kido123 at 11-12-2008 05:29 PM (16 years ago) (m) you dey lick thread? talk true now? na only me and yu dey... orezo don travel...... Posted: at 11-12-2008 05:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 11-12-2008 06:08 PM (16 years ago) (m) U lie... Big lie... I dey house... I don catch una... Posted: at 11-12-2008 06:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 11-12-2008 06:11 PM (16 years ago) (m) wetin i do? God see my mind o..... Posted: at 11-12-2008 06:11 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 11-12-2008 08:18 PM (16 years ago) (m) ha, OmoT, which person thread you dey lick? Posted: at 11-12-2008 08:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na wa for una ooooooooo....u don spoil me finish for here Posted: at 12-12-2008 10:14 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 12-12-2008 01:44 PM (16 years ago) (m) na innocent question i ask o Posted: at 12-12-2008 01:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 12-12-2008 01:52 PM (16 years ago) (m) Omotola no dey like to tell pple abt her thread bizness... Rezi but u suppose fit know na... Posted: at 12-12-2008 01:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Omotola no dey like to tell pple abt her thread bizness... Rezi but u suppose fit know na...
which thread business bi dat? Posted: at 15-12-2008 03:11 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rezimero at 15-12-2008 08:48 PM (16 years ago) (m) that one wey you register with corporate affairs commission na Posted: at 15-12-2008 08:48 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bethsy at 16-12-2008 12:25 AM (16 years ago) (f) Reply |
gardner at 16-12-2008 03:11 PM (16 years ago) (m) omotola pls i get thread to lick, so can i give u my address Posted: at 16-12-2008 03:11 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 16-12-2008 04:13 PM (16 years ago) (m) omotola pls i get thread to lick, so can i give u my address
yuo go old b4 e go reach your turn Posted: at 16-12-2008 04:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omotola pls i get thread to lick, so can i give u my address
aboki...wetin u dey take me for? Posted: at 17-12-2008 11:54 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
edoga at 17-12-2008 12:08 PM (16 years ago) (m) omotola thank you very much you are such a clever girl.you think say we b mumu abi.no probs i go like meet you so u can use me as a thread and needle ok Posted: at 17-12-2008 12:08 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Pires07 at 17-12-2008 12:47 PM (16 years ago) (m) I dnt undatand u ppl. Which kind thread una dey lick, abi una wan lick. E dey sweet?@all
...everywhere i go they keep saying i'm Unique, well that's because my swag defines me. Posted: at 17-12-2008 12:47 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 17-12-2008 05:00 PM (16 years ago) (m) omotola thank you very much you are such a clever girl.you think say we b mumu abi.no probs i go like meet you so u can use me as a thread and needle ok
you get thread? Posted: at 17-12-2008 05:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
if he no get thread, he get needle but i suggest you borrow him thread. Posted: at 6-01-2009 12:23 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dnishe at 6-01-2009 01:06 PM (16 years ago) (m) omo baby, i bow for you really you jst so creative, which kind of needle u like, na dat long one or those smal ones abi na the normal one, which levels girl Posted: at 6-01-2009 01:06 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
To make it straight, she pulls it.
To make it stand, she holds it.
To make it smooth, she licks i.t
To make it enter, she pushes it in.
It is not easy to thread a needle.
You have a dirty mind.
huh// BAD BAD Posted: at 6-01-2009 01:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
fez_566 at 6-01-2009 02:20 PM (16 years ago) (f) what is the relationship btw thread and needle and dirty mind? more explatn Posted: at 6-01-2009 02:20 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |