Posted: at | |
| |||||
Welcome back to d hustle .... Reply
| |||||
hmmm nigeria don hammer Reply
| |||||
Quote from: williams100 on 12-02-2011 06:21 PM NA DEM SABI DEM GET LUCK SEF SAY DEM NOR PUT DEM FOR PRISON.WE GO LEAVE OUR COUNTRY DEY GO MISBEHAVE FOR OTHER PEOPLE COUNTRY.NONSENSE.MAKE DEM COME HOUSE.I HAVE BEEN TO SEVERAL NATIONS OF THE WORLD AND THE ACTIVITIES OF MY FELLOW BLACK BROTHERS IS NOT ENCOURAGING.TRUTH IS BITTER AND IT MUST BE TOLD.RUBBISH.MAKE ANYBODY NOR BLAME SPANISH GOVT FOR ANYTHING.OUR PEOPLE OWN DON TOO MUCH.BECAUSE I BE NAIJA NOR MEAN SAY I GO SUPPORT NONSENSE kpako with big mouth.you don talk your own finish.na kresi de worri you .MUGGU:
| |||||
ok we hear Reply
| |||||
Quote from: williams100 on 12-02-2011 06:21 PM NA DEM SABI DEM GET LUCK SEF SAY DEM NOR PUT DEM FOR PRISON.WE GO LEAVE OUR COUNTRY DEY GO MISBEHAVE FOR OTHER PEOPLE COUNTRY.NONSENSE.MAKE DEM COME HOUSE.I HAVE BEEN TO SEVERAL NATIONS OF THE WORLD AND THE ACTIVITIES OF MY FELLOW BLACK BROTHERS IS NOT ENCOURAGING.TRUTH IS BITTER AND IT MUST BE TOLD.RUBBISH.MAKE ANYBODY NOR BLAME SPANISH GOVT FOR ANYTHING.OUR PEOPLE OWN DON TOO MUCH.BECAUSE I BE NAIJA NOR MEAN SAY I GO SUPPORT NONSENSE see your mauth, your very stupid, so your not even praud to be a black guy were white people is addmering black people all over the world, the only thing you see is bad thing nigerians are doing but you did not see the good things there are doing in abroad.which nonsence and rubbbish are you talking about currently now black people has never done half of what the arabs are doing in europe , they rubb banks plant sucide bumbs every where etc. still nothing is done to them. you are here talking trash. abeg no just open that your smelling mouth again, if you no no wetin you go talk.just go sleep.
| |||||
I SEE TO IT THAT YOU ARE ONE OF THE CULPRIT OR VICTIM.MAYBE YOU NEED TO TRY CIVILITY AND COME OUT CLEAN NOBODY IS HERE TO INSULT ANYBODY.YOU HAVE YOUR THOUGHT AND VIEW POINTS AS WELL AS ANYOTHER PERSON.YOU ARE ENTITLED TO YOUR OWN OPINION AND SO AM I.BY THE WAY WHAT IS YOUR CONTRIBUTION SO FAR. Reply![]() ![]()
| |||||
una welkome ooooo Reply
| |||||
MR FRANKISCO OR WHATEVER YOUR NAME IS.WHERE DID YOU SEE ME STATING THAT AM PROUD OR NOT PROUD OF MY COLOUR OR EVEN AGAINST MY OWN RACE.WHERE IS YOUR CONTRIBUTION???SO YOU CANT GIVE COMMENT BUT TO CHECK PEOPLES COMMENT? Reply![]() ![]()
| |||||
HI GUYS RELAX .. ALL IS WELL.. GET READY FOR SECOND MISSIONARY JOURNEY.. THAT PLACE BETTER THAN NAIJA.... DEATH IS FREE LIFE IS CHEAP........................ WORK HARD,,, IF U NEED CHINA VISA CONTACT ME HERE.... WELCOME HOME. Reply
| |||||
Quote from: otagermo on 12-02-2011 07:07 PM Quote from: williams100 on 12-02-2011 06:21 PM NA DEM SABI DEM GET LUCK SEF SAY DEM NOR PUT DEM FOR PRISON.WE GO LEAVE OUR COUNTRY DEY GO MISBEHAVE FOR OTHER PEOPLE COUNTRY.NONSENSE.MAKE DEM COME HOUSE.I HAVE BEEN TO SEVERAL NATIONS OF THE WORLD AND THE ACTIVITIES OF MY FELLOW BLACK BROTHERS IS NOT ENCOURAGING.TRUTH IS BITTER AND IT MUST BE TOLD.RUBBISH.MAKE ANYBODY NOR BLAME SPANISH GOVT FOR ANYTHING.OUR PEOPLE OWN DON TOO MUCH.BECAUSE I BE NAIJA NOR MEAN SAY I GO SUPPORT NONSENSE kpako with big mouth.you don talk your own finish.na kresi de worri you .MUGGU:
| |||||
ABEG SEND ME INFOS [email protected] ANYBODY LIKE MAKE E DO NA HIM SABI...IF DEM POINT OUT BAD THING OUR PEOPLE DO WE CANT COME OUT CLEAN TO CONDEMN THE DEED AND ENCOURAGE THEM OUT OF IT.INSTEAD WE PERCEIVE RACISM AND HATE TOWARDS THE WHITE.WHAT IF SAY NA CHINA,INDONESIA OR THAILAND ALL THIS FOR HAPPEN.UNA THINK SAY DEM FOR DEPORT THEM.MAKE WE DEY USE OUR HEAD OOOOOOOOOO. Reply
| |||||
Quote from: Mma4life on 12-02-2011 02:05 PM Why are dis people insulting dis great nation? Can't they find something else 2 do. Well, deporting dem is d best thing 2 do dan pournishing dem out overthere. U guys are welcome! My dear what do you expect from them in a countrythat care for only their Families alone.
| |||||
Quote from: Fashalyn on 12-02-2011 02:56 PM hmmmm dis one na national embarrassment........what is their problem sef can't they find sumtin legal to do? This is really a National Embarrassment
| |||||
Quote from: larryjones1962 on 12-02-2011 03:31 PM OK GUYS i get job for una after the interogation ,just reach me on nija pas. hahahahah you wan use them for ritual???am joking LOL
| |||||
Quote from: williams100 on 12-02-2011 07:56 PM MR FRANKISCO OR WHATEVER YOUR NAME IS.WHERE DID YOU SEE ME STATING THAT AM PROUD OR NOT PROUD OF MY COLOUR OR EVEN AGAINST MY OWN RACE.WHERE IS YOUR CONTRIBUTION???SO YOU CANT GIVE COMMENT BUT TO CHECK PEOPLES COMMENT? when u finish go carry ur world for travelling around nine countries.many of una dey thieve gorvement come tour for europe alter dey see people wey dey rurope like nobody.or even come here load containers with goods and drug dey claim big man and the same time saint.find celotype close ur mounth jare. ![]() ![]()
| |||||
na wa ooo, problems almost every where Reply
| |||||
@betty55.....OVER SABI PAL GIRL.FYI I STRUGGLE PASS THOSE PEOPLE WHEN DEM DEPORT SEF.AM NOT FROM A RICH FAMILY AND I SELF-EDUCATED MYSELF AND AM A SELF-MADE MILLIONAIRE OF MY OWN.WHAT ABOUT YOU.MAYBE NA PROSTITUTION YOU TAKE DEY SURVIVE FOR EUROPE OR YOUR PERSON DEY AMONG THOSE DEPORTED.BUT TAKE HEART EN.NOR BE ME HOLY PASS.NOR MEAN SAY MAKE I SUPPORT NONSENSE.AFTER ALL WHEN NIGERIA SEIZE 3IRANIANS FOR ARMS SHIPMENT INTO THE COUNTRY WETIN YOU FIT TALK???...IDIOT OR YOU NOR SEE THAT ONE???WETIN THE IRANIAN PEOPLE TALK ABOUT NAIJA????NA ONLY THE ONE WHEN DEM DEY DO UNA.NAI UNA DEY SEE.THE ONE WEN UNA DEY DO THEM UNA NOR DEY SEE AM.I DON TALK WETIN I WANT TALK AND I DONT GO BACK ON MY WORD.IF E PAIN YOU WELL WELL.GO TAKE YOUR HEAD HIT WALL.PSYCHOTIC BITCH.....ORDINARY CONTRIBUTION YOU NOR FIT GIVE.NONSENSE Reply
| |||||
Quote from: williams100 on 12-02-2011 09:35 PM @betty55.....OVER SABI PAL GIRL.FYI I STRUGGLE PASS THOSE PEOPLE WHEN DEM DEPORT SEF.AM NOT FROM A RICH FAMILY AND I SELF-EDUCATED MYSELF AND AM A SELF-MADE MILLIONAIRE OF MY OWN.WHAT ABOUT YOU.MAYBE NA PROSTITUTION YOU TAKE DEY SURVIVE FOR EUROPE OR YOUR PERSON DEY AMONG THOSE DEPORTED.BUT TAKE HEART EN.NOR BE ME HOLY PASS.NOR MEAN SAY MAKE I SUPPORT NONSENSE.AFTER ALL WHEN NIGERIA SEIZE 3IRANIANS FOR ARMS SHIPMENT INTO THE COUNTRY WETIN YOU FIT TALK???...IDIOT OR YOU NOR SEE THAT ONE???WETIN THE IRANIAN PEOPLE TALK ABOUT NAIJA????NA ONLY THE ONE WHEN DEM DEY DO UNA.NAI UNA DEY SEE.THE ONE WEN UNA DEY DO THEM UNA NOR DEY SEE AM.I DON TALK WETIN I WANT TALK AND I DONT GO BACK ON MY WORD.IF E PAIN YOU WELL WELL.GO TAKE YOUR HEAD HIT WALL.PSYCHOTIC BITCH.....ORDINARY CONTRIBUTION YOU NOR FIT GIVE.NONSENSE mr willams.what you did is wrong seeing your brothers and sisters their repatreted back home instead of you to sympathyse with them and wish them well.your there pretending to be holyer than thou.talking about you traveling to nine country let me tell you i am not new in europe i have my perminet permit here in eu. you have being in nine countries might be all this asia countries that nigeria is visa free to.so go and sleep you never see any thing yet
| |||||
Quote from: sammy999 on 12-02-2011 04:06 PM Quote from: Fashalyn on 12-02-2011 02:56 PM hmmmm dis one na national embarrassment........what is their problem sef can't they find sumtin legal to do? foolish talk!! so what legal thing do you have for them to do in nigeria. you are talking as if someone offers you an opportunity to smuggle you to europe even through sahara desert you will not accept. nonsense... ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)