Posted: at | |
Life is too short........ live right while you still can
| |||||
u no plan am, u only invite pple Replyna jboy go plan am, y me go sign am
| |||||
so u start planning wedding so fast Reply![]()
| |||||
grin Replyis it fast
| |||||
yes but i knew wen u started all this love stuff. Jboy never toast you...Orezo did better...but you like bad boy....anyways be careful...safe Reply
| |||||
Jboy na my paddy. We dey do the planning together. I go be the chief bridesmaid.... sorry bestman. ReplyLife is too short........ live right while you still can
| |||||
anything goes.... Reply
| |||||
Yea, thank u once again my dear naijaplas for ur support and understanding, i pray God will reward u all especially to u funkyking, u much abeg. And to all my haters, una know una sef no need to mention names na God go still bless una. Emmm. make some of una take heart o, becos every dissapointment is a blessin Reply
| |||||
KIDS na goat pickin oh. amici you sure say you wan marry GOAT, come born goat pikin? Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
rezi! wen and were u 4 hear that one Replyi no say kids oooooooooooooh i say children. abi u no abi read again. iand my husband to to b were talking abt children nt kids.
| |||||
Rezi why u wan drink panadol for anoda man headache. Orezo wey suppose to dey worry, im don rest since na now u wan come show ur kpi sef abi. Make u take time own and go and look for ur wife to be. Reply
| |||||
jboy no talk say him wan born children oh. na KIDS he wan born, and when i dey pry school, my teacher tell me say goat pikin na kid Reply
| |||||
Quote from: Jboy4shezo on 24-11-2008 10:03 AM Rezi why u wan drink panadol for anoda man headache. Orezo wey suppose to dey worry, im don rest since na now u wan come show ur kpi sef abi. Make u take time own and go and look for ur wife to be. na the poor girl i dey pity oh. u no say i no go fit see bad thing dey happen to my sister, make i keep quiet. na im make me dey warn her in advance so that you no go put her for high jump.
| |||||
ok she don turn ur sister now abi? just rest for this matter u have already lost this battle abi she tell u say she dey complain. olofofo. Reply
| |||||
i no trust you. cos you be baaaaaaaaaaaaaad 'boys' Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
THANK YOU BUT LEAVE AM LIKE THAT Reply
| |||||
no be you i dey hustle for. na... Reply
| |||||
Mtcweeee, rubbishes Reply
| |||||
hmmmmmm these two things, sorry two pple don turn here to there discussion room! ReplyGlobala is the game!!!
| |||||
e tıre me Reply![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot