Posted: at | |
| |||||
she go marry shoe mender becos of desperation, u go see nah. Replyabi na today? most of these "expecting too much" babes na so e dey end. Fly or Die Jumping
| |||||
Quote from: Sheree on 7-02-2011 08:11 AM you want man wey be 6'2 or 6'4? And you be kukuru sanbe, make you wait well well you go see the man. You think say tha kind man no want woman wey tall too abi. Make the man dey put stool for ground so you go fit climb before he kiss you no mind am.................she still dey sleep...she go change am to dwarf wen she don dey reach 40 n there is no suitor coming 4 her......... ![]() Abeg wake up gurl and smell the coffee o, maybe you still dey fantasy Island. Please, come back to the real world jare! NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: moniconyez on 7-02-2011 08:48 AM ANOTHER SHORT UGLY GIRL DEMANDING FOR WHAT SHE CAN'T GET, INFACT SHE'S ASKING FOR UNREACHABLE STUFF. WHO IS THIS GIRL SEF? BECAUSE ME AS A MUSIC LOVER I HAVEN'T COME ACROSS HER BEFORE. ABEG SOMEONE SHOULD TELL ME WHO THE F.U.C.K IS THIS? BEFORE I LOSE MY TEMPER. nor mind am ![]()
| |||||
Quote from: moniconyez on 7-02-2011 09:08 AM What of kids? hahahahaha you don still make me laugh for this one I love children but I’m not sure I want any (laughter). Children love to be around me. Trust me, I’m great with kids but I don’t want to be pregnant. Don’t you see how pregnant people look? After the whole nine months, you have to push him out (labour) and before you know what there’s part 2 and 3 (other babies). Even if I don’t get married, I’ll love to have kids. But then I’ll definitely adopt. ... THIS GIRL IS AN ANIMAL OOOO, IMAGINE HER SAYING ALL THESE SHITS, IF YOUR MAMA NO BORN YOU WHERE YOU FOR DEY TODAY? SHORT FEMALE MONKEY ANSWER ME NOW BEFORE I BEAT YOU IDIOT. GOD WHAT KIND OF GIRL IS THIS? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sixtyhoneyy on 7-02-2011 10:25 AM Quote from: moniconyez on 7-02-2011 09:08 AM What of kids? hahahahaha you don still make me laugh for this one I love children but I’m not sure I want any (laughter). Children love to be around me. Trust me, I’m great with kids but I don’t want to be pregnant. Don’t you see how pregnant people look? After the whole nine months, you have to push him out (labour) and before you know what there’s part 2 and 3 (other babies). Even if I don’t get married, I’ll love to have kids. But then I’ll definitely adopt. ... THIS GIRL IS AN ANIMAL OOOO, IMAGINE HER SAYING ALL THESE SHITS, IF YOUR MAMA NO BORN YOU WHERE YOU FOR DEY TODAY? SHORT FEMALE MONKEY ANSWER ME NOW BEFORE I BEAT YOU IDIOT. GOD WHAT KIND OF GIRL IS THIS? ![]() ![]() I WAN BEAT AM ONLINE, OR BY BLUETOOTH OR BETTER STILL SEND HER BEATING THROUGH SMS. LOL
| |||||
Shawooo wey no want pickin but e dey fire down every night. Reply
| |||||
Hmmmmmmmm....if wishes were horses...... Reply
| |||||
na person born dis one? heeee some people no be human being ooo Reply
| |||||
she go soon beg bricklayer make he give her belle. i go remind her when dat time come Reply
| |||||
you want man wey be 6'2 or 6'4? And you be kukuru sanbe, make you wait well well you go see the man. You think say tha kind man no want woman wey tall too abi. Make the man dey put stool for ground so you go fit climb before he kiss you ReplyAbeg wake up gurl and smell the coffee o, maybe you still dey fantasy Island. Please, come back to the real world jare! lols.. daz funny ![]()
| |||||
Dis 1 neva redi Reply
| |||||
Quote from: pholake on 7-02-2011 10:48 AM Hmmmmmmmm....if wishes were horses...... man for don kpeme tey tey I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!!
| |||||
she's entitled to her opinion-but i guess she shouldn't have used the word 'hate',just say u prefer tall guys.....don't go about hating anyone.... Reply
| |||||
soembody should tell this girl to get out of there before i loose my temper. Hisss..... who is this one can someone tell me where she is from. is she a Nigerian or from Kenya becos he resemble them. Reply
| |||||
phyuk U DWAF WITH UR BIG BUMBIS Reply
| |||||
VERY GOOD Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
make una live am first i get good news for am...,.... he get one village wey dem dey call ubiyoko....make she run go there.....one handsome madman dey vacant and him get all the qualities way she dey find:) Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: blackass on 7-02-2011 11:54 AM make una live am first i get good news for am...,.... he get one village wey dem dey call ubiyoko....make she run go there.....one handsome madman dey vacant and him get all the qualities way she dey find:) another way ugly girls dey use beg for husband ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot