I just dey pity that gurl wey no look well well b4 she leap.
She fit don get accident
Posted: at | |
I just dey pity that gurl wey no look well well b4 she leap. She fit don get accident
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 20-11-2008 04:54 AM @orezo if na dat one u know all man do tidy that matter b4, which one u come dey form saint? @onyinyen which one be ur own abi u don see me before? U like day dream die ![]()
| |||||
@grin u means say as Jboy lean for chair so, e dey dream there?? Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 22-11-2008 06:04 AM @grin u means say as Jboy lean for chair so, e dey dream there?? onyi no be jboy pic be that o? e borrow am ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 22-11-2008 11:48 AM Quote from: onyinyenaija on 22-11-2008 06:04 AM @grin u means say as Jboy lean for chair so, e dey dream there?? onyi no be jboy pic be that o? e borrow am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
d pikin dey enter class well well. how many children go fit recognise adam underwear wen dem see am or even remember say na leaf na im adam use for the garden of eden? abeg u try even the joke sef na suoerb. i love it nor be even like sef Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 22-11-2008 12:06 PM Quote from: rezimero on 22-11-2008 11:48 AM Quote from: onyinyenaija on 22-11-2008 06:04 AM @grin u means say as Jboy lean for chair so, e dey dream there?? onyi no be jboy pic be that o? e borrow am ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Rezimero....humm..so Jboy has not reveal himslf yet...And when will you grant my wish of seeing your pic? Reply
| |||||
Rezi u be real jealousy i no ur problem sha, u no believe say fine boy like me dey nack this kind pidgin na im make u dey find am hard to believe say na me dey there. NO worry i go soon come visit u for una getto make u believe. Reply
| |||||
Jboy talk truth... Na u be dat??? Reply
| |||||
Jboy one more pic....Particulars too Reply
| |||||
jboy, who dey deceive you? Reply
| |||||
so Jboy wan use knife dey chop our babes with fake certificate...Hmm we are all nigerians oh...no com use chapanchu for us here... Reply![]()
| |||||
pant or what? Just curious. Reply
| |||||
Quote from: lovemar on 26-11-2008 01:56 PM pant or what? Just curious. you be oyibo abi na albino you be? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 26-11-2008 05:40 PM Quote from: lovemar on 26-11-2008 01:56 PM pant or what? Just curious. you be oyibo abi na albino you be? ![]() ![]() ![]() ![]() hehehee! rezi make dem no break bottle for ya head... u too find trouble... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: lovemar on 26-11-2008 01:56 PM pant or what? Just curious. i tire for your curiousity ooh... Adam been wear pant for garden of Eden? ![]() ![]()
| |||||
LOL Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Na boxers im wear na... Na Tommy Hilfiger boxers for dat matter... Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 27-11-2008 02:30 PM Quote from: rezimero on 26-11-2008 05:40 PM Quote from: lovemar on 26-11-2008 01:56 PM pant or what? Just curious. you be oyibo abi na albino you be? ![]() ![]() ![]() ![]() hehehee! rezi make dem no break bottle for ya head... u too find trouble... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)