at 7-02-2011 01:58 AM (14 years ago) you are funny,is good, i just laughed now.  Lol , dont laf all your laf for here ,so you can have some to laf tomorrow , i dey feel you  abeg you guys talk english here...i can't understand ooooo what is wulu-wulo? give soki your address,you go understant wolu wulu after you see him . Posted: at 7-02-2011 01:58 AM (14 years ago) | | |
Reply |
soki4real at 7-02-2011 02:04 AM (14 years ago) (m) you are funny,is good, i just laughed now.  Lol , dont laf all your laf for here ,so you can have some to laf tomorrow , i dey feel you  abeg you guys talk english here...i can't understand ooooo what is wulu-wulo? give soki your address,you go understant wolu wulu after you see him  . i thank God she be female ,she go enjoy ahm well well Posted: at 7-02-2011 02:04 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 7-02-2011 02:08 AM (14 years ago) she go inbox her address soon to you, today she go sabi wolu wulu  . Posted: at 7-02-2011 02:08 AM (14 years ago) | | |
Reply |
soki4real at 7-02-2011 02:13 AM (14 years ago) (m) she go inbox her address soon to you, today she go sabi wolu wulu  . She go get Virus before 24hour b dat and if you know her boyfriend tell him to stay away from her Posted: at 7-02-2011 02:13 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 7-02-2011 02:24 AM (14 years ago) she go inbox her address soon to you, today she go sabi wolu wulu  . She go get Virus before 24hour b dat and if you know her boyfriend tell him to stay away from her  oooboyoooo she you be viru distributor? oya answer. Posted: at 7-02-2011 02:24 AM (14 years ago) | | |
Reply |
soki4real at 7-02-2011 02:27 AM (14 years ago) (m) haaa ! i see , Maleria don catch you too for leg abi Posted: at 7-02-2011 02:27 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 7-02-2011 02:34 AM (14 years ago) haaa ! i see , Maleria don catch you too for leg abi nooooo we no get malaria for Gemany, but e too much for 9ja,, so na you i go ask, soki e be like say you don get malaria for your naych Posted: at 7-02-2011 02:34 AM (14 years ago) | | |
Reply |
soki4real at 7-02-2011 02:39 AM (14 years ago) (m) haaa ! i see , Maleria don catch you too for leg abi nooooo we no get malaria for Gemany, but e too much for 9ja,, so na you i go ask, soki e be like say you don get malaria for your naych  so you dey tell me say mosquito no dey for germany at all ? Posted: at 7-02-2011 02:39 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 7-02-2011 02:48 AM (14 years ago) (f) na wow for dis guys ooooooo you guys make me smile......
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 7-02-2011 02:48 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 7-02-2011 02:49 AM (14 years ago) 100 % yes, na strange disease here, most people that got it visited Africa, doctors here dont really no how to take care of it, best thing to do if you have it ,is to go to Africa, you get maybe 200naira DRUG and is gone, if you stat in europe you go suffer be that. Posted: at 7-02-2011 02:49 AM (14 years ago) | | |
Reply |
at 7-02-2011 02:51 AM (14 years ago) na wow for dis guys ooooooo you guys make me smile......  why you no go smile? we are your brothers, and we want our sister to be happy. Posted: at 7-02-2011 02:51 AM (14 years ago) | | |
Reply |
soki4real at 7-02-2011 02:52 AM (14 years ago) (m) 100 % yes, na strange disease here, most people that got it visited Africa, doctors here dont really no how to take care of it, best thing to do if you have it ,is to go to Africa, you get maybe 200naira DRUG and is gone, if you stat in europe you go suffer be that.  why you dey say if i get it ? na u go get it when you cum back  ,plus i am going to asia country soon Posted: at 7-02-2011 02:52 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 7-02-2011 02:54 AM (14 years ago) (f) na wow for dis guys ooooooo you guys make me smile......  why you no go smile? we are your brothers, and we want our sister to be happy thank you.....really every time i felt sad or down i go log in Naijapals fast fast...ah ah so funny confessions and comments....
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 7-02-2011 02:54 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 7-02-2011 02:57 AM (14 years ago) 100 % yes, na strange disease here, most people that got it visited Africa, doctors here dont really no how to take care of it, best thing to do if you have it ,is to go to Africa, you get maybe 200naira DRUG and is gone, if you stat in europe you go suffer be that.  why you dey say if i get it ? na u go get it when you cum back  ,plus i am going to asia country soon  i no go get am, i go put iroin for body, if dem bite me ,thier teeth go fall,  ,inbox be where u wan enter for asia. Posted: at 7-02-2011 02:57 AM (14 years ago) | | |
Reply |
Deffney at 7-02-2011 03:02 AM (14 years ago) (f) 100 % yes, na strange disease here, most people that got it visited Africa, doctors here dont really no how to take care of it, best thing to do if you have it ,is to go to Africa, you get maybe 200naira DRUG and is gone, if you stat in europe you go suffer be that.  why you dey say if i get it ? na u go get it when you cum back  ,plus i am going to asia country soon  Welcome to Asia...i go give you virus here.....
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 7-02-2011 03:02 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
soki4real at 7-02-2011 03:03 AM (14 years ago) (m) you be iron man ? how your wife go enjoy you or you won use your iron willy to spoil her honeypot Posted: at 7-02-2011 03:03 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
soki4real at 7-02-2011 03:05 AM (14 years ago) (m) 100 % yes, na strange disease here, most people that got it visited Africa, doctors here dont really no how to take care of it, best thing to do if you have it ,is to go to Africa, you get maybe 200naira DRUG and is gone, if you stat in europe you go suffer be that.  why you dey say if i get it ? na u go get it when you cum back  ,plus i am going to asia country soon  Welcome to Asia...i go give you virus here.....  you don get Virus so quick ? i never wulu you Posted: at 7-02-2011 03:05 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 7-02-2011 03:11 AM (14 years ago) (f) 100 % yes, na strange disease here, most people that got it visited Africa, doctors here dont really no how to take care of it, best thing to do if you have it ,is to go to Africa, you get maybe 200naira DRUG and is gone, if you stat in europe you go suffer be that.  why you dey say if i get it ? na u go get it when you cum back  ,plus i am going to asia country soon  Welcome to Asia...i go give you virus here.....  you don get Virus so quick ? i never wulu you  na waaa for ds man oooo wetin be wulu na?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 7-02-2011 03:11 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
soki4real at 7-02-2011 03:11 AM (14 years ago) (m) hmmm...  u don tired ? Posted: at 7-02-2011 03:11 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Deffney at 7-02-2011 03:12 AM (14 years ago) (f) hmmm...  hmmmmmmmmm too!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 7-02-2011 03:12 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |