Posted: at | |
Quote from: williams100 on 12-02-2011 08:22 PM ABEG SEND ME INFOS [email protected] ANYBODY LIKE MAKE E DO NA HIM SABI...IF DEM POINT OUT BAD THING OUR PEOPLE DO WE CANT COME OUT CLEAN TO CONDEMN THE DEED AND ENCOURAGE THEM OUT OF IT.INSTEAD WE PERCEIVE RACISM AND HATE TOWARDS THE WHITE.WHAT IF SAY NA CHINA,INDONESIA OR THAILAND ALL THIS FOR HAPPEN.UNA THINK SAY DEM FOR DEPORT THEM.MAKE WE DEY USE OUR HEAD OOOOOOOOOO. you see am all this countries wey you dey mention here dey among the nine countries wey you don go. over sabi bi.i too sabi wey no sabi any thing. you be millonia may be na only one million naria we you hardly get na him dey make your head to purf people get millions of euro them never make noise na you wey be naria million come here you no go let person here something say you be million.people wey get money no dey use they mauth talk say them get money you dey hear. timaya second
| |||||
Guys relax stop the insult yu are both right.... once a foundation is wrong its only the greace of God.... the goverment, cannot show good exmple know matter how old they are, nigeria leader will steal Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
@FRANKISCO.....PITY...I REST MY CASE.I DONT HAVE TIME TO ELABORATE ABOUT MYSELF.JUST SO YOU KNOW AM A CANADIAN PERMANENT RESIDENCE.THINK AGAIN.BY THE WAY, TAKE YOUR ANGER TO YOUR GOVT.....I WAS JUST PLAYING WTH TRACKER ON CHINA VISA.MUMU.DO I NEED TO EXPOSE MYSELF TO YOU.PATHETIC.WETIN YOU DEY DO FOR EU SEF.HOPE SAY YOU NOR DEY CARRY DRUGS OO.IF DEM HOLD YOU I NOR FIT CRY OOOOO..BESIDES NOR TELL ANYBODY SAY YOU SEE ME FOR HERE EN.... Reply
| |||||
MARY123........ABEG HELP ME TELL MR FRANCISKO AKA EU PERMANENT RESIDENT....NA HIM OWN CORRECT PASS.GO HELP THEM NA......NA YOU GET SYMPATHY PASS.MR SYMPHATIZER.....I HAIL, NA YOU GET CONSCIENCE PASS....MR CONSCIENCE Reply
| |||||
Quote from: williams100 on 12-02-2011 10:39 PM @FRANKISCO.....PITY...I REST MY CASE.I DONT HAVE TIME TO ELABORATE ABOUT MYSELF.JUST SO YOU KNOW AM A CANADIAN PERMANENT RESIDENCE.THINK AGAIN.BY THE WAY, TAKE YOUR ANGER TO YOUR GOVT.....I WAS JUST PLAYING WTH TRACKER ON CHINA VISA.MUMU.DO I NEED TO EXPOSE MYSELF TO YOU.PATHETIC.WETIN YOU DEY DO FOR EU SEF.HOPE SAY YOU NOR DEY CARRY DRUGS OO.IF DEM HOLD YOU I NOR FIT CRY OOOOO..BESIDES NOR TELL ANYBODY SAY YOU SEE ME FOR HERE EN.... see your head theif you don come canadian perminet who know wetin you dey do for there, i think becouse you case never gass. them never the inturoget you, you don dey confess don worry one day monkey go go market i no go come back.when that day go come we go know who you raelly be and wetin you dey do.dont worry never dey drink parmi becouse ogogoro dey come
| |||||
I DEY ON THE WATCH.AM A PROUD SOFTWARE ENGINEER WHAT ABOUT YOU.NOR TELL ME SAY NA ANY LEVEL YOU DEY DO FOR EU OOO. Reply
| |||||
see your head timiya broda people wey dey claim wetin them no get for mauth Reply
| |||||
WETIN YOU GET AGAINST TIMAYA.BLACK HATER IF NA WHITE NA YOU GO SMART ENTER FRONT DEY MAKE USELESS SENTIMENTAL COMMENT.WHAT IS YOUR PROBLEM WITH PEOPLE.AM VERY SURE THAT YOU NEED YOUR HEAD TO BE EXAMINED.MAYBE YOU HAVE SOME BRAIN PROBLEM OR SO I THOUGHT Reply
| |||||
WHY BOTHER WITH A MAD MAN SEF...NA YOU SABI Reply
| |||||
Quote from: williams100 on 12-02-2011 11:02 PM I DEY ON THE WATCH.AM A PROUD SOFTWARE ENGINEER WHAT ABOUT YOU.NOR TELL ME SAY NA ANY LEVEL YOU DEY DO FOR EU OOO. l went through ur profile see where u come from.l wasn,t suprise at ur insult.l don,t need to exchange insult wit u.cos l pass u in this world nd in the world to come.l am a hapily married woman with a honest living that can feed ur entire generation.but that those not rule out the fact that they are more than 50percent of nigerians who cannot aford two square meal in a day.and this guys are here not for the pleasure of life but rather to see if they can aford to help their family from hardship and now they been deported instead of u to sypathice with them u are here condeming them.that is why l call u thieve.anyone who strive to make honest living will not coment in such mannerless way.call me whatever those not change who God has made me to be.
| |||||
Quote from: frankisco on 12-02-2011 10:21 PM Quote from: williams100 on 12-02-2011 08:22 PM ABEG SEND ME INFOS [email protected] ANYBODY LIKE MAKE E DO NA HIM SABI...IF DEM POINT OUT BAD THING OUR PEOPLE DO WE CANT COME OUT CLEAN TO CONDEMN THE DEED AND ENCOURAGE THEM OUT OF IT.INSTEAD WE PERCEIVE RACISM AND HATE TOWARDS THE WHITE.WHAT IF SAY NA CHINA,INDONESIA OR THAILAND ALL THIS FOR HAPPEN.UNA THINK SAY DEM FOR DEPORT THEM.MAKE WE DEY USE OUR HEAD OOOOOOOOOO. you see am all this countries wey you dey mention here dey among the nine countries wey you don go. over sabi bi.i too sabi wey no sabi any thing. you be millonia may be na only one million naria we you hardly get na him dey make your head to purf people get millions of euro them never make noise na you wey be naria million come here you no go let person here something say you be million.people wey get money no dey use they mauth talk say them get money you dey hear. timaya second
| |||||
GUYS... yu are taking this things too personal, after all yu are only helping, if yu are a SOFTWARE ENGINEER very good and we are doing CISCO NETWORKING.. CCNA. good work men. Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
people like you are people that claims what they are not and will never be. little theif like you wey dey learn Reply
| |||||
i love it..... ICT. Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mary123 on 12-02-2011 11:44 PM i love it..... ICT. yes ooooo my sister.God must surely anwers our prayer one day. it has happen in tunusia and egypty one day God go remember us ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
nawaoh.must we go abroad! Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: williams100 on 12-02-2011 11:34 PM WHY BOTHER WITH A MAD MAN SEF...NA YOU SABI [/quote little thief you run before as you see say the heat don dey too much on you, why run you for stay na,small thief all this small money wey you see for your porket wey dey make your head purf one day you go go you no go come back
| |||||
una doh wecome back to naija Reply
| |||||
Quote from: frankisco on 12-02-2011 11:44 PM people like you are people that claims what they are not and will never be. little theif like you wey dey learn ![]() ![]()
| |||||
brothers and sisters that is affected by d deportation dont losse hope just keep dreaming high another chance must occure, be ur selves no risk no survival, dont mind some braggad here, fools, folkoff, offline Reply
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)