Wetin GO Happen (Talk ya own)

Date: 08-02-2011 9:48 am (14 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
[1] 2
- at 8-02-2011 09:48 AM (14 years ago)
(f)
Wetin you go do if u dey inside plane dey travel and suddenly the pilot says " I salute una ladies and gentlemen my name na John I be cleaner for this plane before, but as the pilot no report for duty on time, na Im I press one button, true,true the plane comot for ground, the only problem now be how we go land becos ebe like say na the atlantic ocean i dey see so..

abeg wetin u go do

Posted: at 8-02-2011 09:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac
- cynthia4Uall at 8-02-2011 10:12 AM (14 years ago)
(f)
o girl na die be dat ooooooooooooo
Posted: at 8-02-2011 10:12 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- cynthia4Uall at 8-02-2011 10:15 AM (14 years ago)
(f)
he be like say terry don take weed cook beans for u dis monin Huh?
Posted: at 8-02-2011 10:15 AM (14 years ago) | Newbie
Reply
- omotoyosolabisi at 8-02-2011 10:18 AM (14 years ago)
(f)
florish, u sure say terry no borrow skypon d-ick take f-uck you dis monin Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 8-02-2011 10:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 8-02-2011 10:19 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: cynthia4Uall on  8-02-2011 10:15 AM
he be like say terry don take weed cook beans for u dis monin Huh?



good talk Grin Shocked
Posted: at 8-02-2011 10:19 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xavexdo5 at 8-02-2011 10:29 AM (14 years ago)
(m)
 Angry Angry Angry
Posted: at 8-02-2011 10:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- josiahlawson at 8-02-2011 10:31 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on  8-02-2011 10:19 AM
Quote from: cynthia4Uall on  8-02-2011 10:15 AM
he be like say terry don take weed cook beans for u dis monin Huh?



good talk Grin Shocked
wetin dey you dis moring bebe? Grin Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2011 10:31 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 8-02-2011 10:33 AM (14 years ago)
(m)
hehehe
@Bisi abeg i get my own,i no go borrow skypon own cos him na finger battery size
@cynthia,na soo but na small weed i take cook 4 am

Posted: at 8-02-2011 10:33 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- josiahlawson at 8-02-2011 11:03 AM (14 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2011 11:03 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 8-02-2011 11:10 AM (14 years ago)
(m)
wetin?

Posted: at 8-02-2011 11:10 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- sixtyhoneyy at 8-02-2011 11:13 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: omotoyosolabisi on  8-02-2011 10:18 AM
florish, u sure say terry no borrow skypon d-ick take f-uck you dis monin Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2011 11:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sixtyhoneyy at 8-02-2011 11:14 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: cynthia4Uall on  8-02-2011 10:15 AM
he be like say terry don take weed cook beans for u dis monin Huh?
Grin Grin Grin Grin
Posted: at 8-02-2011 11:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 8-02-2011 01:23 PM (14 years ago)
(f)
@ Toyosi no downgrade my terry oo
Posted: at 8-02-2011 01:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 8-02-2011 06:23 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: cynthia4Uall on  8-02-2011 10:12 AM
o girl na die be dat ooooooooooooo

i dey tell u
na die be that Grin Grin

Posted: at 8-02-2011 06:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 8-02-2011 06:24 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: cynthia4Uall on  8-02-2011 10:15 AM
he be like say terry don take weed cook beans for u dis monin Huh?

 Grin Grin Grin Grin
exactly

Posted: at 8-02-2011 06:24 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 8-02-2011 06:26 PM (14 years ago)
(m)
make ur shit turn blue

Posted: at 8-02-2011 06:26 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 8-02-2011 06:27 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on  8-02-2011 10:18 AM
florish, u sure say terry no borrow skypon d-ick take f-uck you dis monin Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?

 Angry Angry Angry Angry
i no dey borrow my dick oooooooo

Posted: at 8-02-2011 06:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Ashima at 8-02-2011 11:22 PM (14 years ago)
(m)
This girl I go pursue you from here. Make I call Terry make him come kick you like football. I hear you say aeroplane and then cleaner?
Posted: at 8-02-2011 11:22 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 9-02-2011 10:59 AM (14 years ago)
(m)
i wonder wetin concern plane and cleaner oooooooo
terry abeg come quick quick Angry Angry

Posted: at 9-02-2011 10:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Teeteeylaryor at 9-02-2011 11:16 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: cynthia4Uall on  8-02-2011 10:12 AM
o girl na die be dat ooooooooooooo

Posted: at 9-02-2011 11:16 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2

Featured Discussions