smart val (Page 2)

Date: 09-02-2011 4:12 pm (13 years ago) | Author: Enioluwa Ogunwoolu
1 [2] 3 4
- giftmurphy at 12-02-2011 01:36 PM (13 years ago)
(f)
lol
Posted: at 12-02-2011 01:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 12-02-2011 02:03 PM (13 years ago)
(f)
hmmmmmmmmmm
Posted: at 12-02-2011 02:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 12-02-2011 07:32 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 11-02-2011 08:14 PM
hehehehehe Smiley Smiley Smiley,
see dog say him na man Grin Grin Grin
agbaya na wetin u b...*vexxx*
Posted: at 12-02-2011 07:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 16-02-2011 02:57 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 11-02-2011 03:00 PM
bros comot ur eyes for ur pocket look me well...i b man  Tongue

u no be man oo
na monkey wey dey drive bike i see Shocked Shocked

Posted: at 16-02-2011 02:57 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 16-02-2011 03:04 PM (13 years ago)
(m)
hmm if to say i no dey in a hurry,i 4 answer but but i dey come
Posted: at 16-02-2011 03:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- adewalefisayo at 16-02-2011 03:57 PM (13 years ago)
(m)
SMART INDEED.
Posted: at 16-02-2011 03:57 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Riverniger1 at 16-02-2011 04:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on 11-02-2011 08:14 PM
hehehehehe Smiley Smiley Smiley,
see dog say him na man Grin Grin Grin

na monkey i see ooo

Posted: at 16-02-2011 04:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jjdogara at 16-02-2011 04:07 PM (13 years ago)
(f)
I dey laugh Grin
Posted: at 16-02-2011 04:07 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kayboy2luv at 16-02-2011 04:09 PM (13 years ago)
(m)
nice one
Posted: at 16-02-2011 04:09 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- mrvoue at 16-02-2011 04:30 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 16-02-2011 04:06 PM
Quote from: emejuru on 11-02-2011 08:14 PM
hehehehehe Smiley Smiley Smiley,
see dog say him na man Grin Grin Grin

na monkey i see ooo
no let ur laffing land u 4 coma o  Angry
Posted: at 16-02-2011 04:30 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Riverniger1 at 16-02-2011 04:35 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 16-02-2011 04:30 PM
Quote from: Riverniger1 on 16-02-2011 04:06 PM
Quote from: emejuru on 11-02-2011 08:14 PM
hehehehehe Smiley Smiley Smiley,
see dog say him na man Grin Grin Grin

na monkey i see ooo
no let ur laffing land u 4 coma o  Angry


ok....bros make i laugh small Grin

Posted: at 16-02-2011 04:35 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mrvoue at 16-02-2011 04:58 PM (13 years ago)
(m)
its ur call,but make i no vex o
Posted: at 16-02-2011 04:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 17-02-2011 09:37 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: mrvoue on 16-02-2011 03:04 PM
hmm if to say i no dey in a hurry,i 4 answer but but i dey come

 Grin Grin Grin Grin
where u dey go?

Posted: at 17-02-2011 09:37 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-02-2011 09:38 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Riverniger1 on 16-02-2011 04:06 PM
Quote from: emejuru on 11-02-2011 08:14 PM
hehehehehe Smiley Smiley Smiley,
see dog say him na man Grin Grin Grin

na monkey i see ooo

me too

Posted: at 17-02-2011 09:38 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 17-02-2011 09:40 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 17-02-2011 09:37 AM
Quote from: mrvoue on 16-02-2011 03:04 PM
hmm if to say i no dey in a hurry,i 4 answer but but i dey come

 Grin Grin Grin Grin
where u dey go?
i wan test my new keke  Grin Grin Grin
Posted: at 17-02-2011 09:40 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 17-02-2011 09:41 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: jjdogara on 16-02-2011 04:07 PM
I dey laugh Grin

who u dey tell Angry Angry Angry Angry

Posted: at 17-02-2011 09:41 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Freesmile at 17-02-2011 09:42 AM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 17-02-2011 09:42 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Freesmile at 17-02-2011 09:43 AM (13 years ago)
(m)
very funny............... Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 17-02-2011 09:43 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 17-02-2011 09:46 AM (13 years ago)
(m)
PB4....
how did i get to miss this... Undecided
Posted: at 17-02-2011 09:46 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- mrvoue at 17-02-2011 09:47 AM (13 years ago)
(m)
bros u too dey cry
Posted: at 17-02-2011 09:47 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4