infact i wan sb............2 born 4 me now......i wan pikin self
Hire a surrogate mother!
Live and let live! Posted: at 7-02-2011 03:51 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 7-02-2011 03:52 PM (13 years ago) (m) infact i wan sb............2 born 4 me now......i wan pikin self
Hire a surrogate mother! i want u...............wats ur view?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 7-02-2011 03:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 7-02-2011 03:52 PM (13 years ago) (m) Diplo no fall my hand abeg
so be it meaning yes!wow!so wetin go happen if i marry you now,and you no say i like pikin :'( :'( Posted: at 7-02-2011 03:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 7-02-2011 03:53 PM (13 years ago) (f) infact i wan sb............2 born 4 me now......i wan pikin self
lets start jare
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 7-02-2011 03:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
diplomatik at 7-02-2011 03:53 PM (13 years ago) (f) Diplo no fall my hand abeg
so be it meaning yes!wow!so wetin go happen if i marry you now,and you no say i like pikin :'( :'( no b u dey c evrything..i never talk say i'm d 1
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 7-02-2011 03:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
infact i wan sb............2 born 4 me now......i wan pikin self
Hire a surrogate mother! i want u...............wats ur view?
Live and let live! Posted: at 7-02-2011 03:54 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
dirtykid at 7-02-2011 03:54 PM (13 years ago) (m) choose not to have children,,,,do u think such person/people are been selfish or what?
Make such woman cross my part, I will target her and pump in her triplet action at once, before she knew it, BABIES will be crying all Night in that house after 9 months, Rubbish !! No b person born her ? instead of keeping silly cats, dogs as pet in the house, or looking for another person's child to adopt, is better she start taking care of triplet and see how it was for her mum to take care of her till she grow as well.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 7-02-2011 03:54 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 7-02-2011 03:55 PM (13 years ago) (m) infact i wan sb............2 born 4 me now......i wan pikin self
lets start jare i dey aspire 2 born pentalets at once oohh..........u fit?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 7-02-2011 03:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 7-02-2011 03:55 PM (13 years ago) (f) kai...u wan kill me
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 7-02-2011 03:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dirtykid u dey vex oh Posted: at 7-02-2011 03:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sobeit at 7-02-2011 03:56 PM (13 years ago) (m) Diplo no fall my hand abeg
so be it meaning yes!wow!so wetin go happen if i marry you now,and you no say i like pikin :'( :'( no b u dey c evrything..i never talk say i'm d 1 aww now i'm relieve Posted: at 7-02-2011 03:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
infact i wan sb............2 born 4 me now......i wan pikin self
Hire a surrogate mother! i want u...............wats ur view?
Live and let live! Posted: at 7-02-2011 03:56 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
diplomatik at 7-02-2011 03:57 PM (13 years ago) (f) Diplo no fall my hand abeg
so be it meaning yes!wow!so wetin go happen if i marry you now,and you no say i like pikin :'( :'( no b u dey c evrything..i never talk say i'm d 1 aww now i'm relieve sharrap
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 7-02-2011 03:57 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 7-02-2011 03:57 PM (13 years ago) (m) kai...u wan kill me how e go kill u......people wey dey born octa..dem no be human being?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 7-02-2011 03:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 7-02-2011 03:58 PM (13 years ago) (f) go carry BS ..i no fit
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 7-02-2011 03:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sobeit at 7-02-2011 03:58 PM (13 years ago) (m) Diplo no fall my hand abeg
so be it meaning yes!wow!so wetin go happen if i marry you now,and you no say i like pikin :'( :'( no b u dey c evrything..i never talk say i'm d 1 aww now i'm relieve sharrap why? Posted: at 7-02-2011 03:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HOPEA23 at 7-02-2011 03:58 PM (13 years ago) (f) @dip..you berra start thinking of giving DK children or else
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 7-02-2011 03:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
go carry BS ..i no fit
Live and let live! Posted: at 7-02-2011 04:00 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 7-02-2011 04:02 PM (13 years ago) (m) @dip..you berra start thinking of giving DK children or else
so wen are u givin me mine?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 7-02-2011 04:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
diplomatik at 7-02-2011 04:03 PM (13 years ago) (f) Diplo no fall my hand abeg
so be it meaning yes!wow!so wetin go happen if i marry you now,and you no say i like pikin :'( :'( no b u dey c evrything..i never talk say i'm d 1 aww now i'm relieve sharrap why?
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool Posted: at 7-02-2011 04:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |