coolest joke ever! (Page 2)

Date: 02-02-2011 9:15 am (13 years ago) | Author: Deji Anthony
1 [2] 3 4 5 ... 13
- coolandrea at 2-02-2011 10:16 AM (13 years ago)
(f)
Bucket go cover ur eye o.. Y u no buy big pant wear am?
Posted: at 2-02-2011 10:16 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mrvoue at 2-02-2011 10:23 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  2-02-2011 10:07 AM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 10:04 AM
Quote from: emejuru on  2-02-2011 09:57 AM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:54 AM
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 09:48 AM
Dat head na sacrifice o...
Embarrassed  Embarrassed  Embarrassed b like sey i go dey wear helmet now. Angry

Sorry that head no get helmet size Grin Grin
ehn bucket nko?  Wink

ok bucket go size am ,but the bigest of all.
wetin happen? na so ur head big reach..wen no b say na zuma rock
Posted: at 2-02-2011 10:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 2-02-2011 10:24 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 10:16 AM
Bucket go cover ur eye o.. Y u no buy big pant wear am?
haha! no worry,i go dey wear head warmer.dat one get small swag Grin
Posted: at 2-02-2011 10:24 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jackie4life at 2-02-2011 10:59 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:54 AM
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 09:48 AM
Dat head na sacrifice o...
Embarrassed  Embarrassed  Embarrassed b like sey i go dey wear helmet now. Angry

Abi u want wear helmet on top helmet, check out ur head, o boy.
Posted: at 2-02-2011 10:59 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Teeteeylaryor at 2-02-2011 11:06 AM (13 years ago)
(f)
werin be this  Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? @poster hope you took your drugs Grin Grin

Posted: at 2-02-2011 11:06 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 2-02-2011 11:11 AM (13 years ago)
(m)
poster makachukwu u yeye well well.
Infact pb4 and dis is a crap of the highest order

Posted: at 2-02-2011 11:11 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- nellkiss at 2-02-2011 01:01 PM (13 years ago)
(f)
yoruba dumped goods don post again oh................. Grin Grin
Posted: at 2-02-2011 01:01 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mrvoue at 2-02-2011 02:52 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Jackie4life on  2-02-2011 10:59 AM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:54 AM
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 09:48 AM
Dat head na sacrifice o...
Embarrassed  Embarrassed  Embarrassed b like sey i go dey wear helmet now. Angry

Abi u want wear helmet on top helmet, check out ur head, o boy.
see ur own like grasshopper own.lv my head o
Posted: at 2-02-2011 02:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 2-02-2011 02:54 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Teeteeylaryor on  2-02-2011 11:06 AM
werin be this  Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? @poster hope you took your drugs Grin Grin

na u dey yab me pass and e dey pain me cos na u i like pass 4 here  Grin
Posted: at 2-02-2011 02:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fexy at 2-02-2011 02:55 PM (13 years ago)
(f)
 terribleeeeeeeee
Posted: at 2-02-2011 02:55 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- mrvoue at 2-02-2011 02:56 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  2-02-2011 11:11 AM
poster makachukwu u yeye well well.
Infact pb4 and dis is a crap of the highest order
Sad u go like make ds head land ontop ya mouth?
Posted: at 2-02-2011 02:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 2-02-2011 02:58 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: nellkiss on  2-02-2011 01:01 PM
yoruba dumped goods don post again oh................. Grin Grin
see ur glass like pesin wey dey do bambiyahalla! mrs lizard  Tongue
Posted: at 2-02-2011 02:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sydneyiyke at 2-02-2011 03:08 PM (13 years ago)
(m)
poster u're just a dumb head..u need to be re-created
Posted: at 2-02-2011 03:08 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- mrvoue at 2-02-2011 03:24 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sydneyiyke on  2-02-2011 03:08 PM
poster u're just a dumb head..u need to be re-created
ahn ahn! u see head wey big reach like this,u still dey call am dumd head.i go spit 4 ur leg.rubbish  Angry
Posted: at 2-02-2011 03:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 11:02 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:15 AM
:)JOKE! but em..........me i no get anythn to say o  Embarrassed

but em....... Cheesy one day one boy is walking go and he FALL DOWN!!!!!  Grin  Grin  Grin  Grin

at least ds one no b "pb4"  Grin  Grin  Grin  Grin  Grin


hahahahahaaa
ur brain don shift na him make u walka dey fall down Angry Angry Angry

Posted: at 2-02-2011 11:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 11:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  2-02-2011 09:17 AM
See your life?
wating you go talk again?
oya go sleep.

na for under bridge him dey sleep  Grin Grin

Posted: at 2-02-2011 11:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 11:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  2-02-2011 09:57 AM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:54 AM
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 09:48 AM
Dat head na sacrifice o...
Embarrassed  Embarrassed  Embarrassed b like sey i go dey wear helmet now. Angry

Sorry that head no get helmet size Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin
them go measure him head b4 them go fit do him own special helmet Grin Grin

Posted: at 2-02-2011 11:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 11:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Jackie4life on  2-02-2011 10:59 AM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 09:54 AM
Quote from: coolandrea on  2-02-2011 09:48 AM
Dat head na sacrifice o...
Embarrassed  Embarrassed  Embarrassed b like sey i go dey wear helmet now. Angry

Abi u want wear helmet on top helmet, check out ur head, o boy.
hahahahhaaaa
o boy ur head na die oooooo
ur head weigh pass 50kg Grin Grin Grin

Posted: at 2-02-2011 11:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 2-02-2011 11:10 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 02:56 PM
Quote from: terryworld on  2-02-2011 11:11 AM
poster makachukwu u yeye well well.
Infact pb4 and dis is a crap of the highest order
Sad u go like make ds head land ontop ya mouth?

if that head land ontop person mouth, wetin go remain again
na die nah Grin

Posted: at 2-02-2011 11:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 2-02-2011 11:23 PM (13 years ago)
Quote from: Skypon2002 on  2-02-2011 11:10 PM
Quote from: mrvoue on  2-02-2011 02:56 PM
Quote from: terryworld on  2-02-2011 11:11 AM
poster makachukwu u yeye well well.
Infact pb4 and dis is a crap of the highest order
Sad u go like make ds head land ontop ya mouth?

if that head land ontop person mouth, wetin go remain again
na die nah Grin

hahahaha you funny no be small Grin Grin Grin Grin
Posted: at 2-02-2011 11:23 PM (13 years ago) |
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 13