Posted: at | |
| |||||
Quote from: krize007 on 3-02-2009 02:58 PM kool babie Johnny just com
| |||||
Quote from: krize007 on 3-02-2009 02:58 PM kool babie guy, no take style dey toast for here o.... ![]()
| |||||
tell am oooooooo Reply
| |||||
toast watin, bread? Reply
| |||||
lol Reply
| |||||
Quote from: size1 on 4-02-2009 01:59 PM tell am oooooooo make i tell am again?
| |||||
Quote from: kido123 on 6-02-2009 01:07 PM Quote from: size1 on 4-02-2009 01:59 PM tell am oooooooo make i tell am again? Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: Gwhy on 7-02-2009 10:30 AM Quote from: kido123 on 6-02-2009 01:07 PM Quote from: size1 on 4-02-2009 01:59 PM tell am oooooooo make i tell am again? wetin happen ![]()
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 7-02-2009 02:38 PM Quote from: Gwhy on 7-02-2009 10:30 AM Quote from: kido123 on 6-02-2009 01:07 PM Quote from: size1 on 4-02-2009 01:59 PM tell am oooooooo make i tell am again? wetin happen ![]() Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
yes na... no be u dey do hmmm like person wey mess ?? Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 7-02-2009 06:01 PM yes na... no be u dey do hmmm like person wey mess ?? shey u c nw later una go talk say i dey insult people abi? Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
the mum must have gone to the same defence academy with my mum Reply
| |||||
Quote from: putey on 7-02-2009 08:56 PM the mum must have gone to the same defence academy with my mum ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: putey on 7-02-2009 08:56 PM the mum must have gone to the same defence academy with my mum your mama na soldier? e go hard to come block u for house ohhhhhhh ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 9-02-2009 02:19 PM Quote from: putey on 7-02-2009 08:56 PM the mum must have gone to the same defence academy with my mum your mama na soldier? e go hard to come block u for house ohhhhhhh ![]() ![]() ![]() ![]() Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: rezimero on 9-02-2009 02:19 PM Quote from: putey on 7-02-2009 08:56 PM the mum must have gone to the same defence academy with my mum your mama na soldier? e go hard to come block u for house ohhhhhhh ![]() ![]() ![]() ![]() hhhhaaaa razii watin be all this one na old man like u.. ![]()
| |||||
Very funny Reply
| |||||
nawa ooo ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
and u still dey there Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot