coolest joke ever! (Page 9)

Date: 02-02-2011 9:15 am (14 years ago) | Author: Deji Anthony
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 13
- mrvoue at 11-02-2011 08:40 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 11-02-2011 12:07 AM
Quote from: mrvoue on 10-02-2011 07:25 AM
count me outta ds crap...if u like go wolu wolu yasef with candle i no mind  Grin Grin Grin

huh
who dey use candle wolu wolu him self?
na soki abi? Grin Grin
aw u take knw? def'natly u sef dey there
Posted: at 11-02-2011 08:40 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 11-02-2011 08:41 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 11-02-2011 12:09 AM
Quote from: Skypon2002 on 11-02-2011 12:05 AM
Quote from: mrvoue on 10-02-2011 09:40 AM
i swear u b soja...ds one wey u still stand so...dem say make u no sidon? abi u b maygad? Grin Grin Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin
him no dey tire to stand oooooo
him be ahua (army man)  Grin Grin Grin

Come skypon,why you dey call my gate man ahua,
abi you want am to carry gun?
no givam gun o...na catapault hin dey use  Grin
Posted: at 11-02-2011 08:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 11-02-2011 08:41 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 11-02-2011 12:20 AM
Quote from: mrvoue on 10-02-2011 03:41 PM
hey who are you...take ur time or il just toast u  Grin Grin Grin Grin

if u toast am she go fall ur hand oooooo Grin Grin Grin
i don c am,b like sey dey don buy am sef
Posted: at 11-02-2011 08:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 12-02-2011 01:26 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 11-02-2011 08:40 AM
Quote from: Skypon2002 on 11-02-2011 12:07 AM
Quote from: mrvoue on 10-02-2011 07:25 AM
count me outta ds crap...if u like go wolu wolu yasef with candle i no mind  Grin Grin Grin

huh
who dey use candle wolu wolu him self?
na soki abi? Grin Grin
aw u take knw? def'natly u sef dey there

no i no dey oooooo
i know wetin everybody fit do nah Grin Grin

Posted: at 12-02-2011 01:26 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-02-2011 05:26 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 11-02-2011 08:41 AM
Quote from: emejuru on 11-02-2011 12:09 AM
Quote from: Skypon2002 on 11-02-2011 12:05 AM
Quote from: mrvoue on 10-02-2011 09:40 AM
i swear u b soja...ds one wey u still stand so...dem say make u no sidon? abi u b maygad? Grin Grin Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin
him no dey tire to stand oooooo
him be ahua (army man)  Grin Grin Grin

Come skypon,why you dey call my gate man ahua,
abi you want am to carry gun?
no givam gun o...na catapault hin dey use  Grin

 Grin Grin Grin Grin
or u give am cane make him use Grin Grin

Posted: at 12-02-2011 05:26 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-02-2011 05:28 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 11-02-2011 08:41 AM
Quote from: Skypon2002 on 11-02-2011 12:20 AM
Quote from: mrvoue on 10-02-2011 03:41 PM
hey who are you...take ur time or il just toast u  Grin Grin Grin Grin

if u toast am she go fall ur hand oooooo Grin Grin Grin
i don c am,b like sey dey don buy am sef

who buy am? Huh?

Posted: at 12-02-2011 05:28 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 14-02-2011 08:26 AM (14 years ago)
(m)
i don check her px...the guy dey sign am Grin Grin
Posted: at 14-02-2011 08:26 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MacDaniel at 14-02-2011 05:35 PM (14 years ago)
(m)
 Embarrassed Embarrassed Embarrassedwhat nonsense....which kind misuse of web be this one ne... you dey use web air your foolishness Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 14-02-2011 05:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- soki4real at 15-02-2011 04:54 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 12-02-2011 01:26 AM
Quote from: mrvoue on 11-02-2011 08:40 AM
Quote from: Skypon2002 on 11-02-2011 12:07 AM
Quote from: mrvoue on 10-02-2011 07:25 AM
count me outta ds crap...if u like go wolu wolu yasef with candle i no mind  Grin Grin Grin

huh
who dey use candle wolu wolu him self?
na soki abi? Grin Grin
aw u take knw? def'natly u sef dey there

no i no dey oooooo
i know wetin everybody fit do nah Grin Grin

shey b i catch you when you dey use candle to wulu wulu ya self  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 15-02-2011 04:54 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- soki4real at 15-02-2011 04:58 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  9-02-2011 05:09 PM
Quote from: mrvoue on  9-02-2011 03:05 PM
Quote from: Skypon2002 on  9-02-2011 02:54 PM
Quote from: mrvoue on  9-02-2011 11:14 AM
wait na u wan parol ur dog?  Huh?

my dog get boy friend oooo Grin Grin Grin
hope sey no b soki?

 Grin Grin Grin Grin Grin
na him nah Grin

Na only world go collect me from you  Grin Grin Grin , Rat don eat one part of your yansh abi  Grin
Posted: at 15-02-2011 04:58 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- soki4real at 15-02-2011 05:01 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: MacDaniel on 14-02-2011 05:35 PM
Embarrassed Embarrassed Embarrassedwhat nonsense....which kind misuse of web be this one ne... you dey use web air your foolishness Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue

Ok , i hope say na that foolishness you used for your Val gift for your friends and family today, you don sick , carry yourself to barber shop ,he go find something to do to your brain  Cool
Posted: at 15-02-2011 05:01 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- soki4real at 15-02-2011 05:03 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  9-02-2011 04:35 PM
una don chop candle

 na candy i chop  Grin Grin
Posted: at 15-02-2011 05:03 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- mrvoue at 15-02-2011 08:48 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: MacDaniel on 14-02-2011 05:35 PM
Embarrassed Embarrassed Embarrassedwhat nonsense....which kind misuse of web be this one ne... you dey use web air your foolishness Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
abeg pack well,na wetin no make u get val date bdat,
Posted: at 15-02-2011 08:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MacDaniel at 15-02-2011 05:28 PM (14 years ago)
(m)
see as una two dey.......monkey....adn achmed?? Embarrassed Embarrassed
Posted: at 15-02-2011 05:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olooworlay at 16-02-2011 01:04 AM (14 years ago)
(m)
i no believe say u 2 dey do dis kyn tin. U NO DEY SHAME?
Posted: at 16-02-2011 01:04 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 16-02-2011 03:16 AM (14 years ago)
dem no no wetin be sham nah!! Cheesy
Posted: at 16-02-2011 03:16 AM (14 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 16-02-2011 05:54 AM (14 years ago)
(f)
/
Posted: at 16-02-2011 05:54 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 16-02-2011 08:09 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: MacDaniel on 15-02-2011 05:28 PM
see as una two dey.......monkey....adn achmed?? Embarrassed Embarrassed
i dey come as u can see,i no get ur time,im in a hurry
Posted: at 16-02-2011 08:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 16-02-2011 08:11 AM (14 years ago)
(m)
 Huh? Huh? Huh? wetin be shame? u born am? wea hin dey live?
Posted: at 16-02-2011 08:11 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kingtonbrown at 16-02-2011 02:22 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: enoeno on  2-02-2011 09:55 AM
na wa u just waist ur time doing this

doesn't make sense at all kpele sleep first maybe when u wake u might have something reasonable


dis poster be olodo.
Posted: at 16-02-2011 02:22 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10 11 12 13

Featured Discussions