mumu (Page 16)

Date: 16-02-2011 8:05 pm (14 years ago) | Author: onwumere nelson edozie
1 ... 13 14 15 [16]
- at 9-03-2011 12:59 AM (14 years ago)
Quote from: Cynthiaorji on  8-03-2011 12:51 PM
Huh? Huh? Huh? muntula


mumudu Grin Grin Grin
Posted: at 9-03-2011 12:59 AM (14 years ago) |
Reply
- kenolis at 9-03-2011 01:01 AM (14 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 9-03-2011 01:01 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 9-03-2011 01:02 AM (14 years ago)
Quote from: kenolis on  9-03-2011 12:56 AM
Infarct make you no worry your self again to come....i don bring am come for you make Deffny or Abolore help you cook am in a very special way...enjoy am because i like you so much Grin Grin Grin Grin Grin

you dey sure say no be that thing belle you from dey talk,
oboy that thing don swallow you Grin Grin Grin
Posted: at 9-03-2011 01:02 AM (14 years ago) |
Reply
- kenolis at 9-03-2011 01:06 AM (14 years ago)
(m)
Abeg just go and enjoy wetin i bring for you...just rush before Stephen go help you rush am.
na him best food be that with snake Grin Grin
Posted: at 9-03-2011 01:06 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 9-03-2011 01:10 AM (14 years ago)
Ok e better say you simply send am to him,
make him use am do pepper soup  Grin Grin Grin
him don too smell like goat,maybe him go
start to smell like reptile for a change  Grin Grin Grin
Posted: at 9-03-2011 01:10 AM (14 years ago) |
Reply
- kenolis at 9-03-2011 01:18 AM (14 years ago)
(m)
Ok if you say so!!! in that case make we give am lizard wey dey go school so that he go get sense if he don chop am finish.make that he goat brain wey he get wey make am dey smell like that comot for em body
Posted: at 9-03-2011 01:18 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 9-03-2011 01:25 AM (14 years ago)
hehehehe you get sense well well,
oya calculate stephen result give am Cheesy Cheesy
Posted: at 9-03-2011 01:25 AM (14 years ago) |
Reply
- kenolis at 9-03-2011 01:29 AM (14 years ago)
(m)
NA YOU GO DO THAT NA! Huh? Huh?
Posted: at 9-03-2011 01:29 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 9-03-2011 01:37 AM (14 years ago)
hehehehehe Grin Grin Grin,
i no want the thing to bit me na!!!!,
na you no their school wey you catch am,
so give am result where him go meet him predator Grin Grin Grin
Posted: at 9-03-2011 01:37 AM (14 years ago) |
Reply
- kenolis at 9-03-2011 01:42 AM (14 years ago)
(m)
YOU DO START OOH!!
NO LET ME OPEN YOUR NYASH HERE OOOO! USE UR BRIAN CARRY THAT THING GIVE STEPHEN .
I NO WAN TALK TOO MUCH. Lips Sealed
Posted: at 9-03-2011 01:42 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 9-03-2011 01:51 AM (14 years ago)
e you no wan send dam to stephen,
den let the lizard go back to work abi na school.
 Grin Grin Grin
Posted: at 9-03-2011 01:51 AM (14 years ago) |
Reply
- kenolis at 9-03-2011 01:57 AM (14 years ago)
(m)
no live steph don buy am pay money to Deffney....!so na deffney or Abolore go cook am for am .
Posted: at 9-03-2011 01:57 AM (14 years ago) | Hero
Reply
1 ... 13 14 15 [16]

Featured Discussions