Skypon2002 at 9-02-2011 05:11 PM (14 years ago) (m) wetin u tell me?  sey make u come gimme my yansh massage oya come nah i go send my dog to bite ur nyash   shou! na alsatian or na local? which kind local na dalmatian dog ooooo tttaaaaaaa! skypon why u no wan talk tru say na bingo u get n say ur bingo scooby snack na amala?  xavexdo5 dat one no mean sey make u go toast the dog o  na u i suppose dey tell na u wey no de pity urself u go wulu wulu human being still de wulu wulu dog,pig,sheep,ram and even chicken  only u  heheheheheheheheheheheheeee him be wolu wolu master
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 05:11 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 05:12 PM (14 years ago) (m) yes only u  na u him dey tell jare
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 05:12 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 9-02-2011 05:13 PM (14 years ago) (m) yes only u  thank God say u talk tru say yes na only u bt wait oooo al dis wulu wulu pple una nor de shame again oooo una nor de even hide sef, what is this world turning into no mind them
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 9-02-2011 05:13 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mrvoue at 10-02-2011 07:25 AM (14 years ago) (m) count me outta ds crap...if u like go wolu wolu yasef with candle i no mind Posted: at 10-02-2011 07:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
better for u . thanks for understanding,well dis pix is better and more respectful Posted: at 10-02-2011 09:01 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mrvoue at 10-02-2011 09:18 AM (14 years ago) (m) Reply |
u are vstuborn mahn Posted: at 10-02-2011 09:34 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mrvoue at 10-02-2011 09:40 AM (14 years ago) (m) Reply |
terryworld at 10-02-2011 11:03 AM (14 years ago) (m) una dey craze 4 belle
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 10-02-2011 11:03 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mrvoue at 10-02-2011 11:36 AM (14 years ago) (m) who? how? when? where? Posted: at 10-02-2011 11:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 10-02-2011 11:40 AM (14 years ago) (m) sign of madness has come upon u
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 10-02-2011 11:40 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
missnutty at 10-02-2011 12:06 PM (14 years ago) (f) mwshhh(hiss) sheer waste of time! Posted: at 10-02-2011 12:06 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
mrvoue at 10-02-2011 03:41 PM (14 years ago) (m) hey who are you...take ur time or il just toast u Posted: at 10-02-2011 03:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 10-02-2011 10:40 PM (14 years ago) (f) ok Posted: at 10-02-2011 10:40 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-02-2011 12:05 AM (14 years ago) (m)  him no dey tire to stand oooooo him be ahua (army man)
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-02-2011 12:05 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-02-2011 12:07 AM (14 years ago) (m) huh who dey use candle wolu wolu him self? na soki abi?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-02-2011 12:07 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 11-02-2011 12:09 AM (14 years ago) Come skypon,why you dey call my gate man ahua, abi you want am to carry gun? Posted: at 11-02-2011 12:09 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Skypon2002 at 11-02-2011 12:20 AM (14 years ago) (m) if u toast am she go fall ur hand oooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-02-2011 12:20 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-02-2011 05:17 AM (14 years ago) (m) Come skypon,why you dey call my gate man ahua, abi you want am to carry gun? u no see as him stand like mopol?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-02-2011 05:17 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 11-02-2011 07:36 AM (14 years ago) (m) CRAP
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 11-02-2011 07:36 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |