ADAM'S UNDERWEAR (Page 3)

Date: 15-11-2008 7:09 am (16 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 2 [3] 4 5 6 7
- Jboy4shezo at 18-11-2008 12:47 PM (16 years ago)
(m)
una no need my babe to test anything o, girls full naija pals jabrata
Posted: at 18-11-2008 12:47 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- onyinyenaija at 18-11-2008 12:52 PM (16 years ago)
(f)
no just near naijapals babes... them dey hot like fire oohh...
Posted: at 18-11-2008 12:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 18-11-2008 04:17 PM (16 years ago)
(m)
@Onyi... Na Jboy girlfriend tell me ooh... She say her boyfriend no fresh like me... I b no bliv until Jboy tell me say e wan buy NIZODERM for small small ezcema wen dey e back, neck, face and chest...

@Jboy... Ur babe 4get her pant for my room oooh... Wen she go kon take am na... U dey vex say i tell onyi... I be no want make she run if she see ur chest... E good as she don know na... D ezcema don clear commot???
Posted: at 18-11-2008 04:17 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 19-11-2008 04:47 AM (16 years ago)
(f)
@orezo so u dey carry ur friend's runs go house...wen she forget her...for ur room...eehhhee!!!
Posted: at 19-11-2008 04:47 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 19-11-2008 09:49 AM (16 years ago)
(m)
Na she beg me na... I no do sha... But i just wan report her to her BOBO... Bcus her BOBO na my Guy...
Posted: at 19-11-2008 09:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 19-11-2008 11:10 AM (16 years ago)
(m)
orezo no do. na jboy babe do Grin
Posted: at 19-11-2008 11:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Tintblue at 19-11-2008 11:50 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 15-11-2008 10:10 AM
Quote from: rezimero on 15-11-2008 10:02 AM
wetin leaf dey find inside bible, you sure say no be igbo leaf(indian hemp) na im dey there? Grin Grin


 Grin Grin Grin Grin Grin... u funny die...

LoL ...U guys are funny
Posted: at 19-11-2008 11:50 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- orezo at 19-11-2008 11:59 AM (16 years ago)
(m)
We hear u...@Tint

Rezi... Abeg help me tell dem oooh...
Posted: at 19-11-2008 11:59 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 19-11-2008 12:00 PM (16 years ago)
(m)
Orezo u dey call that one my babe, heya! na d girl wey we just do one night stand i don even 4get her name u hear, and rezi e possible for only babe to do herself?
Posted: at 19-11-2008 12:00 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 19-11-2008 12:03 PM (16 years ago)
(m)
But she sey na u be her guy na...
Posted: at 19-11-2008 12:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 19-11-2008 12:06 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: Jboy4shezo on 19-11-2008 12:00 PM
Orezo u dey call that one my babe, heya! na d girl wey we just do one night stand i don even 4get her name u hear, and rezi e possible for only babe to do herself?


shuo ...rezi!!  u dey hear wetin dey happen here... u no say Jboy & orezo don dey do joint business?...dem dey hide am 4 u...  Grin Grin Grin
Posted: at 19-11-2008 12:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 19-11-2008 12:09 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 19-11-2008 11:10 AM
orezo no do. na jboy babe do Grin

rezi u too talk... wetin dem do... Grin
Posted: at 19-11-2008 12:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 19-11-2008 12:12 PM (16 years ago)
(m)
Onyi na d truth rezi dey talk na...
Posted: at 19-11-2008 12:12 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 19-11-2008 04:55 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 19-11-2008 12:06 PM
Quote from: Jboy4shezo on 19-11-2008 12:00 PM
Orezo u dey call that one my babe, heya! na d girl wey we just do one night stand i don even 4get her name u hear, and rezi e possible for only babe to do herself?

shuo ...rezi!!  u dey hear wetin dey happen here... u no say Jboy & orezo don dey do joint business?...dem dey hide am 4 u...  Grin Grin Grin
orezo no hide from me. e don clear me b4 how the mata be
Posted: at 19-11-2008 04:55 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 19-11-2008 05:01 PM (16 years ago)
(m)
Onyi u don hear now shebi...
Posted: at 19-11-2008 05:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 19-11-2008 05:21 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: orezo on 19-11-2008 12:03 PM
But she sey na u be her guy na...
na who no go like beta thing when e be say i dey finish work, why she no go say i be her guy? i no dey surprise say she go dey brodcast me dey go when e be say i put her 4 work reach 8 hours non stop, Abeg lef matter for mathais.
Posted: at 19-11-2008 05:21 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 19-11-2008 05:50 PM (16 years ago)
(m)
U dey hapi sey na Prostitute u dey PAM...
Posted: at 19-11-2008 05:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 19-11-2008 07:39 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Jboy4shezo on 19-11-2008 05:21 PM
Quote from: orezo on 19-11-2008 12:03 PM
But she sey na u be her guy na...
na who no go like beta thing when e be say i dey finish work, why she no go say i be her guy? i no dey surprise say she go dey brodcast me dey go when e be say i put her 4 work reach 8 hours non stop, Abeg lef matter for mathais.
dreamer. u don wake? day don break oh
Posted: at 19-11-2008 07:39 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 20-11-2008 04:38 AM (16 years ago)
(f)
Jboy... na u they there?... but e no resemble you...anyway sha at-all  at-all na e worst pass...
Posted: at 20-11-2008 04:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 20-11-2008 04:54 AM (16 years ago)
(m)
@orezo if na dat one u know all man do tidy that matter b4, which one u come dey form saint?

@onyinyen which one be ur own abi u don see me before?
Posted: at 20-11-2008 04:54 AM (16 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 [3] 4 5 6 7

Featured Discussions