soki4real at 7-02-2011 03:14 AM (14 years ago) (m) God no go let you know the meaning Posted: at 7-02-2011 03:14 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 7-02-2011 03:15 AM (14 years ago) hmmm...  wetin you dey hmmmmmmmmm, abi your eye don block  ? Posted: at 7-02-2011 03:15 AM (14 years ago) | | |
Reply |
soki4real at 7-02-2011 03:19 AM (14 years ago) (m) Posted: at 7-02-2011 03:19 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 7-02-2011 03:24 AM (14 years ago) dem go hummm tire, them no wan sleep, anyway na dem wahala be that,. Posted: at 7-02-2011 03:24 AM (14 years ago) | | |
Reply |
soki4real at 7-02-2011 03:27 AM (14 years ago) (m) dem go hummm tire, them no wan sleep, anyway na dem wahala be that,.  They don eat duck head Posted: at 7-02-2011 03:27 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 7-02-2011 03:35 AM (14 years ago) dem go hummm tire, them no wan sleep, anyway na dem wahala be that,.  They don eat duck head  no,is not duck head, mama and papa don go party, them babysitter don go wolu wulu Posted: at 7-02-2011 03:35 AM (14 years ago) | | |
Reply |
soki4real at 7-02-2011 03:41 AM (14 years ago) (m) im not there ooo, but i think there papa sabi wulu wulu wella Posted: at 7-02-2011 03:41 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 7-02-2011 03:45 AM (14 years ago) ahahahahahahaha Posted: at 7-02-2011 03:45 AM (14 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 7-02-2011 03:48 AM (14 years ago) (m) poster u yeye
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 7-02-2011 03:48 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
soki4real at 7-02-2011 03:49 AM (14 years ago) (m) Lol Posted: at 7-02-2011 03:49 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
at 7-02-2011 03:52 AM (14 years ago) poster u yeye
terry your babe dey look for you since, i don forget her name,but some name way sound like sexy some thing. Posted: at 7-02-2011 03:52 AM (14 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 7-02-2011 03:56 AM (14 years ago) (m) @emmajuru,thanks 4 telling me,i have seen her
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 7-02-2011 03:56 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 7-02-2011 03:57 AM (14 years ago) @emmajuru,thanks 4 telling me,i have seen her
ok nah,hope every thing went well? Posted: at 7-02-2011 03:57 AM (14 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 7-02-2011 03:59 AM (14 years ago) (m) yeah,perfectly well e bi like say sleep no dey ur eyes?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 7-02-2011 03:59 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
at 7-02-2011 04:02 AM (14 years ago) oooboy i club yestarday, con sleep all today, sleep no dey my eye, but i no say i go suffer today Posted: at 7-02-2011 04:02 AM (14 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 7-02-2011 04:20 AM (14 years ago) (m) ok guten natch
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 7-02-2011 04:20 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 7-02-2011 04:44 AM (14 years ago) (f) poster u yeye
YOU yeye!
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 7-02-2011 04:44 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 7-02-2011 04:47 AM (14 years ago) (f) wahhhhhhhhhhhh i know what wulu wulu means na..abeg broda's ha....see ha...no bi bad words this my post...na wholesome dis one...
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 7-02-2011 04:47 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
at 7-02-2011 04:48 AM (14 years ago) ok guten natch
yes your are right, guten morgen, Posted: at 7-02-2011 04:48 AM (14 years ago) | | |
Reply |
terryworld at 7-02-2011 04:50 AM (14 years ago) (m)
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 7-02-2011 04:50 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |