Reply |
orezo at 17-11-2008 10:39 AM (16 years ago) (m) Nice Job!!! Posted: at 17-11-2008 10:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Nice Job!!!
Thanx... aahh! u don come back??... Posted: at 17-11-2008 10:57 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 17-11-2008 11:01 AM (16 years ago) (m) plz dating is not allowed. Orezo we dey suspect u o Posted: at 17-11-2008 11:01 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
this joke will see next year but will be slughtered like an agric fowl (broiler hen)on the first cos the joke is marvelous..  onyi i try?  Meaning...People will celebrate with this joke. Just like we do old days slaughter agric fowl to celebrate xmas or new year.  OFF POINT Posted: at 17-11-2008 11:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@Jboy4shezo... hiyaaa... wetin u carry for chest now?..lol Posted: at 17-11-2008 11:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 17-11-2008 12:36 PM (16 years ago) (m) Jboy aw many of una??? Posted: at 17-11-2008 12:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dhayor at 17-11-2008 12:37 PM (16 years ago) (m) ds joke saw me opening my teeth, nice one there,kip it up. Posted: at 17-11-2008 12:37 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 12:39 PM (16 years ago) (m) rezi u means say grin na brain twister???
brain twister na small thing oh. na mind, body, soul, spirit twister Posted: at 17-11-2008 12:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 17-11-2008 01:00 PM (16 years ago) (m) Grin dey twist twisters sef... Posted: at 17-11-2008 01:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 01:27 PM (16 years ago) (m) no be lie Posted: at 17-11-2008 01:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 17-11-2008 07:38 PM (16 years ago) (m) onyinye, u wan know wetin i carry 4 chest? I know say u go dey think say na hair i carry abi. but u dey far 4rm da truth. Well seeing is Believing. Posted: at 17-11-2008 07:38 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
@rezi and @orezo...stop that!! wetin two of una dey twist? Posted: at 17-11-2008 07:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 17-11-2008 07:55 PM (16 years ago) (m) i wonder o Posted: at 17-11-2008 07:55 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
onyinye, u wan know wetin i carry 4 chest? I know say u go dey think say na hair i carry abi. but u dey far 4rm da truth. Well seeing is Believing.
I wan see am ooh...ok na... open...  still waiting... Posted: at 18-11-2008 08:31 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 08:39 AM (16 years ago) (m) Onyi no c am ooh... Na ezcema Full e chest oooh... LOL Posted: at 18-11-2008 08:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Onyi no c am ooh... Na ezcema Full e chest oooh... LOL
wetin u go find for ya fellow man chest... orezo... Posted: at 18-11-2008 08:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 18-11-2008 09:08 AM (16 years ago) (m) Na today u know say orezo na gay, u no see the way im dey smile for boyz Posted: at 18-11-2008 09:08 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 18-11-2008 10:11 AM (16 years ago) (m) Reply |
Jboy4shezo at 18-11-2008 12:44 PM (16 years ago) (m) this kind orezo gay na wah o when e be say na chic im take dey test Posted: at 18-11-2008 12:44 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |