funny classroom joke (Page 2)

Date: 10-02-2011 5:51 pm (13 years ago) | Author: goodluck nwinee
1 [2] 3 4 5 ... 13
- kingtonbrown at 17-02-2011 12:34 AM (13 years ago)
(m)
poster this one na old yan, cos e don tey wey i hear dis one
Posted: at 17-02-2011 12:34 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kenolis at 17-02-2011 12:59 AM (13 years ago)
(m)
@ saviola8...you be hevi liar...i no u for that class wen you dey talk! ur name na shehu abiola..na me be the teacher wen ask the question, insted you go tell people wetin happen u come here dey talk shehu and na u be that.
no wori, make i see u for the class again, na so so fail fail u dey fail 4 class..last time u carry your class 4head(88 at of 89) Grin
Posted: at 17-02-2011 12:59 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- xavexdo5 at 17-02-2011 01:04 AM (13 years ago)
(m)
 Huh?
Posted: at 17-02-2011 01:04 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 17-02-2011 01:34 AM (13 years ago)
(m)
@ xavex..what is the meaning of that?
Posted: at 17-02-2011 01:34 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Abolore05 at 17-02-2011 05:16 AM (13 years ago)
(f)
 Undecided Undecided
Posted: at 17-02-2011 05:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 18-02-2011 11:44 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 17-02-2011 12:59 AM
@ saviola8...you be hevi liar...i no u for that class wen you dey talk! ur name na shehu abiola..na me be the teacher wen ask the question, insted you go tell people wetin happen u come here dey talk shehu and na u be that.
no wori, make i see u for the class again, na so so fail fail u dey fail 4 class..last time u carry your class 4head(88 at of 89) Grin

 Grin Grin Grin Grin
u don cast the guy finish Grin Grin

Posted: at 18-02-2011 11:44 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- solid_solid at 18-02-2011 12:16 PM (13 years ago)
(m)
passing ...... na iti full here
Posted: at 18-02-2011 12:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 18-02-2011 01:15 PM (13 years ago)
(m)

Quote
u don cast the guy finish

if you ask am he go tell you the truth...

Quote
passing ...... na iti full here

abge my brother jump am pass so that you go rub with iti hand. "SAVIOLA8" na hevi iti...
Posted: at 18-02-2011 01:15 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 18-02-2011 02:12 PM (13 years ago)
(m)
who u dey call iti? Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 18-02-2011 02:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kenolis at 18-02-2011 06:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote
who u dey call iti?

na saviola8 the poster be iti!!!
Posted: at 18-02-2011 06:08 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 18-02-2011 11:17 PM (13 years ago)
(m)
hahahahahahaha 4ny
i don tire

Posted: at 18-02-2011 11:17 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kenolis at 18-02-2011 11:28 PM (13 years ago)
(m)
Quote
hahahahahahaha 4ny
i don tire

you tier 4wot brother? abeg oh see my armpit no hair for there!!!.
people wen don tier neva recover.
Posted: at 18-02-2011 11:28 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 18-02-2011 11:32 PM (13 years ago)
(m)
hehehe na true but na 4 d joke i tire 4.lol

Posted: at 18-02-2011 11:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-02-2011 12:26 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: kenolis on 18-02-2011 06:08 PM
Quote
who u dey call iti?

na saviola8 the poster be iti!!!

i don dey try to figure am out since
na today i com know say him be iti really Grin Grin

Posted: at 21-02-2011 12:26 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 21-02-2011 12:07 PM (13 years ago)
(m)
 Huh?
Posted: at 21-02-2011 12:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 21-02-2011 01:45 PM (13 years ago)
(m)
Quote
i don dey try to figure am out since
na today i com know say him be iti really Grin Grin

E don teeeeeey na!!!
he chop him school fees
.
Posted: at 21-02-2011 01:45 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 21-02-2011 08:45 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin
i see

Posted: at 21-02-2011 08:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 21-02-2011 08:48 PM (13 years ago)
we see Wink
Posted: at 21-02-2011 08:48 PM (13 years ago) |
Reply
- kenolis at 21-02-2011 09:34 PM (13 years ago)
(m)
us see Cool
Posted: at 21-02-2011 09:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 21-02-2011 10:25 PM (13 years ago)
una see
Posted: at 21-02-2011 10:25 PM (13 years ago) |
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 13