nigerian Men, Eyes South African Suitors

  6. Producer Stanley Nwoko Refers Inquirers To Late Actor Jnr Pope's Brother Over Obituary Queries

  7. Joint Security Operation Claims Lives Of Three Notorious Bandit Leaders In Zamfara

  8. 55-yr-Old Man, Ahmadu Usman Arrested In Katsina For Culpable Homicide In Botched Delivery

  9. Nigerian Singer, Ruger Reveals Ownership Of Firearms


THIS WEEK
  1. Lady Who Left The UK With Her Family to Return Home to Nigeria Reveals Why She Did So

  2. VID: Peter Obi Replies Critics Asking Him Why He Didn't Build a School in Anambra as a Governor

  3. "Emefiele, Kanu Arrested Arbitrarily As Pre-Trial Detention Persists In Nigeria" – US Govt Says

  4. Watch Touching Video Of Lady Surprising Boyfriend Who’s An Okada Rider

  5. Popular Ghanaian Media Personality, Serwaa Amihere Finally Reacts To Her Leaked S3x Tape

  6. Rapper Megan Thee Stallion Sued By Cameraman Claiming He Was Forced To Watch Her Have S3x

  7. Yoruba Nation: Akintoye, Sunday Igboho Write Open Letter To Tinubu, Seek Exit From Nigeria

  8. See Tuition Fee Receipts Yahaya Bello Paid American School From 2025 Session Through 2031

  9. Divide Nigeria Before June 15 - Yoruba Nation Agitators, Sunday Igboho, Akintoye Tells Tinubu

  10. Come Out And Confess Why You Kill Mohbad - Ghanaian Prophet Who Prophesied JP’s Death Calls Sam


TOP MEMBERS: